
Who go win Artiste of di Year for 2025 Ghana Music Awards?
Na dat time of di year again, as di music industry for Ghana go crown ogbonge artiste wey bin work hard for di last one year.
Di Ghana Music Awards na di kontri flagship award wia im dey reward artistes, producers and oda pipo.
Last year, afro-dancehall artiste Stonebwoy bin win Artiste of di Year, na so im still dey for dis year category.
Dis year na di 26th year of di Ghana Music Awards, wia no musician don win Artiste of di Year two times in a row.
Ahead of di event wey go happun on 10 May 2025, organisers bin do plenti activities; from pre-awards high school tour to music masterclass and oda tins, wia di time don reach to know who go win what for di night.
For di category - artiste of di year, seven musicians and groups dey nominated.
Stonebwoy, King Promise, King Paluta, Black Sherif, Kweku Smoke, Team Eternity (gospel group) and Joe Mettle (gospel musician) na di nominees for artiste of di year.
But out of dis five, so far three be favourites to win, according to sabi pipo.
Na so di three camps bin dey pursue fans and citizens to vote for dia favourite to win.
Music fans, di board of di Ghana Music Awards scheme, and di awards academy dey responsible to vote for who go win.
Who be di favourites to win artiste of di year?
King Promise
Di singer na di favorite to win di award according to sabi pipo like Arnold Asamoah Baidoo.
"I believe say na di year for King Promise to win dis award, sake of im work hard thru di year," oga Arnold tok.
Im tok say Stonebwoy and King Paluta also bin work hard but King Promise dey ahead.
Since 2021, King Promise bin dey drop hit songs wia im get plenty nominations.
But for di last one year, di musician get four hit songs from im True to self album - "Paris" "Continental" "Sexy" and "Favouite Story".
All dis songs also bin dey nominated.
Dis songs don trend on top social media, for di streets, for clubs, events and many oda places.
King Promise also do international collaborations, wia im na one of di artistes wia pipo don stream im songs across all di streaming platforms.
Dem nominate King Promise for music video of di year, album of di year, best Afro beat song, song writer of di year, international collaboration and most popular song of di year.
Stonebwoy
Di Afro-dancehall artiste na di reigning artiste of di year, afta im beat King Promise to win di award for 2024.
Stonebwoy afta dat award, neva rest as im drop im "Up and Running" album.
On top dat album im get some hit songs wey bin dey play for clubs, pubs, events and oda places.
Songs like "Jejereje" "Jiggle & Whine" Psalm 23" "Memories" "Beta Tin" na di hits from dat album wey dey on top pipo dia playlist.
Stonebwoy feature Jamaican dancehall queen Spice on top im 'Jiggle & Whine' song wia trend for di kontri.
Im also get some streaming numbers wia im play shows outside di kontri wey include im sold-out London concert for im 'Up and Running" album tour, di 2024 Cali Vibes festival for California among odas.
Stonebwoy im tok tok pesin, Vida Adutwumwaa bin tok say "di artiste im consistent work, street credibility and international success dey make im strong contender to win di award."
She also believe say sake of di dancehall artiste get di most nomination for dis year awards (9) e mean say im work hard.
Apart from artiste of di year category, im dey nominated for album of di year, reggae/dancehall artiste, reggae/dancehall song, most popular song, best music video, international collaboration and most popular song.
Stonebwoy already bin win artiste of di year two times (2015, 2024), im believe say for 2019, na im win di prize again but organisers charterhouse bin suspend di announcement sake of fight don happun for di awards night between Stonebwoy and im rival Shatta Wale and dia fans.
Di event organisers now ban di two artistes for di role dem play for dat confusion dat day until dem lift di ban on di two artistes for di year 2021, na so Stonebwoy don begin to dey file nominations but Shatta wale tok say im no wan dey part of di awards scheme.
If Stonebwoy win di artiste of di year dis year, e go mean say ma im be di artiste wit di most artiste of di year awards (3), but na di votes of di public, di board and di academy wey go show who go win am las las.
King Paluta
King Paluta for 2024 bin win new artiste of di year and hiplife song of di year for di Ghana music awards UK and Europe.
For di 2025 awards, King Paluta get five nominations (popular song of di year, highlife song, best hiplife artiste of di year, and album of di year.
Di artiste im hit songs "Aseda" "Apicki" na songs wey bang well well across di kontri for political platform, parties, club and oda places.
Di artiste im manager, Cofy Dela tok say "by di records, Paluta deserve to win artiste of di year sake of di impact im make for di industry wia im dominate everywia."
