Latest news with #12countries

Associated Press
5 days ago
- Politics
- Associated Press
AP PHOTOS: Trump's expanded travel ban
U.S. President Donald Trump has banned citizens of 12 countries from entering the United States and restricted access for people from seven others. The ban, which was announced Wednesday, takes effect at 12:01 a.m. Monday. ___ This is a photo gallery curated by AP photo editors.


BBC News
6 days ago
- Politics
- BBC News
Full list of kontris wey dia pipo no fit enta US as Trump sama ban on dem
US President Donald Trump don sign a ban on travel to di US from 12 kontris. E cite national security risks, according to di White House. Di US president say dem fit revise di list if "material improvements" dey and dem fit also add some kontris as "threats emerge around di world". Dis na di second time Trump go ban travel from certain kontris. Trump bin sign similar order for 2017, during im first term for office. Which kontris dey affected? Trump has signed a proclamation banning travel to the US from nationals of 12 countries: E get additional seven kontris wey dia citizens face partial travel restrictions: We dey update dis tori