Latest news with #GemelliPolyclinic


CTV News
11-05-2025
- Health
- CTV News
What is the traditional Sunday blessing that popes deliver in St. Peter's Square?
FILE -- Pope John Paul II appears at a window of his rooms of the 10th floor of Rome's Gemelli Polyclinic Hospital, Sunday, March 13, 2005, where he was hospitalized, for the traditional blessing at the end of the Sunday's Angelus prayer. (AP Photo/Rudi Blaha, File)


BBC News
26-02-2025
- Health
- BBC News
In pictures: How pipo dey pray for Pope Francis around di world
Pope Francis still dey critical condition, na wetin Vatican tok as dem give update on im health, dem say im get respiratory and kidney problems. Around di world, prayers and services bin take place in support of di pontiff. For Vatican, pipo gada for St. Peter's Square. For Rome, dem leave flowers and tributes outside di Gemelli Polyclinic, wia dem dey treat di Pope. Di Archbishop of di City of Buenos Aires, Jorge Garcia Cuerva, lead mass for Pope health. Na dis city dem born Pope Francis and im be Archbishop dia for1998. Pipo pray for Guatemala City. One woman cry during one mass in honor of Venezuelan Jose Gregorio Hernandez, wey many know as di "Doctor of di Poor," afta Pope Francis approve im canonisation, for Caracas, Venezuela. And for Mumbai, India, one artist make im own colourful dedication.