
Bad smell surround community, as number of deaths pass 200, like 500 dey miss for Niger state flood disaster
Di death toll for di flood disaster wey hit two communities for Mokwa town, Niger state north central Nigeria don increase to more dan 200 on Sunday.
Search operation don continue as di residents help to locate around 500 wey still dey miss.
Di flood happun on Wednesday night for Mokwa local goment area of di state sake of heavy rainfall wey destroy shops, houses, and farms.
Musa Kimboku, di deputy chairman of Mokwa local government tell BBC say di search no longer be rescue effort, as dem believe say dem no fit find anybodi alive days afta di floods happun.
E say dem tell nearby villages to bury any dead body wey dem find.
Also, Mokwa district head, Muhammadu Aliyu say dem go soon start digging to bring out all di corpses wey dey buried underground to prevent di breakout of any disease.
'I lost 2.5 million and oda items for di flood'
One eyewitness tok how di flood bin hit dem for early morning wen dem just pray finish.
Saliu wey be 34 years say im mama bin come dey bang im door around 6:00am for morning wen di flood bin dey start.
"My mama come dey bang my door. She dey bang am with force, she dey shout say water dey come out make we come outside. I wan pass di main gate but she tok say make I pass di back door. I come outside and flood dey."
Saliu say e sell some goods one day bifor di flood bin start and lost about 2.5million becos im no fit go back go pick anytin for im house.
"I remember my money becos I sell some goods of about 2.5 million naira but I bin wan go back inside di room but I dey tink di pressure of di water, maybe if I go back inside di room something fit happun I leave everything since di flood don become like dis."
"I get 11 bags of groundnut and seven bags of beans. We no fit pick anything, na only me and my singlet comot. We no see anything pick everything don go. Di flood water dey high and e dey come wit high pressure, we dey see deadibodi inside di water wey we no fit count."
Saliu say na im friends bin give am di cloth wey im dey wear becos evritin wey im get don go wit di flood.
Anoda resident wey dey affected say na nine out of 15 members of im family don die oe dey miss and dem still dey find dia bodi.
Di man say dem just wake up dat morning and water don full dia compound and dem no fit escape.
E narrate say di water almost cover am as di water dey wash plenti tins away.
"We just wake up in di morning around 7:30 to 8:00 am. We just see water for our compound, we no fit escape becos di water dey beyond our capacity. Wen di water flow into our compound we no get any oda alternatives di water dey above our capacity and di flood water reach my chest.
"We be 15 pipo but nine pipo don die, we see one deadibodi, we neva see di bodi of di eight pipo. We believe say dem no dey alive again becos since we neva see anybody we leave everything to God," e tok.
E say di water don wash away im house and im no see anytin becos di water don flush away im properties.
"I dey feel sad becos no be di property but di lives wey I lose, e dey paniful. No be even me any pesin wey love me go feel sad. I wish my family rest in peace and oda pipo wey die.
Bad smell for di community
Di mood for Mokwa na grief for di dead, confusion for di missing and loss of dia properties.
Clothes scata round, mattresses dey soaked wit water and different crushed metal roofing sheets show wia some of di dozens of houses bin dey bifor, for Tiffin Maza Community for Mokwa town, Niger state.
BBC reporters find say some of di structures wey still dey stand, dia roofs don wash off and some parts don destroy. Di flood get harsh impact for di community.
According to wetin BBC observe for di community, strong bad smell dey around di community and residents believe say dem fit no rescue anyone alive again.
Di local govment dey fear say di bad smell, and contamination wey di deadi bodi dey cause for dia water fit lead to diseases wey dem no fit handle.
Food trucks stranded, farmers association react
Some truck drivers tok say di Mokwa bridge wey collapse don affect dem as dem no fit travel wit di food items wey dey dia vehicle.
Mustapha Salaudeen wey follow BBC Pidgin tok explain say na traffic dem dey and e reach Dikko junction wia all di trailers dey stranded.
E tell us say na one side of di bridge bin collapse and dem dey find alternative routes wey go help dem move and transport dia goods.
"We dey inside traffic becos di flood cut a part of di bridge and we dey find alternative, but we dey move small small as di community pipo dey help us."
"As di road cut, our truck just dey here and some get foods wey fit spoil if dem no offload am sharply."
Meanwhile, di National Secretary for Tomato Farmers for Nigeria, Sani Danladi, tok say di collapse of Mokwa Bridge go affect foodstuff supply to southern part of Nigeria.
E say dis na becos of festival season and di bridge dey among road wey dey link two parts of di kontri.
Danladi tok say, "Dis Mokwa bridge for Niger state dey really important. Since na di only bridge wey dey link two parts of di country, e go affect southern part pass, as vegetable price fit go up becos supply no go dey."
