#Latest news with #FinlandNationalProsecutionAuthorityBBC News16-05-2025PoliticsBBC NewsWhat next for Simon Ekpa as Finnish authorities charge am wit terrorism?Finnish prosecutors don charge promoter of di Indigenous People of Biafra Simon Ekpa wit inciting terrorism online. For one statement by Finland National Prosecution Authority, dem announce say dem charge "one Finnish individual for a case wey involve suspected public incitement to commit crimes wit terrorist intent and participation for di activities of terrorist group". Di statement say Ekpa allegedly commit di offence for Lahti between 2021 and 2024. Dem say di offence dey related to di suspect effort to establish Biafra region as independent state. Di prosecution authority no mention di suspect name but di Finnish public broadcaster YLE identify am as Simon Ekpa. We dey update dis tori
BBC News16-05-2025PoliticsBBC NewsWhat next for Simon Ekpa as Finnish authorities charge am wit terrorism?Finnish prosecutors don charge promoter of di Indigenous People of Biafra Simon Ekpa wit inciting terrorism online. For one statement by Finland National Prosecution Authority, dem announce say dem charge "one Finnish individual for a case wey involve suspected public incitement to commit crimes wit terrorist intent and participation for di activities of terrorist group". Di statement say Ekpa allegedly commit di offence for Lahti between 2021 and 2024. Dem say di offence dey related to di suspect effort to establish Biafra region as independent state. Di prosecution authority no mention di suspect name but di Finnish public broadcaster YLE identify am as Simon Ekpa. We dey update dis tori