logo
How pipo decide to slay di red carpet for di AMVCA

How pipo decide to slay di red carpet for di AMVCA

BBC News11-05-2025

"If to say I enta Met Gala wit wetin I wear come dis AMVCA, I got shut am down".
Dat na wetin Hollywood actor, Jimmy Jean-Louis tell BBC Pidgin as e dey waka for red carpet dey check out di fashion.
Nigerian celebs wear dresses and outfits of different kinds come show out for di red carpet for di main event.
Weda na Enioluwa Adeoluwa, velvet look, abi na di branches wey dey comot from di back of Nigerian actress Osas Ighodaro dress or di rotating parts of Ghana actress and socialite, Nana Akua Addo white piece, you no go tok say dem no show up and show out for di red carpet.
Recently, di world don torchlight Nigeria fashion sotay tins like Owambe makeup, and Nigerian custom fits bi feature well-well for di Met Gala on Tuesday.
Even sef Nigerian stars get dia debut for one of di biggest Night for fashion.
Howeva pipo no really gbadun am.
Di tin about African fashion be say while details dey dia, wey fit dey subtle, di message for any outfit dey loud, and shouted from di rooftops.
Anddis done make Nigerian fashion to dey appreciated worldwide.

Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Nigeria's Ojude Oba festival: Culture and colour come out in praise of a king
Nigeria's Ojude Oba festival: Culture and colour come out in praise of a king

BBC News

time7 hours ago

  • BBC News

Nigeria's Ojude Oba festival: Culture and colour come out in praise of a king

Thousands gathered on Sunday in an ancient town in south-west Nigeria for a spectacular display of culture, colour and Ojude Oba festival in Ijebu-Ode, brought together locals and visitors to pay homage to the Awujale - the traditional ruler of the Ijebu union of drummers, musicians and dancers coupled with a fashion parade told a tale of people deeply connected to their Oba - a Yoruba phrase meaning "the kings forecourt" - began over two centuries for the third day after Eid, this was originally a modest gathering of the Muslim faithful, thanking the king for allowing them to practise their religion freely. But it has grown to symbolise pride, unity and identity among all the Ijebu people regardless of religion. The women were elegantly turned-out in colourful traditional dresses, known here as iro and buba, along with the gele, or head wrap. Their outfits were made from aso-oke, a locally sourced fabric woven by the Yoruba people. The sunglasses and hand fans meant to provide respite for the blistering sun were must-have accessories, complementing the looks. Dressed in traditional Yoruba agbada, the men agree months ahead on what outfits, colour and accessories to use for the festival. Each year, they tweak the style and colour and display. Accessories include matching caps, beads and shoes. Regardless of social status, the people are classified into age groups known as regbe-regbe, with hundreds belonging to each one. They are aimed at fostering unity among the locals. The horses were adorned in colourful ornaments of gold and silver. Their riders displayed their prowess and the strength of their horses circling the arena to thunderous applause from spectators. Shots from locally made guns sent white smoke into the air, signalling the arrival of each of the traditional warrior family, known as Balogun or protected the Ijebu kingdom from external aggression at one time. The flamboyant parade of culture provides an economic boost to the area as dress makers, weavers, shoe makers, jewellers and others are contracted to make the desired outfits and matching reporting by Ayo Bello and Kyla Herrmannsen You may also be interested in: Nigeria's Egungun festival: Colour, culture and communityNigeria's spectacular horse parade closing RamadanNigerians take to the streets for Calabar Carnival Go to for more news from the African us on Twitter @BBCAfrica, on Facebook at BBC Africa or on Instagram at bbcafrica

'Dem get perfect dark skin': Di African nation wey be home to favourite fashion models
'Dem get perfect dark skin': Di African nation wey be home to favourite fashion models

BBC News

time9 hours ago

  • BBC News

'Dem get perfect dark skin': Di African nation wey be home to favourite fashion models