"Meanwhile, for northern part, price fit reduce sake say di vegetables and oda food stuff go plenty for market since dem no fit carry am go south again," e tok.
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles

Finextra
17 hours ago
- Finextra
Money 20/20: The fintech reopening access to African markets
At the start of Covid, large Fortune 500 companies began to leave the African financial markets, citing too much illiquidity and uncertainty. One Ireland-based startup, featured on this year's Money 20/20 'Startup Spotlight' session, built a solution. 0 This content has been selected, created and edited by the Finextra editorial team based upon its relevance and interest to our community. Esca positions itself as a platform that enables stability and revenue protection within volatile and emerging markets. Particularly, they are interested in the African markets and the difficulties institutions and banks have faced with growth and investment in an area prone to frequent market volatility. CEO and founder, Shalom Osiadi said 'A lot of these business were unable to actually acquire the hard currencies required to book the profits they had made in the country. For example, GlaxoSmithKline has existed in Nigeria since 1955, they generate all their revenue in the local currency: the naira. They book this revenue by a forward contract with the Central Bank of Nigeria. The Central Bank of Nigeria does not have enough foreign currencies to actually settle this debt that they have with these multinationals. And so businesses like GSK, they go to the parallel market to look for liquidity and then the parallel market is 3-500 naira above what the central bank rate base is, so they're already losing a significant amount of profit margin just by trading on the spot.' The concept of Esca is essentially to take this on-the-spot fragility and replace it with a predictable, stable platform that protects revenue and, by extension, reopens growth within the continent. Osiadi explained this: 'We have understood that financial engineering really is the key to these markets, right? Once we understand how the macroeconomic environment works, how the numbers work, we can easily translate that into code. So what we're trying to do now is take our algorithms from Excel spreadsheets onto our platform.' With a long-term vision to increase foreign direct investment in the continent, they recognise that it must be done in a safe, transparent, and predictable way. Restabilising investment into the area provides a number of challenges, fundamentally education and platform experience. Speaking about the platform's future, Olumide Olugbemiro, co-founder and CTO, said the user experience has to be consistently seamless: 'To be honest, the more complicated it is, the more they don't understand it, the more we have to jump on calls to explain. So, I'd say making the experience as seamless as possible, as easy and explanatory as possible.' On education, Osiadi explained how 'One of the biggest challenges we had and we still have at Esca is educating African finance managers, CEOs, and CFOs on why currency hedging is important for their business.[...] so you have to change the mindset slightly to let them understand that long-term gain is better than short-term accumulation." Part of their approach to encouraging investment has also included making cryptocurrency accessible to non-crypto firms. This educational point has been key to this; by simplifying the complex elements and focussing on using their own experience to allow users to send, for example, fiat currency to an account and receieve cryptocurrency in a wallet tomorrow. Osiadi said "By using that experience, we've grown our business by over 300% in the last six months. We're forecasted about $6 million in revenue this year. Based off of that knowledge that we've gained from an existing product we've built, we're now translating it into complex products like derivatives."


The Independent
20 hours ago
- The Independent
Muslims look forward to the annual Eid feast. Many Africans are now struggling to afford it
Muslim families across west Africa are grappling with the steep cost of rams for the traditional sacrifice that is central to the celebration of Eid al-Adha, a struggle that mirrors the region's deepening economic and humanitarian crises. At the Kara livestock market in southern Nigeria 's Ogun state, ram sellers and buyers are in a bind. Prices have at least doubled compared with last year, slowing sales for what is usually a busy market packed in the lead-up to Eid. 'The ram that I bought for 200,000 naira ($127) last year, this year we started negotiating from 600,000 naira ($380),' said Abiodun Akinyoye, who came to buy meat for the festival. The U.N. World Food Programme said last month that over 36 million people are struggling to meet basic food and nutrition needs in West Africa and Central Africa, a number expected to rise to 52 million during this year's lean season from June to August. More than 10 million of the most vulnerable people across the region have been uprooted by conflict, the WFP said, added to other major drivers like food inflation and climate conditions like extreme weather. 'We are at a tipping point and millions of lives are at stake,' said Margot van der Velden, WFP's regional director. With a majority of Muslim populations in most of the worst-hit countries, families who previously bought rams to take part in the annual joyful festival are finding it difficult to sustain that lifestyle with some spending significantly more of their disposable income on trying to fulfill the religious rites. 