"Paluta get three hit songs during di year under review, wia di songs bang for evriwia, na street anthems wia dem play dem on di radio," im manager tok.
Oda pipo like gospel musician Joyce Blessing bin support di Makoma hit-maker to win di award dis year.
King Paluta apart from di political rallies, also perform for plenty events and schools for di kontri wia im dey nominated for di category of best hiplife/hiphop artiste.
Im also perform for some events for di US and UK.
Odas for di artiste of di year category
Black Sherif na one of di musicians for di artiste of di year category but many pipo tink say im no work to reach di level of king promise and Stonebwoy and King Paluta for dis year.
But im be ogbonge musician wia im still get hit songs and some collaborations wit Burna Boy, Fire boy and odas.
Even tho im neva be favourite to win dis awards, im get oda nominations like best hiplife/hiphop artiste, best hiphop song, best hiplife song.
For 2023, Black Sherif win artiste of di year for di awards wia im go look forward say im go fit to win am again next year.
Joe Mettle - Oga Mettle na ogbonge gospel artiste for di kontri. Im also bin win artiste of di year bifor for di year 2017.
Bifor Joe Mettle bin win artiste of di year, no gospel musician for Ghana bin win dat award.
But sabi pipo tok say for di year under review, even tho Joe Mettle get personality and history, im no work like di oda pipo for dat category.
Di gospel artiste get oda nominations for di awards like best vocal performance and best urban gospel song.
Team Eternity - Di oda gospel group wey dey di category of artiste of di year also dey di category for most popular song of di year, and gospel song of di year wit dia hit song "Defe defe".
On top all Christian events, dem play dis song, wia Team Eternity also bin perform di song for plenty events.
Some pipo tink say dem fit win artiste of di year but dia chances dey slim.
Kweku Smoke - even tho di artiste no get trending songs wey dey play on top radio and television, im dey popular for di streets.
Im get at least two oda nominations for di music awards dis year.
Pipo tok say im get talent wia im songs get good lyrics.
Im play many shows wia fans don dey sing im songs word-for-word.
For many pipo, Kweku Smoke na pipo pesin, but as to weda dat go make am win di ultimate award, time go tell.
For pesin to win di artiste of di year award, im gat to dey adjudged by di academy, di board and di public as di artiste wit;
- Di highest audience appeal and popularity for di year under review
- Di artiste gatz release hit single/EP/Album
- Di artiste gatz be one of di pipo wit di highest number of nominations for di year.
Oda categories for di Ghana Music Awards
Best new artiste
Lali x Lola
AratheJay
Rap Fada
Team Eternity
Beeztrap Kotm
Kwasi Amewuga
Best male vocal performance
Kofi Nuel - Do not fear
Emmanuel Juddah - Aseda
MoG Music - Ahuoden Fofro
Ayisi - Can I live
Joe Mettle - Obo Awon Oba
Best female vocal performance
Naana Asiedu - Defe Defe
L'ordine the soprano - Simply trusting everyday
Esther Goodwyll - I choose to praise
Titi Owusu - Nobody
Mima Afrika - On fire
Best Hiplife/Hiphop ariste
Amerado
Beeztrap Kotm
Kweku Smoke
Black Sherif
King Paluta
Sarkodie
Medikal
Best rap performance
Eno Barony
Kweku Smoke
Okyeame Kwame
Sarkodie
Lyrical Joe
Flowking stone
Best gospel artiste
Piesie Esther
Joe Mettle
Empress Gifty
Diana Hamilton
Team Eternity
MoG Music
Best hiphop song
Joey B - Princess
Kweku Smoke - Holy Ghost
Kwaw Kese ft Kofi Mole - Awoyo Sofo
Black Sherif - Kilos Milos
Sarkodie ft Beeztrap - Amen
Beeztrap & Oseikrom Osikani - Fly Girl
Best Afro beat song
Olivetheboy - Asylum
Lasmid - Puul
Kidi ft Black Sherif - Lomo Lomo
Mr Drew - Sneaky
King Promise - Favorite Story
Beeztrap Kotm - Yesu
Best hiplife song
Eno Barony ft King Paluta - Soja Go Soja Come
Black Sherif - Rebel Music
Tulenkey ft Beeztrap - Bad Feeling
Okyeame Kwame ft Kuami Eugene - No competition
Sarkodie - No sir
Lyrical Joe ft Kuami Eugene - Enter
Best highlife song
Kuami Eugene - Canopy
King Paluta - Aseda
Fameye - Very Soon
Amerado - Abronoma
Rap fada ft King Paluta - Odo bi ye bad
Kofi Kinaata - Effiekuma broken heart
Best urban contemporary gospel
Scott Evans - Call
Joe Mettle ft Sandra Duah - Give me oil
Nana Yaw Ofori Atta (Team eternity) - Defe Defe
Kobby Salm - Cast your burden
Ohemaa Mercy ft Kofi Owusu - Dry Bones
Best traditional gospel song
MoG Music - Wo Ye
Diana Hamilton - The doing of the lord
Mavis Asante - Victory
Queendalyn ft Judikay - Omewoya
Empress Gifty - Watch me
Piesie Esther - Ateene
Best Reggae/dancehall song