She wear one chic outfit, wit flowing braids and her face no get make-up, Arop Akol look like your typical off-duty model. She sit down for chair for di office of her UK agency, First Model Management, she tok about her big career wey don make her waka for runways for luxury brands for London and Paris. "I bin dey watch modelling online since I be small pikin wey dey 11 years," Akol, wey dey in her early twenties now, tell BBC. For di last three years, dem dey stream her across di world wen she dey model, she don even share runway wit Naomi Campbell for one Off-White show. To travel for work dey lonely somtimes but Akol dey constantly bump into models from her birth kontri - South Sudan wey plenti kasala dey happun. "South Sudanese pipo don become very well known for dia beauty," Akol tok, she get high cheekbones, rich, dark skin and she be 5ft 10 inches tall. Look through a fashion magazine or scan footage of any runway show and you go see Akol point - models wey dem born and raise for South Sudan, or doz ones wey from di kontri wey dey stay abroad dey evriwia. Dem range from up-and-comers, like Akol, to supermodels like Anok Yai, Adut Akech and Alek Wek. Afta dem scout her for London car park in 1995, Wek na one of di veri first South Sudanese models to find global success . She don dey appear for plenti Vogue covers and she bin don model for di likes of Dior and Louis Vuitton. And di popularity of South Sudanese models dey show no signs of slowing - leading industry platform dey put togeda annual list of modelling top 50 "future stars" and for im latest selection, one in five models get South Sudanese heritage. Vogue also feature four South Sudanese models for im article about di "11 young models set to storm di catwalks for 2025". "Di expectation of wetin model suppose be - most of di South Sudanese models get am," Dawson Deng, wey dey run South Sudan Fashion Week for di country capital, Juba, with fellow ex-model Trisha Nyachak tok. "Dem get di perfect, dark skin. Dem get di melanin. Dem get di height." Lucia Janosova, one casting agent for First Model Management, tell BBC: "Of course dem dey beautiful... beautiful skin, di height." However, she say she no dey sure exactly why fashion brands dey find South Sudanese models over oda nationalities. "I no fit tell you because plenti girls dey wey also dey beautiful and dem from Mozambique, or Nigeria, or different countries, right?" Ms Janosova add. Akur Goi, South Sudanese model wey bin work wit designers like Givenchy and Armani, get one theory. She believe say South Sudanese models dey in high demand no be sake of dia physical beauty, but for dia "strength" too. Dem born Goi for Juba but as a child, she move to neighbouring Uganda, like Akol and hundreds of thousands of oda South Sudanese. Many pipo run comot for years afta 2011, wen South Sudan become independent from Sudan. High hopes bin dey for di world newest nation, but just two years later, civil war happun, wia around 400,000 pipo die and 2.5 million homes relocate to places like Uganda. Although di civil war bin end afta five years, further waves of violence, natural disasters and poverty make pipo to continue to comot from di kontri. Recently, fighting between goment and opposition forces don increase - wey dey cause fears say di kontri go return to civil war. Afta dem comot from South Sudan for Uganda, Goi "biggest dream" na to become a model. Fantasy become reality just last year, wen agents bin find her through Facebook. For her veri first job, she walk for Italian fashion giant Roberto Cavalli. "I bin dey super excited and ready for my first season... I bin really dey nervous and scared but I tell mysef: 'I fit make am' - becos na my dream," na wetin Goi tell BBC from Milan, afta she bin fly out for a job at di last minute. But some South Sudanese models bin don get veri terrible journeys. One investigation by British newspaper the Times bin find out say two refugees wey bin dey live for camp for Kenya bin fly to Europe, but dem tell dem say dem too dey malnourished to appear for di runway. Afta di modelling jobs don complete, dem go tell many oda models say dem dey owe dia agencies thousands of euros - as some contracts specify say dem go payback di money for visas and flights, dis dey usually happun wen di models start to earn money. Akol say she bin face a similar issue. Wen dem bin find her for 2019, di agency in question bin ask her to pay for different fees - fees wey she now know say agencies no dey normally request. "Dem bin ask me to pay money for registration, money for dis, for dat. I no fit manage all dat. I dey struggle, my family dey struggle, so I no fit manage all dat," she tok. Three years later, wen she bin dey live for Uganda, one ogbonge agency eventually scout her. Deng, wey dey help upcoming South Sudanese models produce portfolios, tell BBC say some of dem bin dey complain say dem dey pay dem for jobs wit clothes, instead of money. Many models also come up against anoda challenge - dia family perception of dia career choice. "Dem bin no want am and dem no want am now," Akol, wey dey live for London, now tok about her own relatives. "But we [models] bin manage to come up and say: 'We be young kontri. We need to go out and meet pipo. We need to do tins wey evribody dey do.'" Deng say di pipo wey dey live for urban areas don become more open-minded, but some South Sudanese dey see modelling as prostitution. Parents dey question di whole concept - dem dey wonder why dia daughters go dey "waka for pipo front ", im tok. Deng remember one young woman wey im bin dey assist wey bin dey about to fly out for her first international job. Di young woman family wey no happy say she be model, follow her to airport just to stop her make she no enta di plane. But, Deng say, di woman relatives eventually allow her and she don dey model for one top lingerie brand since. "Dis girl na actually di breadwinner of di family. She dey send all her siblings to school and nobody dey tok about am as bad tin again," im tok. Im dey "proud" to see dis model - and odas from South Sudan - on di global stage and although di industry dey cycle through trends, Deng no believe say South Sudanese models go go out of fashion. Goi agree, im say "increasing demand for diversity" in fashion dey. Akol too believe say South Sudan don come to stay, dem say: "Alek Wek don dey do am before dem born me and she still dey do am now. "South Sudanese models dey go a long way."

