#
Latest news with #PapalSuccession

RNZ News
08-05-2025
- Politics
- RNZ News
Live: Cardinal Robert Prevost from US named as Pope Leo XIV
22 Apr 2025 Here are some cardinals who are being talked about as "papabili" to succeed Pope Francis, whose death at the age of 88 was announced by the Vatican on Monday.


BBC News
08-05-2025
- Politics
- BBC News
Cardinals don elect a new pope
White smoke don comot from di chimney for di Vatican, wey mean say di Cardinals don elect a new pope. E dey clear say di voting process don dey concluded and di cardinals don chose Pope Francis successor. We no know who e be yet but e dey expected to appear on di balcony wey dey face St Peter's Square in di next hour. We still dey update dis breaking news.