'Everyone is suffering,' Nigerian ram seller Jaji Kaligini said as he lamented the cost-of-living crisis fueled by President Bola Tinubu's economic policies, such as a sudden removal of subsidies. "We don't know what to do.' In countries like Niger, where growing insecurity have worsened the living conditions, the military government banned ram exports this year to stabilize local supply. While that has helped availability, it has affected tightened supplies in neighboring Nigeria and Benin. 'There's enough livestock (in Niger),' said Hasoumi Daouda, who was at a local market to buy ram. 'But it's the financial crisis that makes them too expensive to buy.' The challenge of hardship is also raising the question of how obligatory the ram sacrifice is for Muslims. The tradition is not mandatory for those who 'genuinely cannot afford it,' Bukola Hameed, a Nigerian Islamic scholar, said. However, those who can afford it also have 'a duty to share their meat with poorer neighbors,' another Islamic scholar, Mikail Adekunle, added. —--


The Independent
a day ago
- The Independent
Teacher in Nigeria loses dozens of relatives and pupils in devastating floods
On May 29, Mallam Hassan Umar stood waist-deep and barefoot in muddy water, his eyes on the remnants of his Arabic school, now reduced to sludge and shattered wood by devastating floods. The Islamic teacher, clutching only the threadbare clothes he escaped with, started shouting the names of the pupils he housed and might never see again. Some pupils tried to escape with him through the back of the house, which also doubled as the school. But that attempt quickly turned perilous. The tightly packed layout of the neighborhood, combined with the absence of a proper drainage system, made the floodwater quickly rise and surge through the maze of homes with violent force, leaving no clear path to safety. In the chaos, he could only watch helplessly as the water overwhelmed some of the children, sweeping them away. A community in mourning Mokwa, nearly 380 kilometers (236 miles) west of Abuja, Nigeria's capital, and a major trading and transportation hub where northern farmers and southern traders meet, has become a scene of mass mourning after torrents of rainfall early last Thursday unleashed devastating flooding. Officially, the fatality count from the sudden and intense flood that built rapidly within five hours has crossed 200. Locals say the actual number could be far higher, with more than a thousand still missing. Many were Almajiri, the poor boys sent far from their families to study the Quran under the care of Islamic teachers, living in packed, informal schools and often a common sight in northern Nigerian urban centers where they roam the streets for alms and food. 'I lost my brother while he tried to save the children' Haruna Yusuf lost 14 relatives — apart from 12 Almajiri children he helped his father teach — to the flood. Clutching a rosary, he prayed for them. Among his deceased relatives was his brother Islamila, who had managed to swim against the flood tide. Seeing others drown, he decided to go back. 'He did not make it out again,' Yusuf said of his brother. 'He was consumed by the water, while trying to save others.' 'In our house and school, we are still searching for 12 Almajiri pupils and 14 family members, including my brother, my uncle, and his pregnant wife and their three children,' he said. Children still risk their lives to learn In the Rabba community, near Mokwa, the collapse of a key bridge due to the flood has cut off access to two schools. Pupils of Rabba Nursery and Primary School, like Salamatu Salihu and Hussaina Aliyu, must wait for a canoe to ferry them across a flood-swollen river. Often, the boats don't come. When they do, the children arrive at school drenched, late, and frightened. Hussaina, 11, raised a red flag over safety. 'No life jackets,' she said. 'Some days, we wait long for paddlers who may not come. I'm scared, but I still try to go.' A teacher, Fatiman Alhassan, said that attendance has plummeted since the bridge collapsed. 'Children arrive at 9 a.m., already behind in lessons. Many miss class altogether,' she said. Man lost six family members Abdulmueen Abdullahi, lost six family members, including his mother, elder brother and four other siblings. He was not at home those 'terrible early hours of Thursday,' when his surviving sister called him. 'I met all our properties and my six family members washed away,' Abdullahi said, breaking down mid-interview, gripping a reporter's hand. Isaac Koni stared quietly at the space where his photo lab once stood. Three days before the flood, his lab was redesigned and stocked with new photo material and equipment ahead of the Eid al-Adha celebration. Koni's 12 staffers all survived, but his 30 million Naira ($19,000) investment was lost. While the government has turned a local school into a camp for the displaced, the shelter is virtually empty. It was slow to be ready, and most of the survivors had already started taking shelter in the remains of their destroyed homes or moved in with relatives. The government started distributing relief materials, including food items, on Monday. UNICEF's Water, Sanitation and Hygiene specialist in Nigeria, Theresa Pamma, said the agency is on the ground to help survivors access basic healthcare and prevent disease outbreaks. Mokwa is the latest in a series of communities across Nigeria devastated by seasonal flooding, worsened each year by climate change, poor drainage, and a lack of disaster preparedness. ___ Adebayo reported from Abuja, Nigeria. ___ For more on Africa and development: The Associated Press receives financial support for global health and development coverage in Africa from the Gates Foundation. The AP is solely responsible for all content. Find AP's standards for working with philanthropies, a list of supporters and funded coverage areas at