logo
How JNIM wey get link wit al-Qaeda take turn one of di most deadly terror groups for Africa

How JNIM wey get link wit al-Qaeda take turn one of di most deadly terror groups for Africa

BBC News3 days ago

Surging jihadist violence wey dey sweep across Burkina Faso, Mali and Niger dey make pipo worry say di Sahel region for West Africa fit dey destabilised.
One umbrella group wey get link wit al-Qaeda dey claim say na dem do most of di attacks but who dem be and wetin dem want?
Who be JNIM?
Jamaat Nusrat al-Islam wal-Muslimin (JNIM) don turn one of di most deadly jihadist groups for Africa just within small time.
Dem form am for Mali, and now JNIM dey operate across di Sahel, one big desert region wey cover 10 kontris from di west coast of Africa go reach di east side.
Pipo believe say na dem cause more dan half of all di political violence wey bin happun for Central Sahel from March 2017 reach September 2023. For 2024, about 19% of all terrorist attacks for di whole world and more dan half of all deaths wey relate to terrorism happun for di Sahel, according to di 2025 Global Terrorism Index (GTI), wey di Institute for Economics and Peace publish.
E dey hard to know how many fighters dey for JNIM or how many dem just recruit, experts dey tok say e fit reach thousands – mostly young, local men.
How dem form JNIM and wetin dem want?
Dem create JNIM for 2017 – na wen four Islamist militant groups wey dey operate for North Africa and Sahel join body: Ansar Dine, Katibat Macina, al-Mourabitoun and di Sahara branch of Al-Qaeda in di Islamic Maghreb (AQIM).
Na Iyad Ag Ghali, one former Malian diplomat wey come from di mostly Muslim Tuareg ethnic group, dey lead di group. E later lead Tuareg uprisings against Malian goment for 2012, wey wan create independent state for northern Mali. Dem still get one deputy leader, Amadou Koufa, wey come from di Fulani community. Analysts believe say dis central leadership dey help guide local branches of JNIM wey extend across di Sahel - network wey dey known as di 'katibat'.
JNIM dey post text and video for dia social media accounts for ChirpWire and Telegram through one media arm wey dem dey call al-Zallaqa. Di group tok say dem wan replace goment wit conservative Islamic law and governance. Dem don also tok bifor say make foreign troops comot from Mali.
Wia dem dey operate?
JNIM start for central Mali but dem don expand fast, dey claim say na dem do attacks for Burkina Faso, Togo, Benin, Niger and Ivory Coast. Di group dey active now for all di regions of Mali and 11 out of 13 regions for Burkina Faso, na wetin Global Initiative against Transnational Organised Crime (GI-TOC) tok.
Burkina Faso don turn di main place wia di group dey operate – mostly for di northern and eastern border areas.
From January-May 2025, JNIM claim say dem do over 240 attacks – double wetin dem do for same time for 2024, according to data wey BBC verify.
JNIM dey show say dem dey for big parts of Mali and Burkina Faso. Members of di group dey collect 'tax' from villages – dem dey call am zakat – dem dey force pipo to wear certain clothes and dem dey create roadblocks wey pipo go pay bifor dem fit enta or comot, na wetin Beverly Ochieng, senior analyst for Control Risk, one global consultancy firm tok.
Dis kain Islam fit no match di one wey local pipo dey practice, na wetin Yvan Guichaoua, senior researcher for Bonn International Centre for Conflict Studies, tok.
"Dis kain practice no follow wetin pipo don dey do bifor and e no too popular," im tok. "But whether pipo like am or not, e still depend on wetin goment fit provide, and many pipo don dey disappointed wit wetin goment don dey do for years."
JNIM attacks dey increase?
Di group do more dan 3000 attacks for Burkina Faso, Mali and Niger last year, Armed Conflict Location and Event Data (ACLED) tok.
Ochieng explain say di group dey use different tactics to cause wahala. "Dem dey plant IEDs (improved explosive devices) for important roads, and dem get long-range power."
"Dem (still) dey attack security forces for military bases, so many of di weapons wey dem get na from dia. Dem don also attack civilians – especially wen dem tink say di community dey work wit goment," she add.
