Latest news with #bilateralmeetings


Arab News
19-05-2025
- Business
- Arab News
Saudi deputy FM receives Turkmenistan's ambassador in Riyadh
Saudi Arabia's Deputy Minister of Foreign Affairs for Economic and Development Affairs Abdullah bin Zarah received Oraz Mohammed Charif, Turkmenistan's ambassador to the Kingdom, in Riyadh. During the meeting, they reviewed economic issues of common interest, the foreign ministry said in a post on X on Monday. Meanwhile, Saudi Foreign Minister Prince Faisal bin Farhan received a phone call from Austrian Foreign Minister Beate Meinl-Reisinger during which they reviewed bilateral relations and regional and international developments


BBC News
13-05-2025
- Business
- BBC News
Wetin Trump official visit to Saudi Arabia dey about
US President Donald Trump don begin im first major international tour of im second term as president and im don land for Saudia Arabia. Dis na part of im visit to Gulf states ova di next four days for bilateral tok. Today, Trump dey meet wit Saudia Arabia leaders wia dem go siddon tok some issues wey involve both kontris. Meanwhile, Saudi Arabian Crown Prince Mohammed bin Salman wey dem sabi by im initials MBS, don welcome Trump for King Khalid airport, wit oda leaders wey follow am come Trump bin come down from Air Force One, with Saudi military members wey dey gidigba beside a purple carpet wey dem lay for ground for di US president. Also, Elon Musk wey be President Trump adviser and CEO of Tesla and SpaceX, dey among plenti VIP guests wey go attend di lunch wey di host kontri get for Riyadh royal court, according to di official participant list. Both Trump and Prince Salman bin shake hands wen dem meet each oda as dem go one hotel for private meeting. During di visit, di US president go attend coffee and tea service for di ceremonial blue room, lunch wit CEOs, bilateral meetings and one agreement signing, according to wetin BBC US partner, CBS News, reports. Wetin dem go tok During dis meeting between di two kontris, e dey expected say agreement for Saudi Arabia to buy more dan $100bn of US arms and oda military equipment dey di deals wey Trump fit announce on dis trip. Missiles, radar systems and transport aircraft also reportedly dey part of di package. Di US na longstanding arms supplier to Saudi Arabia, but dat relationship get gbege for 2021 wen di Biden administration stop to dey sell Riyadh offensive weapons, sake of concerns about di kontri role for di war wey dey go on for Yemen. Anoda key focus of di trip go be to secure significant new investment for di US economy. Dis new investments for di US from Gulf states, go help Trump to show im pipo say di "America First" agenda dey bring results. Later on, Trump go attend one Saudi-US investment forum for Riyadh wey go feature CEOs from BlackRock, Palantir, Citigroup, IBM, Qualcomm, Alphabet, and Franklin Templeton, wit effort to draw top Wall Street and Silicon Valley leaders to Saudi Arabia. Trump go den attend one summit of Gulf leaders for di city on Wednesday, bifor e go travel to Qatar dat same day. E go end im four-day trip for di United Arab Emirates on Friday.


Bloomberg
08-05-2025
- Politics
- Bloomberg
Putin and Xi Flaunt Alliance in Russia, Threatening US-Led Order
Russian President Vladimir Putin and his Chinese counterpart Xi Jinping began bilateral meetings in Moscow, emphasizing the alliance between their countries as they seek to upend the US-led world order. Russia and China have 'a fully fledged partnership and strategic interests,' Putin said Thursday as the two sides convened. 'We are developing our ties in the interests of both our peoples and not aimed against anyone.'