
From Weapons to Materialists: dis na di 16 best films of 2025 so far
1. Weapons
Weapons start at 02:17, in di night for one unnamed suburb, wen 17 young children from di same primary school class comot from dia beds, leave dia houses, and run into di darkness.
From dat time, di locals dey try to question wetin happun and why. Di solution to di supernatural mystery dey straightforward, but Zach Cregger, di writer-director of Barbarian (2022), take usual way to shockingly end di finale, as several characters in succession dey experience di events as dem dey show am: di children bitter teacher (Julia Garner), dia stressed headteacher (Benedict Wong) angry parent (Josh Brolin), troubled policeman (Alden Ehrenreich), and more.
Along di way, Cregger demonstrate im masterly control of countless horror elements, from nerve-frazzling silences to gasp-out-loud gore, from creepy surrealism to surprising humour. But na di bright mosaic of ordinary American life na im make Weapons unique. Na Paul Thomas Anderson Magnolia and Robert Altman Raymond Carver influence di adaptation, Short Cuts, e feel like one whole new kind of horror film. (NB)
2. Highest 2 Lowest
Dis ogbonge, thriller dey inspired by Akira Kurosawa 1963 High and Low, but na pure Spike Lee, wey be high praise. Denzel Washington dey play as music-industry boss, David King, wey dem hold im teenage son for ransom, e turn out say di kidnapper don mistakenly take di son of King assistant (Jeffrey Wright). Shey di cash-strapped King go pay for anoda pesin pikin? Dat moral problem give shape to Lee usual tropes, wey turn into one smooth film.
E get deeply rooted awareness of race and class as common social issues. E get glowing visuals, including King luxurious Brooklyn penthouse, wey dey filled wit work by black artists. E get vibrant music from rap, salsa to full orchestral soundtrack. And as King engage wit di kidnapper, e get dis inspiring chase though New York subways during di crowded Puerto Rican Day celebration.
Washington play im best (no scenery chomping here) and A$AP Rocky give one fantastic performance in di supporting role. E get few lines of dialogue, but wen we go into di territory of Spike Lee film. Gripping and virtuosic, Highest 2 Lowest fit no come from no one else. (CJ)
3. Bring Her Back
Danny and Michael Philippou make one suprising switch from YouTubers to feature-feem directors wit dia ghostly chiller Talk to Me in 2022 – and di Australian twin brothers' follow-up dey even better.
Bring Her Back na di carefully constructed, stickily atmospheric tale of one orphaned brother and sister, wey Billy Barratt and Sora Wong play, dem send to go live wit one welcoming – may be too welcoming – foster mother, wey Sally Hawkins play. Di tin be say Philippous take di feem horror and drama seriously. Rather dan make im do cheap jump scares or artificial twists, im tell one powerful emotional story about three-dimensional pipo for one believably live-in setting; e just happun say dis particular story involve demonic possession and flesh-eating zombies.
E dey instense and different enough to establish di brothers as two of today finest horror film-makers. And if Oscar voters pay more attention to di genre, den Hawkins fit be one of di contender for di best actress prize. (NB)
4. Materialists
Jane Austen know say money and marriage dey go togeda, and Celine Song don smartly take dat idea, along wit one great deal of irony, into di 21st Century for dis delightful almost-romcom. Materialists fit look like one traditional romantic comedy, but e don break from any stock notion of di genre and offer one clear-eye view of relationships in our material world.
Song get one way of bringing out light-handed performances from her glittering cast, wit Dakota Johnson as Lucy, one professional matchmaker wey gatz choose between two men in her own life.
Make we face am, dia no be bad choice here. Chris Evans na di ex wey still love her, but fit only offer di life of a struggling actor – and Lucy no want to be poor. Pedro Pascal na di billionaire wey actually dey listen to her. Pascal, as usual, na di perfect blend of charm and sincerity.
Yet for all Song practical, non-judgemental view of how money dey factor into relationships, she no dey feel bad about love. Following Song first feem, Past Lives, dis na anoda gem from one of today most original film-makers. (CJ)
5. The Ballad of Wallis Island
Dis lovely British comedy stars dia two writers, Tom Basden and Tim Key, alongside one bright Carey Mulligan. Key dey play Charles, one funny lottery winner wey di favourite folks play, Herb McGwyer (Basden) and (Mulligan), dem put on live show on di small island wia e dey live. Di trouble na say di two of dem don break up years ago, both professionally and personally, and Charles neva tell any of dem say di oda pesin go dey on di island.