Attacks don turn more violent and dey happun more often for di past few months. Di group tok say na dem do one big attack for June for one Malian town wey dem dey call Boulikessi, wia 30 soldiers die, Reuters sources tok.
Reuters report say more dan 400 soldiers don die from insurgents since di start of May for military bases and towns across Mali, Niger and Burkina Faso, wey don shake di already unstable region wey dey see coups.
"Di number of attacks for last week na somtin we never see bifor," Guichaoua tok. "Dem don really increase wetin dem dey do recently."
Even though press freedom don reduce and many media houses – newspapers and TV stations – don close afta di coups for Burkina Faso, Niger and Mali, e mean say di number of attacks wey dem fit trace to militant groups fit even pass wetin we know.
Military coups happun for Niger for 2023, Burkina Faso for 2022 and Mali for 2020.
How JNIM dey get money?
JNIM dey get money from different ways. Bifor, dem dey kidnap foreign pipo and ask for ransom and dem dey collect money from pipo wey dey pass through routes for minerals and animals.
"Cattle-rustling na one big way wey JNIM dey get money," one GI-TOC analyst wey tok to BBC yarn. Di analyst no gree make dem call im name becos e fit put am for danger. "Mali dey export plenty cattle so e easy for dem to thief animals and sell."
GI-TOC research show say for just one year and one district, JNIM make about FCFA 440 million ($768,000 USD). If we use dis figure, JNIM fit dey make millions from cattle theft.
"Gold mines na anoda big source of money, dem dey collect tax from pipo wey dey enta and comot from dia area."
U.S Africa Command oga Gen. Michael Langley tell US reporters last week say e believe say one of JNIM main goals na to control di coastline, so dat "dem fit fund dia operations through smuggling, human-trafficking and arms trade."
Wetin dey happun wit counter-insurgency?
France army bin dey help Mali goment for almost 10 years wit ova 4,000 soldiers wey dey fight groups like JNIM for di Sahel.
Even though dem get some success for 2013 and 2014, recova land from jihadist groups and kill some big commanders, e be like say dem no fit stop JNIM growth.
"Counter-insurgency neva work becos pipo dey tink say dem fit beat JNIM wit force, but na only negotiation fit end di group," GI-TOC analyst tok.
Few years ago, Sahel kontris join bodi form G5 Sahel Task Force, one 5000-man international troop. But for di past few years, Burkina Faso, Mali and Niger don comot, wey don make di task force weak to fight di insurgency.
MINUSMA, di United Nations peacekeeping force – even though no be anti-terrorism force – bin dey Mali for 10 years to help, but dem comot for di kontri end of 2024.
Wetin military coups cause for JNIM?
Reports show say deaths for Sahel don triple since 2020, wen di first military coup happun for Mali. Bad governance under di military rulers for Burkina Faso, Mali and Niger don make militant groups like JNIM grow, na wetin analysts tok.
Di juntas quick tell French soldiers make dem comot, and dem replace dem wit Russian support and one joint force wey di three Sahel kontris form. But now, Russian paramilitary group wey dem dey call Wagner don dey pull all dia soldiers comot from Mali.
For Burkina Faso, one army wey dem dey call 'volunteer' na one way wey dem dey use fight militants. Di president, Ibrahim Traore, don tok say e wan recruit 50,000 fighters. But experts dey tok say many of dis volunteers na by force dem take carry dem, and becos dem no train well, dem dey suffer plenty casualties.
Di military juntas demsefs don still get accusation from human rights groups say dem dey do bad tins to civilians, especially pipo from Fulani community, say dem dey work wit militia groups, wey dey prevent peace efforts.
From January 2024 reach March 2025, na state forces and dia Russian partners bin cause 1486 civilian deaths for Mali, almost five times wetin JNIM do, GI-TOC tok.
Dis kain serious violence against civilians don make pipo vex for goment, and e dey make more pipo join JNIM.
As di kontris dey struggle to stop di insurgency, pipo dey fear say JNIM go continue to spread across all di Sahel.

Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

40 hours of violence and fear as gunman stalks Minnesota politicians
40 hours of violence and fear as gunman stalks Minnesota politicians

The Independent

time5 hours ago

  • The Independent

40 hours of violence and fear as gunman stalks Minnesota politicians

Violence and fear swept through towns in an arc around Minneapolis for more than 40 hours over the weekend as a man seemingly intent on sowing political devastation killed one Minnesota state lawmaker and left another bleeding from nine bullet wounds. The attacks sparked the largest manhunt in Minnesota history, with heavily armed officers in full combat gear riding armored vehicles through suburban streets and country roads, ending in the arrest of Vance Boelter, a 57-year-old father of five and sometime Christian pastor known for his deeply conservative beliefs — but whose friends never saw him as an extremist. From a state that has long prided itself on political civility, the attacks rippled across the country as frightened political leaders worried that America's divides could cost them their lives. 'This was a political assassination, which is not the word we use very often in the United States, let alone in Minnesota' acting U.S. Attorney Joseph Thompson told reporters Monday. 'It's a chilling attack on our democracy, on our way of life.' Saturday, June 14, 2:06 a.m., Champlin, Minnesota The black SUV's emergency lights were flashing when it pulled up to the brick split-level home in the quiet, middle-class Minneapolis suburb. The maple tree in the front yard was lush with summer leaves. The man got out of the car wearing tactical clothing, body armor and what looked like a police badge. He was carrying a 9 mm Beretta pistol. He knocked loudly and repeatedly shouted, 'This is the police, open the door.' Later, even law enforcement officials said they would have believed he was a police officer. About 2:07 a.m., Champlin The couple who lived at the Champlin home, Democratic state Sen. John Hoffman and his wife, Yvette, opened the door to a flashlight shining in their faces. There had been a report of a shooting in the house, Boelter told them. But when he eventually lowered the flashlight, Yvette Hoffman could see he was wearing a realistic mask that covered his entire head. In the confrontation that followed, he shot both repeatedly. The next morning, nine bullet holes could be seen in their front door. Police responded within minutes, after a 911 call from the Hoffman's adult daughter, who also lives in the house. The legislator and his wife were rushed to a nearby hospital. 2:24 a.m., Maple Grove A little more than 10 miles (16 kilometers) away, security camera footage showed Boelter, still in his mask and tactical clothing, holding a flashlight as he rang the doorbell at the home of someone who authorities have so far only identified as 'Public Official 1.' 'This is the police. Open the door,' he said loudly. 'We have a warrant.' Boelter was traveling with a list of about 70 names, including prominent state and federal lawmakers, community leaders and abortion-rights advocates, according to two law enforcement officials who spoke to The Associated Press on condition of anonymity because they were not authorized to discuss details of the ongoing investigation. The federal affidavit says the list was composed of 'mostly or all Democrats.' No one was at the Maple Grove home. Boelter soon left. But he had plenty of other targets. Boelter had carefully planned his attacks in advance, making notes about targets' families and conducting surveillance on their homes, Thompson said. 'Boelter stalked his victims like prey,' he said. About 2:36 a.m., New Hope Roughly 5 miles (8 kilometers) away, in another suburb just north of Minneapolis, Boelter drove to the home of Democratic state Sen. Ann Rest. By then, law enforcement was starting to worry about local legislators and New Hope police dispatched an officer to do a safety check at Rest's home. That officer found what she thought was a police vehicle already doing a check, parked down the street from the house. When the officer tried to speak to Boelter, he stared straight ahead and didn't respond. The officer then drove to Rest's home, and after seeing no trouble waited for backup and returned to where Boelter had been parked. But by then he was gone. Around 3:30 a.m., Brooklyn Park An off-duty sergeant with the Brooklyn Park police was leaving the station when he heard about the shooting at Hoffman's house. ''Hey, drive by Melissa Hortman's house and just check on the house, would you?' he told a pair of officers, the city's police chief, Mark Bruley, told reporters. Hortman, 55, the former house speaker, had long been one of the state's leading Democrats. Minutes later, Brooklyn Park Boelter, his phony police car parked out front with its lights flashing, was standing at the front door of the large brick home when the real Brooklyn Park officers arrived. 'Moments after their arrival on scene, Boelter fired several gunshots as he moved forward, entering the Hortmans' home,' the federal affidavit states. Moments later, he fired a second set of shots. The officers moved to the house and found a gravely injured Mark Hortman in the doorway. Inside the house, they found Melissa Hortman. She had also been badly shot. Both soon died. Left behind, though, was Boelter's car, with the list of targets and at least five weapons. Nearby, police found the mask Boelter had worn along with the pistol he'd carried. Law enforcement believed he was on foot. About 6:18 a.m. 