logo
#

Latest news with #apple

Nutrition: Apple really dey good for your health?
Nutrition: Apple really dey good for your health?

BBC News

timea day ago

  • Health
  • BBC News

Nutrition: Apple really dey good for your health?

Dem dey tell us say one apple a day dey keep di doctor away, but dis fruit really get dat kain positive effect on our health? Di world love apple. Every year, na almost 100 million tonnes of apples dem dey produce globally. Dis fruits dey come in different colours and for long, don get reputation say e dey help us stay healthy. Di popular saying "an apple a day dey keep di doctor away" originate from one Welsh proverb wey dem write for 1866: "Eat an apple wen you dey go to bed and you go keep di doctor from earning im bread." But any truth dey dis longstanding saying? And shey apples dey especially healthy compared with oda fruits? First, make we tink about di nutrients wey apples contain. For one tin, dem be rich source of phytochemicals, including flavanols. Dis compounds don dey linked to plenti health benefits, like maintaining healthy weight and to lower your heart disease risk. Why apples dey so healthy Apples also contain various polyphenols, including anthocyanins, wey dey help give some apple peel im red colour and dey associated wit improved heart health. Anoda polyphenol wey you go find in apples na phloridzin. Dem find say e dey help control blood glucose. Lots of fibres also dey inside apples, mostly pectin, wey dey reduce di amount of low-density lipoproteins (LDLs) – di unhealthy form of cholesterol – in our blood. Pectin also dey lower di amount of sugar and fat wey dey absorb from food, help to stabilise our blood sugar levels. Dis nutrients wey dey inside apples be like dem dey offer health benefits. One 2017 review of five studies bin report say to dey eat apples dey associated wit 18% reduction in di risk of developing type 2 diabetes. Anoda review from 2022, wey analyse 18 studies, find say to dey eat more apples, or apple-derived foods like apple juice, fit reduce cholesterol, if you sustain di habit for more dan one week. To get healthy diet in general fit lower your risk of cancer by up to 40%, mostly thanks to bioactive compounds, phytochemicals, wey dey common in apples. Some studies don even link apple consumption to get lower risk of developing some certain cancers. To dey eat apples regularly dey associated wit plenti health benefits – and we know say dem dey full wit healthy compounds. But apples, dey specifically, any more effective dan oda plant-based foods for keeping di doctor away? "Apples no get much vitamin C, and dem no get no iron or calcium, but dem get so many oda ingredients wey dey promote health and do wonderful tins for di body," Janet Colson, professor of nutrition and food science for Middle Tennessee State University in di US tok. "Some researchers say apples get di 'second highest level of antioxidant power among all fruits" Apples contain compounds wey dey common to many fruits and vegetables, including those helpful polyphenols, Flavia Guzzo, associate professor of plant biology for University of Verona in Italy tok. Polyphenols be strong antioxidant molecules. Dem dey help to balance di ratio of antioxidants to free radicals in our bodies – free radicals dey highly reactive, potentially cell-damaging oxygen molecules. By keeping free radicals in check, we dey reduce our risk of developing diseases including cancer and heart disease through long-term inflammation. "Some researchers say apples get di 'second highest level of antioxidant power among all fruits" Apples contain compounds wey dey common to many fruits and vegetables, including those helpful polyphenols, Flavia Guzzo, associate professor of plant biology for di University of Verona in Italy tok. Some researchers say apples get di "second highest level of antioxidant power among all fruits". Apples also contain di polyphenol phloridzin, wey dey much less common within di oda fruits in your fruit bowl. Like pectin, phloridzin appears to lessen di amount of sugar wey dey absorb into our blood from food. Apples also be good source of phenolic compounds, wey be anoda form of phytochemical. E get one study wey find say pipo wey dey live in di US get around one fifth of dia total phenolic intake from apples. Research suggests say apple phenolic compounds dey associated wit lower risk of heart attack, cancer, asthma, diabetes and obesity. But no be just di powerful polyphenols and antioxidant punch wey dey make some scientists to recommend apples over oda fruit. In some papers, scientists dey recommend regular apple-eating sake of say di fruits dey simply so widely available. Wey mean say, to dey eat dem regularly na sometin wey dey relatively achievable for many pipo. E dey clear say apples get di potential to improve our health. But na quite a