Sensitively directed by James Griffiths, The Ballad of Wallis Island na big victory. E dey big-hearted, sincere and picturesque, wit characters you care about, but e also dey consistently funny from start to finish. Charles dialogue, in particular, dey so tightly pack with intention funny catchphrases wey be say you go want to rewatch di feem as soon as e finish to catch any punchlines you miss di first time round. (NB)
6. Lurker
Of di many feems wey don deal wit fame in di age of social media, wit di seemingly close but unreal bond between fan and celebrity, few dey as accomplished or up-to-di-minute as dis piercing psychological thriller.
For im first film, writer and director Alex Russell (a writer and producer on The Bear and Beef) expertly control di story trajectory as di central character cross di line from superfandom to a toxic parasocial relationship.
Matthew (Théodore Pellerin) dey work as a shop assistant wen pop music star Oliver (a charismatic Archie Madekwe) waka come. Di enthusiastic Matthew come join Oliver entourage, but although di film give us im point of view, e no make am a hero. As an audience we squirm at di way im allow imsef to dey ridiculed and treated as a mascot. And wen Oliver come freeze am out, Matthew go over di edge.
Wia most films about fandom head straight into horror, dis savvy, chilling portrait dey more effective becos e only eventually arrive at stalkery suspense. Along di way e expose di all-too-common roots of delusions about fame. (CJ)
7. Companion
Di sharpest American indie film of di year so far, Companion dey star Jack Quaid and Sophie Thatcher as a devoted young couple wey go stay with some friends for one Russian tycoon remote forest getaway. (Rupert Friend get a hilarious cameo as di mulleted oligarch.)
As a drunken evening of confessions, suspicions and disagreements unfold, at first, e be like say di film na romantic comedy, or maybe a noirish thriller about a robbery gone wrong. In fact, Companion na a science-fiction comedy thriller – but beyond dat, di less you know about di film in advance, di more enjoyable di many ingenious twists and turns go be.
Even though say di big-screen debut of writer-director Drew Hancock na sparklingly entertaining satire on modern technology and di never-more-relevant topic of how entitled and misogynistic certain insecure young men fit be. And e pack all of di ideas into 97 minutes. (NB)
8. Sinners
As stunning as Ryan Coogler Black Panther bin be, im don outdo himself with Sinners. Michael B Jordan dey slyly convincing as twins named Smoke and Stack, wey return from Chicago to dia home town in Mississippi, for di Jim Crow South in 1932, to open a juke joint.
With huge ambition and imagination, Coogler build familiar genres and tropes into a wholly original film wey blur di real and di supernatural. Sinners na a period piece as well as a vampire film. Na drama about racism, family, superstition and spirituality, and e come with passionate sex and excitong blues music.
Coogler direct am with vibrant style, at times creating a phantasmagoria wey robe African musicians to appear next to rappers. Di first hour dey so full of texture e fit stand alone as a period film, but di supernatural eventually enter, leading to a finale of action, blood and vengeance.
Jordan dey surrounded by a superb supporting cast, including Delroy Lindo, Wunmi Musaku and Hailee Steinfeld. Sex, blues and vampires at di door? Wetin pesin want again from a film? (CJ)
9. Art for Everybody
Miranda Yousef interesting documentary dey tell di stranger-than-fiction story of Thomas Kinkade, one of di biggest-selling artists in history.
Critics dismiss im work say e dey very sickly, but in di 1990s and 2000s, e get some shops all around di US wey bin dey devote to Kinkade sentimental pictures of cosy country cottages.
Art for Everybody dey ask fascinating questions about who get to decide wetin fit count as legitimate art, and weda some paintings fit dey more moral than odas – questions wey still dey resonate today, in light of di continuing culture wars in di US. But Yousef delicately balanced and sensitive film dey just as fascinating on personal issues as e dey on sociopolitical ones.
