Latest news with #selftaught


BBC News
a day ago
- Entertainment
- BBC News
'Na my mama wrapper I take start' - Nigerian man wey dey twist bodi like who no get bone
Tosin Olumade na twenty-seven-year-old aerialist and contortionist wey im kind of art dey totori pipo on social media wia e dey share im videos. While some pipo dey wonder di kain flexible bodi wey im get, Tosin say odas dey say na AI im dey use for di videos. Di self-taught contortionist say e dey always try to prove to pipo say im art no be AI. E say na im mama wrapper im bin dey use to train imsef wen im start im first art. "If pipo dey tok say dis tin wey I dey do na lie, na AI, which App I use do am? e dey always pain me, and na insult to wetin I do dey do," e tok. "I start dis tin wit my mama wrapper, I dey always wan to prove dem wrong. Na like dis I dey put my leg, na like dis I dey put my hand." Tosin say, "I get one act wey be say, if I don put my head for rope pipo dey feel like say dis guy wan take im own life. Evribodi don know say dis particular trick, na Boneless be dat." Di contortionist tok say wen im bin start for 2022, im dey spend three hours to train im bodi flexibility and e bin hard am to perform den but now wey im don master im trick, im dey spend one hour forty-five minutes to practice. Tosin tok say im develop im talent from several hours of practice from watching YouTube videos. "I start dis art for 2022, but my first time no dey easy but di determination don dey dia. I still go di second time. Wen I first start am I dey spend three to four hours but now my warn-up no dey too pass one hour, forty-five minutes," e tok. Di challenges Tosin bin face Tosin say one of di challenges wey e don face for di art na wen pipo bin tink say im bin wan take im own life sake of di art. "Dem call di whole community say I wan take my own life, kon gada around me. How far, wetin dey do you? Dem wan almost beat me. I kon show dem videos for my phone say I dey do exercise." E say di most challenging part of im art na di use of im teeth wen im dey perform. "Anytime wey I wan do am, I dey try watch wetin I dey chew." Tosin tok say im dey highly inspired by di work of America's Got Talent winner, Aidan Byrant and na dat time im kon see di opportunity wey dey in performing as contortionist. Na Idara Monday film and edit am


Free Malaysia Today
12-05-2025
- Entertainment
- Free Malaysia Today
Suzana's SFX makeup looks stun on social media
Suzana Abdullah captivates her followers on social media by creating fantasy-, horror- or futuristic-themed looks. (Suzana Abdullah pics) KUALA LUMPUR : The special-effects (SFX) makeup looks created by Suzana Abdullah are so impressive, one can be forgiven for assuming she's a professional makeup artist. In reality, she is a self-taught content creator from Segamat, Johor. Driven by her interest in art and makeup, Suzana, who is in her 40s, shares videos of her work on social media. The mother of one said has never had any formal training in SFX makeup, and relied on online platforms to teach herself the specialised art that uses cosmetics and prosthetics to create spooky and science-fiction-themed looks. 'I've loved drawing since I was little. Back then, I would draw on paper; now I draw on faces. I would watch the videos of SFX makeup posted by TikTokkers, then do my own,' she told Bernama recently. Suzana uses materials such as special latex, clay, prosthetic glue and contact lenses to bring to life visuals that are fantasy-, horror- or futuristic-themed. A recent project posted to her TikTok account caught the attention of social media users: she covered her entire face, including her nose, with fine thread to create a doll-like look – a process that took more than three hours to complete. While the process of creating SFX looks can be complicated, Suzana considers it 'therapeutic'. (Suzana Abdullah pics) 'The biggest challenge was breathing, as my nose was completely covered and the thread had a strong smell. I had to breathe through my mouth throughout the entire makeup and recording session,' Suzana recalled. Even though SFX makeup work requires time and precision, she said she enjoys the creative process and considers it 'therapeutic'. She also once created a look with dramatic blood effects, but this could not be fully shared on social media due to platform guidelines that categorised it as sensitive. 'Even though I lack experience and have never been involved in a professional production, I'm open to any opportunity,' said Suzana, who creates social media content part-time while helping with her family's business. Follow Suzana Abdullah on TikTok.