big claim to say to dey eat one every day go make us no go to see doctor. One 2015 study bin chook eye for dis exact question. Researchers bin analyse one survey of nearly 9,000 pipo, wey di participants tok wetin dem eat during one 24-hour period, wey dem tok say dey indicative of dia typical daily diet. Dey find say apple-eaters dey more likely dan apple-avoiders to keep di doctor away, however, dis result no dey statistically significant wen we wan take into account say apple-eaters dey more likely to be more educated and dey less likely to smoke. "Di main finding, no say much of di association between pipo wey dey regularly consume one apple a day and di likelihood to visit physician, na sake of say e dey complex," lead researcher Matthew Davis, adjunct associate professor of epidemiology for Dartmouth Geisel School of Medicine in New Hampshire, US tok. "Pipo wey dey consume apples, based on our analyses, dey healthier in general." But dem also find say daily apple-eaters dey less likely to dey reliant on prescription medication – and dis na still one significant finding wen pesin adjust di socioeconomic differences between participants wey dey eat one apple per day and those wey no dey eat am. Therefore, di paper conclude say, one more key saying fit be say: "One apple a day go keep di pharmacist away." But Davis get issues wit di apple-a-day tok, and say anoda reason fit dey why im and im colleagues no find connection between daily apple consumption and to dey go see doctor. "Di underlying assumption na say you dey only visit di doctor wen you dey sick, but pipo dey visit di doctor for annual check-ups and oda prevention-type tins," e tok. Dis na why Davis also analyse di data around di likelihood of using prescription medication, too. "E mean say apples dey reduce di likelihood to get chronic illness," e tok. But ultimately, e say, apples alone no dey enough to stop your visit di GP, and say di most impactful tin na to get healthy diet overall. "Wey, really, be wetin di saying dey reason," e tok. Colson agree say di apple-a-day agree to regularly eating plant-based foods. Apples na good example sake of say dem dey so readily available, affordable and get long shelf-life. "Before fridges, you fit put apples for cellar and dem go last long time, and dem no dey attract mould," she tok. Oda studies don find health benefits wey relate to daily apple-eating – but only wen pipo dey consume more dan one per day. "Anoda study find say to dey eat three apples daily dey stimulate statistically significant weight loss" Inside one study wey dey publish for 2020, researchers bin split 40 participants (wey all get small elevated cholesterol levels) into two groups. One of those groups bin eat two apples per day while di oda get one apple drink wit similar calories. Di experiment bin last eight weeks and, apart from di apple products, di participants no make any oda changes to dia diets. Di researchers bin find say di apple-eaters get clinically significant lower level of cholesterol, at di end of di study. However, one weakness of dis study na im small size; 40 participants na relatively low sample size from which to draw any big conclusions. Anoda study bin find say to dey eat three apples daily dey stimulate statistically significant weight loss and improved blood glucose levels (wey bin no dey statistically significant wen e dey followed up) in 40 overweight women. As for how best to eat apples to get di greatest benefit from dem, Guzzo advise against removing di skin first. "We suppose dey eat di peel of apples, as dis na wia you go find most of di apple polyphenols," she tok. And ancient varieties dey preferable to new varieties of apple, Guzzo tok. For 2021, she and colleagues bin publish one paper wey dey look at di nutritional value of di Pom Prussian apple, one ancient apple from northern Italy, wey she find say dey richer in polyphenols dan more modern apple varieties. "Wen breeders select new varieties, dem dey look oda traits, including size and taste and robustness of di trees," she tok. "And wen dem select dis traits, rather dan polyphenol content, di variety become poorer [from a health point of view]." She tok say some polyphenols fit produce a bitter taste, and say sweeter varieties probably contain a lower proportion of dis compounds. As for colour, Guzzo tok say e no matter so much. Both di polyphenols wey dey cause apple skin to dey red or green dey both good for us. Ultimately, while to dey eat one apple a day fit no mean say you go visit di doctor less often, e fit impact your overall health or your reliance on long-term medication. But, as e always be di case, di bigger picture dey complicated. To dey eat one apple a day dey great, Guzzo tok – but only if dat na part of a diet wey dey rich in various oda plant-based foods, since dat na di key driver of good health.