A key part of Kinkade marketing na im carefully constructed public image as a devoutly Christian, all-American family man, and yet di so-called "Painter of Light" get a dark side, too. Abi di pressures of being a squeaky-clean Dr Jekyll push am into becoming a self-destructive Mr Hyde? (NB)
10. Warfare
Alex Garland, di writer and director of Civil War, and Ray Mendoza, a veteran wey bin be di film military advisor, create a harrowing, visceral, real-time drama wey recreate an actual battle between Navy Seals and al-Qaeda jihadists.
Garland virtuoso technique and Mendoza first-hand experience of war blend in a film of uncompromising focus, wey push us into di intensity of combat without explanation or backstory. Yet di faces of Joseph Quinn, Will Poulter, Cosmo Jarvis and D'Pharaoh Woon-A-Tai dey enof to capture di fear and determination of being under siege.
Creating characters far from di bravado of typical Hollywood war films, di actors display courage in battle as a terror-filled endurance test. Di film dip us inside dat feeling. E dey loud and intense, relentless in di barrage of grenades and gunfire, and wen di cries of pain from di injured men start, dem never stop. Warfare na a dazzling technical achievement but much more.
Focusing on di personal cost of combat and violence itself rather than di politics of di Iraq conflict, e reinvent di war film with freshness and immediacy. (CJ)
11. Bring Them Down
Barry Keoghan, Christopher Abbott and Colm Meaney star for dis dark and bloody western-style thriller about a gbege between sheep farmers for remote rural Ireland.
Meaney and Abbott (wey speak dia dialogue in Irish) play a laconic father and son wey loose dia two prize rams, only to discover say dem dey stolen by dia neighbour lazy son (Keoghan). Accusations run left and right, resentments reach boiling point, and violence breakout – but then Christopher Andrews, di film debut writer-director, rewind di story and replay am from a revelatory new perspective. Suddenly, a hard-boiled story of crime and retribution don become an aching tragedy about desperate economic hardship, youthful stupidity, male pride, and di traumas wey dey passed down from stubborn fathers to stubborn sons.
Bring Them Down dey tough to watch but e also dey beautifully shot, cleverly plotted and stunningly powerful. (NB)
12. Misericordia
Alain Guiraudie (Stranger by the Lake) engaging feem dey full of surprises. E start as drama about Jeremie, one young man wey dey return to im small village for di lush French countryside for one funeral, den e become one quietly comic take on desire along with a thriller about covering up a murder.
Di film skillfully carry di audience with am through all dis turns. Jeremie na opportunist but also an enigma. E be like say e get a passion for his former boss and mentor, di village baker, wey die. Di baker widow definitely dey interested in Jeremie, wey grow up as di best friend of her son, Vincent; he now angrily dey suspect Jeremie of wanting to sleep with im mother.
Jeremie no want dat wan bute find imself in a reluctant affair with di local priest. Di joke be say so many pipo dey lust after di unremarkable Jeremie, and di suspense dey come from di small-town eyes and local police wey dey wonder wetin happen wen Vincent mysteriously disappear. Misericordia (Latin for mercy) dey nominated for eight Cesar awards, dat na di French equivalent of di Oscars, including film and director, but di human comedy land easily with audiences evriwia. (CJ)
13. Holy Cow
Deep in di leafy French countryside, one lazy and messy teenage Totone (Clément Faveau) get to look afta im younger sister Claire (Luna Garret) afta dia papa suddenly die. Di papa answer to dia financial problems? Making award-winning luxury cheese.
Louise Courvoisier debut film na heart-tugging coming-of-age drama, e dey rooted in di soil of di Jura region wia she grow up. She offer one earthy insider view of how tough life fit be for agricultural workers, and how painful e be wen carefree youth turn to relentless, responsible adulthood.
But she also create one warm, romantic, gorgeously scenic and ultimately hopeful tale of underdogs working togeda inside sunshine to improve dia lives. Blessed na di cheesemakers, as Monty Python put am one time. (NB)
14. The Friend
One giant, slow Great Dane dey drag Naomi Watts around di streets of Manhattan, but by di end of dis lovely feem wey dey about affection and grief di physical comedy wit di dog be like small tin.
Watts play Iris smoothly, one creative writing teacher wey her best friend, Walter, one famous womanising author, kill imself. E give her im dog, Apollo, even though she dey live for one one-room apartment inside one pet-free building. Dealing wit Apollo come become a way for Iris to struggle wit her feelings of love and loss for Walter, na Bill Murray play di flashback scenes filled wit such wit and tenderness, wey get one big impact even though e get small screen time.