'Dad went to war last night,' said a message Boelter sent on a family group text, which his wife eventually shared with authorities. Police had found her by tracking her cellphone. They found her in a car with her children, along with two handguns, about $10,000 in cash and passports, the affidavit said. Boelter had apparently urged her to leave. 'Words are not going to explain how sorry I am,' he said in another message. 'there's gonna be some people coming to the house armed and trigger-happy and I don't want you guys around.' He also reached out to two roommates with whom he sometimes stayed in Minneapolis. 'May be dead shortly, so I just want to let you know I love you guys both and I wish it hadn't gone this way,' Boelter wrote, according to Paul Schroeder, who has known Boelter for years. Friends said Boelter had been struggling financially in recent years. In 2023, he began working for a transport service for a funeral home, mostly picking up bodies from assisted-living facilities. That job ended about four months ago. Later Saturday morning, Brooklyn Park Within hours of the Hortman shooting, hundreds of police officers, sheriff deputies and FBI agents were roaming the streets near the scene. Cellphones in the area pinged an alert, urging people near the Hortmans' neighborhood to take shelter. 'Police are still looking for a suspect in multiple targeted shootings who is armed and dangerous," the alert said, giving a description of Boelter. 'Do not approach.' A series of roadblocks was also set up, with law enforcement searching every vehicle as it left, fearing Boelter could try to escape by hiding in a car. About 7 a.m., bus stop in north Minneapolis Carrying two duffel bags, Boelter approached a man he didn't know at a Minneapolis bus stop roughly 7 miles (11 kilometers) from the Hortmans' home and asked to purchase his electric bike. After taking the bus together to the man's home, Boelter agreed to buy the bike and the man's Buick sedan. They then drove the Buick to a bank branch in nearby Robbinsdale, where Boelter, who can be seen in security footage wearing a cowboy hat, withdrew $2,200, emptying his bank account. He paid the man $900. Sunday, June 15, about 2:30 a.m., Green Isle Law enforcement received a report of someone riding an e-bike on a country road outside the small town of Green Isle, about an hour from downtown Minneapolis. The cyclist was not found, but Boelter's family lives not far away, in a sprawling 3,800-square-foot house they bought in 2023 for more than $500,000. Later Sunday morning The Buick was found, abandoned, near where the cyclist had been spotted. Worried about explosives, law enforcement initially used a robot to check the car. Inside, they found the cowboy hat that Boelter appeared to be wearing in the bank. There was also a handwritten letter addressed to the FBI in which Boelter said he was 'the shooter at large in Minnesota involved in the 2 shootings.' Sunday night, Green Isle Law enforcement set up a large perimeter near Green Isle after a police officer thought he'd seen Boelter running into the woods. Twenty tactical teams were called in for an intensive search. For hours, heavily armed men, some with dogs, walked the roads and fields of rural Sibley County. A helicopter was called in to help. Boelter was spotted shortly before nightfall, and officers surrounded him. He soon surrendered, crawling to officers who handcuffed him and took him into custody. Monday, St. Paul Boelter now faces a series of state charges, including murder and attempted murder. Federal prosecutors announced they had charged him with murder and stalking, which could result in a death sentence if he is convicted. At a federal court hearing Monday in St. Paul, Boelter said he could not afford an attorney. A federal defender was appointed to represent him. He was ordered held without bail ahead of a court appearance next week. Across the U.S., local and state politicians rushed to scrub home addresses from websites and began debating whether security should now be provided for politicians like state senators. U.S. Sen. Amy Klobuchar shared a text from Yvette Hoffman, whose recovery came quicker than her husband's. 'John is enduring many surgeries right now and is closer every hour to being out of the woods,' Yvette Hoffman said Saturday in a text that Klobuchar posted on social media. 'He took 9 bullet hits. I took 8 and we are both incredibly lucky to be alive. We are gutted and devastated by the loss of Melissa and Mark.' ___ Associated Press reporters Alanna Durkin Richer, Michael Biesecker, Mike Balsamo and Eric Tucker in Washington; Jim Mustian in New York; John Seewer in Toledo, Ohio; John Hanna in Topeka, Kansas; Rio Yamat in Las Vegas; Giovanna Dell'Orto in Champlin; Obed Lamy in St. Paul and Margery Beck in Omaha, Nebraska, contributed to this report. ___ This story was compiled from federal and state legal documents, interviews with law enforcement officials, political officials and people who knew Boelter and the victims.

