Latest news with #justiceforvictims


BBC News
20-05-2025
- BBC News
'Who I offend, wetin I do?' - Papa of student wey police allegedly kill for Ibadan tok how e happun
Viral videos and fotos of a young boy wey police officer allegedly shoot for Ibadan, Oyo State southwest Nigeria don spark serious anger online and gbege within di region. Tori be say on Tuesday 20 May, 2025, police officer for Ibadan, Oyo state bin open fire while dem dey chase a particular around a popular market for di city. Sadly, di bullet bin hit a young student wey dey inside im papa car as e dey on di way to school. Di incident happun early morning, wen di young boy dey on im school uniform wit im twin broda. According to reports wey we still dey try independently confam, di boy bin die from di gunshot wey hit am. Some eyewitness say dem sharply carry di boy go hospital but dem declare am dead on arrival. We dey update dis tori
Yahoo
19-05-2025
- Yahoo
Woodburn hit-run killer from December 2024 still at large
PORTLAND, Ore. (KOIN) — The day after Christmas 2024 Nicolas Hernandez-Mendoza was in a crosswalk on Pacific Highway north of Williams Avenue when he was hit by a driver who fled the scene. Hernandez-Mendoza, 44, died at Salem Hospital a little while later. Since that day, the Woodburn police have been searching for the driver. On Sunday, authorities once again asked the public for help to find the hit-and-run driver. Teen arrested after Sauvie Island crash leaves one dead The The driver, in an light-colored SUV of unknown make or model, on Carol Street as it fled. Anyone with information and/or surveillance video is asked to contact Woodburn PD Detective Logan Baker at 503.982.2345. The case number is 24-16703. Copyright 2025 Nexstar Media, Inc. All rights reserved. This material may not be published, broadcast, rewritten, or redistributed.