Base di on Sigrid Nunez revealing, 2018 novel, di feem wey Scott McGehee and David Siegel direct, im feem include di underrated Montana Story (2021) wit Haley Lu Richardson and Owen Teague.
Avoiding mawkish clichés, dem create di best feem wey dey funny and touching weda you be pet lover or not.
Come for di lively Great Dane, stay for di beautifully rendered emotions. (CJ)
15. Wallace & Gromit: Vengeance Most Fowl
Aardman two greatest heroes don come back – and wit dia dishonest rivary, one demonic penguin wey dem name Feathers McGraw.
Na Nick Park and Merlin Crossingham direct am, di Oscar-nominated Vengeance Most Fowl na chock-full of di qualities wey make Wallace & Gromit dramatic adventures so cherished: di painstaking stop-motion claymation, di Heath Robinson-style gadgetry, di winking homages to classic cinema, di gleefully silly British humour, and di deep affection for di characters and dia world.
Above all, na treat to see Feathers McGraw, more dan 30 years afta dem introduce am in The Wrong Trousers. But more dey to di Bristol-based studio new feem than di old quality you fit dey expect.
Wen Wallace invent robotic garden dwarf wey dey do all of Gromit favourite gardening jobs (and dat wan na even bifor e turn evil), di story take canalboat trip into Mission: Impossible territory by addressing di fears about artificial intelligence. (NB)
16. On Becoming a Guinea Fowl
Di talented director Rungano Nyoni, wit di feem I Am Not a Witch (2017) win di Bafta for outstanding British debut, e dey make artful, accessible feem of great visual style.
Her latest na clear-eyed drama about cultural and generational fight.
Di heroine, Shula, na city woman wey recently return from di city to her village for Zambia. Nyoni convey dis dissonance at once, as Shula drive home from a costume party dressed in a glittery silver helmet and dark glasses (an homage to a Missy Elliott video) and find her Uncle Fred dead on a dirt road.
As di story take us into di family traditional funeral rituals, e slowly show say Shula and two cousins oda don suffer sexual abuse from Fred as children, dia mothers don put aside di reality as dem dey mourn dia broda.
Nyoni style dey realistic even as she dey drop striking images. Di narrative about secrecy and di trauma of sexual assault dey build powerfully right to di end, wen Shula remember one children television programme and di title of dis feem finally make sense. (CJ)
Di numbers for dis piece no represent rankings, but e dey go make di separate entries as clear as possible.
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


Scottish Sun
3 hours ago
- Scottish Sun
80s action movie star unrecognizable as rarely seen actress is spotted in LA – can you guess who she is?
She starred opposite a Hollywood heartthrob in a hugely popular action flick WOW-BO! 80s action movie star unrecognizable as rarely seen actress is spotted in LA – can you guess who she is? Click to share on X/Twitter (Opens in new window) Click to share on Facebook (Opens in new window) AN 80s action movie star looks totally unrecognizable while on a lowkey outing in Los Angeles. She shot to fame as a stunning agent in a hit action movie. Sign up for the Entertainment newsletter Sign up 10 This action movie star looked cool and casual running errands in Los Angeles Credit: BackGrid 10 The star shot to fame in the 80s as an action movie star Credit: BackGrid Starring opposite Sylvester Stallone, this stunning actress made her Hollywood debut in Rambo: First Blood Part II. She studied at the University of Hawaii, and went on to become a model before finding fame in the movie industry. Have you guessed who she is? You've got it, it's Julia Nickson, who is now 66 years of age. Running errands in Los Angeles earlier this month, Julia looked unrecognizable from her movie heyday. 40 years after the Rambo movie in which she starred came out, Julia was seen rocking an all-black look as she walked along the sidewalk. She rocked a black long-sleeved T-shirt, some black trousers, a pair of black sneakers, and a black baseball cap. She completed her look with a tote bag on her shoulder. At one point, Julia took off her baseball cap to reveal her gray locks that were seen dappled throughout her jet black hair. When Julia took on the role of Agent Co Phuong Bao, the female lead in Rambo: First Blood II, she gained ultimate prominence. Dyan Cannon: From 70s Movie Icon to Timeless Star at 88 She went on to star alongside Chuck Norris in Sidekicks, before appearing in Amityville: A New Generation, Devil in