Israel's Chilling ‘War Secret' Exposed; ‘IDF Uses Palestinians As…'
Israel's Chilling ‘War Secret' Exposed; ‘IDF Uses Palestinians As…'

Time of India

time24-05-2025

  • Business
  • Time of India

Israel's Chilling ‘War Secret' Exposed; ‘IDF Uses Palestinians As…'

25% Tariff if Phones Made in India: Donald Trump Targets Samsung After Threat to Apple US President Donald Trump has threatened Apple and Samsung with a 25% import tax if they don't shift manufacturing to the U.S. Trump slammed Apple for planning more iPhone production in India and hinted Samsung could face the same fate. 'No more iPhones from India or anywhere else — build in the USA or pay up,' he declared. This move could raise smartphone prices and strain India's growing tech manufacturing ecosystem. Is Trump's tariff talk a game-changer for Apple, Samsung, and India? Stay tuned.#donaldtrump #apple #samsung #iphone #india #usa #tariffwar #smartphonemanufacturing #makeinindia #uspolitics #toibharat 14.0K views | 8 hours ago

Putin Aide HUMILIATES Ukraine After Turkey Talks
Putin Aide HUMILIATES Ukraine After Turkey Talks

Time of India

time17-05-2025

  • Business
  • Time of India

Putin Aide HUMILIATES Ukraine After Turkey Talks

iPhones in United States Could Cost $3000 if Apple Quits Building in India: Experts US President Donald Trump's push for US-made iPhones could triple the price of the smartphone. According to analysts, if Apple decides to stop building in India and move to US for production, the price of an iPhone could soon potentially reach $3000. Trump recently criticised Apple and its CEO Tim Cook for expanding its production in India and ignoring its home base in US. Trump's remark comes at a time when India and US are in process to finalise a trade deal. US has offered a 90-day pause on increased tariff which will expire on July 9.#apple #appleiphone #iphone #donaldtrump #timcook #india #appleindia #appleinindia #appleinus #iphoneprice #iphonepriceinus #indiaustrade #toibharat 3.5K views | 19 hours ago

iPhones in United States Could Cost $3000 if Apple Quits Building in India: Experts
iPhones in United States Could Cost $3000 if Apple Quits Building in India: Experts

Time of India

time16-05-2025

  • Business
  • Time of India

iPhones in United States Could Cost $3000 if Apple Quits Building in India: Experts

US President Donald Trump's push for US-made iPhones could triple the price of the smartphone. According to analysts, if Apple decides to stop building in India and move to US for production, the price of an iPhone could soon potentially reach $3000. Trump recently criticised Apple and its CEO Tim Cook for expanding its production in India and ignoring its home base in US. Trump's remark comes at a time when India and US are in process to finalise a trade deal. US has offered a 90-day pause on increased tariff which will expire on July 9.#apple #appleiphone #iphone #donaldtrump #timcook #india #appleindia #appleinindia #appleinus #iphoneprice #iphonepriceinus #indiaustrade #toibharat

Fi Buchanan's apple, caramelised walnuts and pecorino salad
Fi Buchanan's apple, caramelised walnuts and pecorino salad

Times

time15-05-2025

  • General
  • Times

Fi Buchanan's apple, caramelised walnuts and pecorino salad

This is everything I look for in a salad. The balance between the bittersweet walnuts, sharp apple and salty cheese is simple and perfect. It's a lovely light dish, perfect for this time of year. Serves 4 • 120g walnuts• 2 tbsp maple syrup• pinch of sea salt• 2 apples, cored and thinly sliced• 2 sticks celery, thinly sliced• 300g juicy leaves such as baby spinach, rocket or nasturtium or a mix• 100g Pecorino For the dressing • 2 tbsp smooth apple sauce• 1 tbsp cider vinegar• 2 tbsp extra virgin olive oil• 1 tsp wholegrain mustard• 1/4 tsp sea salt 1. Make the dressing by whisking together the apple sauce, vinegar, oil, mustard and

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store