#Latest news with #SenateCommitteeonEthicsandPrivilegesBBC News08-03-2025PoliticsBBC NewsNigerian Senate list five reasons dem suspend Natasha Akpoti for six monthsDi Nigerian Senate don give di reasons why dem suspend Senator Natasha Akpoti-Uduaghan for six months. According to di Senate, di suspension no get anytin to do wit sexual harassment allegation as some media don report. For statement wey Senate leader Opeyemi Bamidele release on Saturday 8 March, di upper chamber say na becos of misconduct and indiscipline dem suspend Madam Akpoti-Uduaghan. Di Senate tok say di decision come from di Committee of di Whole Senate afta di Senate Committee on Ethics and Privileges find say she violate Senate Rules. Here na di five reasons wey di Senate give: Senator Opeyemi kon warn say di media no suppose dey spread false information say dem suspend her because of sexual harassment allegations. Di Senate insist say di suspension na strictly disciplinary action based on misconduct.
BBC News08-03-2025PoliticsBBC NewsNigerian Senate list five reasons dem suspend Natasha Akpoti for six monthsDi Nigerian Senate don give di reasons why dem suspend Senator Natasha Akpoti-Uduaghan for six months. According to di Senate, di suspension no get anytin to do wit sexual harassment allegation as some media don report. For statement wey Senate leader Opeyemi Bamidele release on Saturday 8 March, di upper chamber say na becos of misconduct and indiscipline dem suspend Madam Akpoti-Uduaghan. Di Senate tok say di decision come from di Committee of di Whole Senate afta di Senate Committee on Ethics and Privileges find say she violate Senate Rules. Here na di five reasons wey di Senate give: Senator Opeyemi kon warn say di media no suppose dey spread false information say dem suspend her because of sexual harassment allegations. Di Senate insist say di suspension na strictly disciplinary action based on misconduct.