the Flesh, and Ethan Mao. She reunited with Chuck when she took on a recurring role in Walker, Texas Ranger. She played Dr. Susan Lee in the hit TV series. Julia also popped up in another miniseries, Around The World in 80 Days, starring as Princess Aouda possible Pierce Brosnan and Eric Idle. 10 Julia has starred in shows including Chuck and Walker, Texas Ranger Credit: BackGrid 10 Julia starred alongside Sly Stallone in Rambo: First Blood Credit: Alamy 10 The actress has since starred in projects with Eric Idle and Pierce Brosnan The Singapore star was married to fellow actor David Soul. Married from 1987 until 1993, the couple welcomed one daughter, China Soul, who followed in her famous parents' footsteps. Julia was a practising Scientologist and joined the Church of Scientology in 1996. 10 During the 80s, Julia was an action movie icon 10 The star kept herself protected from the sun with a black baseball cap Credit: BackGrid 10 Julia was married to David Soul from 1987 to 1993 Credit: Getty 10 Julia continues to act with two new projects in the pipeline Credit: BackGrid


BBC News
4 hours ago
- BBC News
Community campaign to buy century-old Keighley cinema
The sale of a century-old cinema has been paused after local supporters launched a campaign to buy the building Picture House in Keighley, which first opened in 1913, has been owned by Bradford Council since the 1980s and is currently run by a council had put the site up for auction, but has agreed to halt the process while alternatives are Pearson, who has worked at the cinema for 50 years, said: "To me, this cinema is like another home. We're like one big happy family. It would be a real shame to see it go." Although the council said the operator's lease would transfer with the sale, tenant Charles Morris and his supporters fear a new landlord could raise rents in the future, or decide to convert the building into something else Town Council has pledged to find the £110,000 needed to meet the building's asking price. Local campaigners have also launched a £300,000 crowdfunding campaign to help pay for a buyout and secure the cinema's future in the longer term. Mr Pearson, who has been projectionist and duty manager and started at the cinema aged 16, said he had seen many "magical" highlights over the decades."For the 2022 premiere of The Railway Children Return, the place was packed - every seat filled, the cast, the producers, the director, even soap actors."Regular cinemagoer Alison Birdsall, 62, said: "I've been coming here since the late 1960s."My first date was here, watching Jaws. My son started working here when he was 16 - he's 29 now and still does shifts. This place did a lot for him. We don't want to see it go." Mrs Birdsall said her pregnant aunt "hung on" until the end of classic film Gone With The Wind during a screening in 1946 before rushing to the hospital to give Council had listed the Picture House for auction as part of a wider asset sell-off in the wake of its own unprecedented financial after mounting pressure - including a 4,000-name petition started by local MP Robbie Moore - the authority halted the sale and entered talks with the town council about a possible purchase Judson, of Keighley Civic Society and the town council, criticised the "atrocious" handling of the sale but was now hopeful of a solution. "In the grand scheme of things, we'll actually make a revenue on it in years to come," he said."At this time we are aiming to protect it, secure the long-term future of Keighley Picture House and get people back in the cinema." The Picture House has survived closure threats before, with Mr Morris and his family reopening it in 1996. Mr Morris, who runs five other picture houses across Yorkshire and the north, said it was "madness" to consider a sale - particularly during Bradford's City of Culture pointed out that Leeds City Council owns the Hyde Park Picture House and Bradford Council spent £50m renovating the Odeon as the Bradford Live venue."We've been struggling ever since lockdown. I certainly can't cope with any more expense," he said. "There are circumstances in which I might have to leave."A spokesperson for Bradford Council acknowledged "how important the Picture House is to the people of Keighley".They added: "The cinema business itself is not for sale. Any purchaser would simply assume the council's role as landlord. This is effectively a transfer of the freehold of a going concern." Listen to highlights from West Yorkshire on BBC Sounds, catch up with the latest episode of Look North.