Georgia man charged with leaving threatening messages for 2 Republican senators
Georgia man charged with leaving threatening messages for 2 Republican senators

The Independent

time11 hours ago

  • The Independent

Georgia man charged with leaving threatening messages for 2 Republican senators

A Georgia man accused of leaving threatening voicemails for two Republican U.S. senators appeared in federal court to face charges Monday. Robert Davis Forney, 25, of Duluth, Georgia, was arraigned in Atlanta on two federal counts of communicating threats in interstate commerce, according to court records. A grand jury indicted him last week. 'Threatening our elected officials and their families is an act of violence that undermines our entire democracy,' U.S. Attorney for the Northern District of Georgia Theodore S. Hertzberg said in a statement. 'Political discourse and disagreements never justify resorting to vile attacks against our nation's leaders.' According to prosecutors, Forney called the office of Texas Sen. Ted Cruz in January and left voicemails that threatened sexual violence against Cruz and his family. Forney left a similar voicemail threatening sexual violence against Nebraska Sen. Deb Fischer the next day, authorities said. A federal public defender assigned to Forney's case didn't immediately respond to an email seeking comment about the charges.

Death toll from an attack by gunmen in north-central Nigeria reaches 150, survivors say
Death toll from an attack by gunmen in north-central Nigeria reaches 150, survivors say

The Independent

time12 hours ago

  • The Independent

Death toll from an attack by gunmen in north-central Nigeria reaches 150, survivors say

The death toll from an attack by gunmen over the weekend in north-central Nigeria has climbed to 150, survivors said Monday as the villagers were still digging through burned homes, counting their dead and looking for dozens of people still missing. Assailants stormed Benue state's Yelewata community late on Friday night, opening fire on villagers who were asleep and setting their homes ablaze, survivors and the local farmers union said. Many of those killed were sheltering in a local market after fleeing violence in other parts of the state. No one immediately claimed responsibility for the killings, but such attacks are common in Nigeria's northern region where local herders and farmers often clash over limited access to land and water. The prolonged conflict has become deadlier in recent years, with authorities and analysts warning that more herdsmen are taking up arms. The farmers accuse the herders, mostly of Fulani origin, of grazing their livestock on their farms and destroying their produce. The herders insist that the lands are grazing routes that were first backed by law in 1965, five years after the country gained its independence. Nigeria's President Bola Tinubu, whose government has fallen short of expectations in ending the country's deadly security crises, described the Benue attack as 'senseless bloodletting' while his office said he would visit the stricken community on Wednesday. Titus Tsegba, who lost his wife and four of his children in the attack, said more than 20 bodies were recovered on Monday. The initial death toll was reported to be 100 on Saturday. His wife and children — the youngest 8 and the oldest 27 — were 'burned into ashes beyond recognition,' he told The Associated Press, adding that he survived because he was sleeping in another part of the community. "Everything is gone,' he said. Benue Deputy Gov. Sam Ode said he suspected the perpetrators were herdsmen. Ode and the survivors spoke to the AP by phone. The gunmen made it difficult for many to flee after surrounding the Yelewata community, which is about 120 kilometers (75 miles) from the state capital of Makurdi, said Jacob Psokaa, who lost his 55-year-old father in the attack. 'They were coming from different sides at the same moment … it was sporadic shooting,' Psokaa said. 'The situation is very bad now with many people in the ground … your people leaving you suddenly.' The gunmen also burned food stores in the local market, razing a year's harvest that included rice and yam, staple food mainly exported from Benue to other parts of Nigeria. 'Enough is enough!' said Tinubu, the president. 'I have directed the security agencies to act decisively, arrest perpetrators of these evil acts on all sides of the conflict, and prosecute them.'

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into the world of global news and events? Download our app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store