Amerado ft Shatta Wale - Ankomoma remix
Stonebwoy - Psalm 23
Ras Kuuku - Road to evil
Samini - Chemistry
Jupiter - I keep winning
Moliy & Silent Addy - Shake it to the max
Best reggae/dancehall artiste
Jupiter
Samini
Ras Kuuku
Epixode
Stonebwoy
Rocky Dawuni
Songwriter of the year
Ayisi Kofi
Kinaata
Okyeame Kwame
Olivetheboy
Team Eternity
Telecel most popular song
OliveTheBoy - Asylum
Kidi ft Black Sherif - Lomo Lomo
Lasmid - Puul
King Paluta - Aseda
Black Sherif - January 9
King Promise - Paris
Team Eternity - Defe Defe
Stonebwoy - Jejereje
Di 26th Telecel Ghana music awards go happun live for di Grand Arena on Saturday 10 May at 7 PM GMT (8PM WAT). Refresh dis page for more updates.
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


The Guardian
5 days ago
- The Guardian
Idris Elba: ‘I want to build the African Odeon'
Idris Elba has spoken of his ambition to create the 'African Odeon' – a chain of cinemas to ignite the cinemagoing experience across the continent. Elba was speaking at an event at SXSW London in which he spoke to host Clara Amfo in a session called Creativity as Capital for Change. In remarks reported by the Hollywood Reporter and Screen, Elba said: 'There's a crazy number across the entire continent – less than about 3,000 cinemas, actual cinemas that you and I have grown up with. I would love to be able to tackle some of that, because I believe that the cinema experience that we all have gone through should be experienced by a new generation. I don't think it should all be on a phone.' Elba added: 'How do I do that? Building a model of data that shows that actually people do want to watch films, that they will enjoy the experience of theatre. I'm not going to try and boil the ocean, but it's going to happen one bit at a time … Yeah man, I want to build the African Odeon.' Elba, who was born in London to a Sierra Leonean father and a Ghanaian mother, has spoken previously about his ambitions to support the film industry in sub-Saharan Africa, saying in October: 'It's really important that we own those stories of our tradition, of our culture, of our languages, of the differences between one language and another.' He is also part of a consortium developing an 'eco city' on Sherbro Island in Sierra Leone. In London, Elba mentioned an AI-powered app called Talking Scripts that turns written material into audio, aiming to help people with reading difficulties such as dyslexia, as well as a digital wallet he had co-founded, called Akuna Wallet, designed to help creatives send money across borders more easily than before. He added: 'Any film or piece of music that was made in the 80s was made on equipment less superior than your phone is now. These kids know that. They are making films, they are making songs on these devices. Ultimately, there is a wall when it comes to getting it out there and monetising it, [but] I think the confidence that Afrobeats, Nollywood, has given African creators, young creators, is huge.'


The Sun
6 days ago
- The Sun
Chelsea ‘enter race for West Ham star Mohammed Kudus' who has £85m release clause but club must act quickly
CHELSEA are interested in signing West Ham star Mohammed Kudus, according to reports. The Blues have long admired the Ghanaian, dating back to his time at Ajax. Kudus instead joined the Hammers, enjoying a blistering debut season at London Stadium. The 24-year-old endured a more difficult second campaign at West Ham, struggling to hit his previous heights. Despite his down year, Kudus is still attracting interest. According to the Mail, Chelsea remain keen on the attacker. They add that Kudus' contract will possess an £85million release clause during the first 10 days of July. Whether Chelsea would be willing to offer such a large sum remains to be seen. The Blues could instead attempt to negotiate a lower fee for the skilful star. Having opted against making Jadon Sancho 's loan switch permanent, Chelsea have targeted several attackers already this summer. Blues chiefs are keen on Borussia Dortmund 's English starlet Jamie Gittens. While Hugo Ekitike and Joao Pedro are also on their radar. Chelsea are also targeting a new goalkeeper this summer, with both Robert Sanchez and Filip Jorgensen having underwhelmed. The Blues are keen on AC Milan stopper Mike Maignan, and have opened talks to sign the France No1. One player to leave Stamford Bridge this summer could be injury-plagued forward Armando Broja. SunSport revealed earlier this week that AC Milan, PSV, Ajax and RB Leipzig have all been in touch regarding a potential swoop for the Albania international.