Picky by Jimi Famurewa: One critic's journey from mash and McDonalds to Michelin Stars
Picky by Jimi Famurewa: One critic's journey from mash and McDonalds to Michelin Stars

Daily Mail​

time10 hours ago

  • Daily Mail​

Picky by Jimi Famurewa: One critic's journey from mash and McDonalds to Michelin Stars

Picky by Jimi Famurewa (Hodder & Stoughton £20, 384pp) There are few more formative memories in life than the school dinner you hated. Congealed custard, brown broccoli that rather than resembling a green tree looks closer to a wizened bramble bush, and chicken so dry that the Sahara would seem an oasis. For journalist and food critic Jimi Famurewa, his primary school nemesis was smash... otherwise known as mashed potato. Cold with a 'gloopy mouthfeel', young Famurewa felt strongly that it belonged anywhere but on his plate – preferably in the bin. However, when faced by the dinner lady guarding said bin, Famurewa did what any young child faced with adversity would: wadded the starchy mixture up, shoved it in his pocket and delivered his empty tray to the expectant dinner lady. This is one of the early instances where Famurewa's 'pickiness' shines through. Charming and instantly likeable, he has the uncanny and rare ability to reflect and reminisce without the rose-tinted (and grating) impression so many memoirs have. Growing up in a traditional Nigerian household in south-east London, with a father still in Nigeria, a mother who worked full-time and two brothers, Famurewa learned pretty quickly how to make it on his own. The ingenuity seen in pocketed-potato gate was not a one-time occurrence. During a particularly influential Teenage Mutant Ninja Turtle faze, Famurewa became obsessed with their favourite food, pizza. Knowing the tomato and mozzerella holy grail awaited his tastebuds in the freezer, but not knowing how to use the oven, he decided to get the family's toaster involved. The result? Billowing smoke, half blackened, half frozen dough and a surprisingly understanding mother. What stands out in this engaging memoir that spans toddlerdom to adulthood, huge Nigerian family gatherings to bustling Soho streets, is Famurewa's refreshing honesty about his Nigerian heritage. In his picky early years he had little interest in Nigerian cooking beyond the tried-and-true favourites he had enjoyed in Lagos. Instead, McDonalds, KFC and TGI Fridays were the foods he craved. Having grown up in a household that viewed 'independent' restaurants with a decree of caution and the suspicion that they might be scams, the irony of his future career as a food critic is not lost on Famurewa. Yet his love of food shines through in this book. There is a palpable hunger (pardon the pun) within the pages that expresses a love of any cuisine. Whether it is the jealousy felt towards a coworker's 'ghee-simmered onions' or the fact that on a date with his now wife, he made fish and chips from scratch… a far cry from toasted pizza, a real love for food had always been within him. Poignantly, towards the end of his book, Famurewa realises there is a wealth of knowledge to be gleaned from watching his powerhouse of a mother in the kitchen. Knowledge that can be combined, not separated as in youth, with the path his own appetites have taken, 'I am the cultural inheritance that I have been given but I am also what I have given myself.' Life and food are about finding balance: don't force something that doesn't fit and don't be afraid of the pickiness that helps you discover what is right for you.

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into the world of global news and events? Download our app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store