The Guardian
02-06-2025
- The Guardian
Kwesi Owusu obituary
The author and film-maker Kwesi Owusu, who has died aged 70, wrote several notable books on Black culture in Britain, and was a founder member of the influential performance group African Dawn, which emerged from the vibrant creative scene of the Africa Centre in Covent Garden, London, in the 1980s. During that time, he also co-produced and directed the groundbreaking film Ama: An African Journey of Discovery for Channel 4, which was recently restored and included in the BFI's 2023 African Odyssey season. After returning to his native Ghana, Owusu became an advocate for the Ghanaian and African people, both through his leadership of the African branch of Jubilee 2000, a global initiative calling for debt cancellation for the world's poorest countries, and his media production agency Creative Storm, whose documentaries on subjects such as maternal health and access to water have sparked real change. Owusu first arrived in the UK in the 1970s, and, as a nascent poet, contributed verse to African Dawn, whose performances of music, poetry and traditional drama drew from the Ghanaian, Zimbabwean, Grenadian, Senegalese and Uruguayan heritage of its members, including Vico Mensah, Nii Noi Nortey and Merle Collins. The group released four albums. Owusu was also involved in the Africa Centre's production of The Trial of Dedan Kimathi (1984), set at the end of British rule in Kenya, and written by Ngũgĩ wa Thiong'o and Micere Githae Mugo. The Booker-winning author Ben Okri was another member of Owusu's circle. 'We were all part of this movement, magical realism, which was in literature, film and poetry,' Owusu told the BFI in 2023. 'We were trying to create a fusion of artforms and find holistic ways of telling stories to reveal all the unseen nuances of our culture and fuse them with reality as we knew it. These days they'd call it Afrofuturism.' During this time, Owusu participated in a workshop funded by Channel 4, Cinema Action. The television channel went on to fund his first feature, Ama (1991), co-produced and directed with Nii Kwate Owoo, with whom Owusu had made the documentary Ouaga: African Cinema Now (1986). A story of ancestral mysticism set in modern-day London, Ama starred Georgina Ackerman as the eponymous protagonist, a young girl who receives a prophecy in the form of a computer floppy disk, and has to persuade the elders of her Ghanian family to listen to her, a 12-year-old child. 'I wanted to tell a unique African story,' Owusu said. 'We also had to find a way to say that African culture is contemporary, irrespective of how old it was … The idea that our culture has to be frozen in time is something I was keen to transcend. Culture is living and evolving.' Born in Takoradi, in what was then the Gold Coast, now Ghana, he was the son of Edwina (nee Gwira) and Joseph Owusu. He boarded at Adisadel college, an Anglican school in Cape Coast, Ghana, then, having moved to the UK, studied political science at the London School of Economics, graduating in 1983. His first book, The Struggle for Black Arts in Britain (1986), explored the barriers in establishing an authentic Black arts tradition in the UK in the face of the limitations of western elite culture. Storms of the Heart: An Anthology of Black Arts and Culture (1988), edited by Owusu, contains a thoughtful essay by Okri on Othello. In the same year came Behind the Masquerade: The Story of Notting Hill Carnival, co-written with Jason Ross. Owusu later edited Black British Culture and Society: A Text Reader (2000), which brought together key writings on and by the Black community in Britain. Following the release of Ama, Owusu was part of a consortium, Black Triangle, supported by the Voice and Choice FM, that bought the Electric cinema in Notting Hill in the early 90s and, as its new manager, along with Paul Bucknor, relaunched it as a film venue dedicated to Black audiences. He was on the board of Artrage, an intercultural arts magazine (1982-95), was an associate of the African Studies Centre at the University of Cambridge, and taught at universities including Sussex, Soas University of London, and Goldsmiths' College, now Goldsmiths, University of London. Owusu launched Creative Storm in Accra in 2003. He was co-director of the Environmental Film Festival of Accra, and co-producer of the High Vibes music festival in 2009. In 2018 he was appointed director of the school of creative arts at the African University College of Communications in Accra, and in 2022 he launched the African Dawn podcast, 'dedicated to telling untold stories from Africa'. He is survived by his children, James, Kwame, Ama and Madison, and his siblings, Priscilla and Charles. Kwesi Kwarteng Owusu, film-maker, author and entrepreneur, born 24 October 1954; died 22 March 2025