Edinburgh Reporter
5 hours ago
- Edinburgh Reporter
A homage to 1984
George Orwell remains a notable literary and political presence, more than 75 years after his death. Only last week, the 80th anniversary of the publication of Animal Farm was marked. Speaking on BBC Radio 4, Jonathan Bate, described Orwell's allegory as 'extraordinarily prophetic'. Orwell's continuing relevance has been expressed vividly at this year's Edinburgh Fringe. Orwell related performances this year include Sam Blythman's superb one man version of Animal Farm, a brilliant 1984 by Box Tale Soup, and a powerful sequel to Orwell's final novel, Julia. 1984, by Within Theatre. This is a group (now based in London) from a variety of Slavic countries. Nations which are facing some of the authoritarian tendencies described and dissected in Orwell's fiction, reportage, and essays. The ongoing relevance is manifested in these performances. A glorious curiosity Another high class contribution to this 'Orwell season' in Edinburgh is The Winston Smith Library of Victory and Truth, a sculptural installation by Edinburgh-based artist Hans K Clausen. This intriguing 'visual art installation, a sculpture, a library, a museum, a curiosity', uses 1,984 copies of Orwell's 1984, placed on tailor-made bookshelves. It's a deceptively simple idea which has many layers. We might compare it with Animal Farm. This 'fairy story' that can be enjoyed on many levels; as a story of a farm run by animals, a political allegory, an analysis of the uses of propaganda etc. In similar fashion, there are hidden depths to Clausen's homage to 1984. Hans K Clausen Ideal for absorbing the piece This installation is now at Out of the Blue, on Dalmeny Street. As part of a series of Artists Talks, Clausen, the artist behind the library, gave an absorbing presentation outlining how he came to create it and his interesting experiences along the way. These including many new connections he has made, beyond his usual artistic milieu. Clausen also discussed his hopes for the future of the library. Johnny Gailey, of Out of the Blueprint, introduced Clausen. The library is part of Print Expo 2525, marking out of Out of the Blueprint's 10th anniversary. The Expo features work by recent resident artists, as well as choice selections from their archives. Gailey reflected that Out of the Blue's Drill Hall was an excellent location for the library, a place where it could be fully appreciated. Certainly, with sun streaming through the glass roof and visitors able to calmly wander around the installation and examine the books at their leisure was ideal for absorbing the piece. This was something emphasised by Clausen, who wanted it to be seen not just as an exhibit but he wanted people to 'be able to feel it, read it, connect to it'. In my two visits to see it, I've witnessed that, with visitors engaging with it many ways, with different emotions being triggered. Many talked of their initial encounter with the novel and which edition it was. I've seen many interesting conversations between strangers (and involving Clausen himself) emerge from interactions with the library and its contents. Unresolved ideas Clausen began his talk by outlining how he became a conceptual artist (having been a social worker) and the evolution of his own process. In short, how he found his artistic voice. He related how it was often the creative reuse of unwanted or spare materials that has defined his work. For example, his graduate project made use of unwanted materials that were going to be thrown in a skip. He built something meaningful out of these failed projects and discards, these 'unresolved ideas'. Another project used hundreds of gloves, including many which had been left on railings and fences. He creatively reused these found, and slightly malodorous objects. Central to Clausen's work was the way people relate to physical things, in particular 'the meaning we bestow on objects'. Books would be a classic example of this in that they evoke memories and are often related to significant periods and people in our lives. For instance books handed down by family members. My own copy was my Dad's, which he used in his times as a teacher. In such cases, we tend to value everything about the book; its smell, and the little markings on them; tea stains, annotations, dedications etc. All this raised the question of why Clausen chose 1984 ? The book is everywhere The project did not stem from any particular expertise in the work and life of Orwell (though he has since built up a lot of knowledge via the project). The initial spur was when he discovered they had four copies of the book among his possessions. It made him reflect that there must be some meaning to this. Having so many copies also illustrated that 'the book is everywhere', with many owning copies. It's also everywhere in our culture (take TV programmes such as Room 101 and Big Brother), as are the concepts and themes of the book, such as 'double-think' and the power of propaganda. The world of smartphones, CCTV and facial recognition has again brought fears of the surveillance society, outlined in 1984, to the surface. Widespread fears about a backslide towards 'anocracy,' a transitional stage of government between democracy and autocracy in democratic states, has also brought Orwell to the fore. For Clausen, as a novel, 1984, 'goes well beyond others' in its continued life. One aspect that appealed to Clausen about the book was that its 'hero' Winston Smith is an unlikely one, a flawed character who in the end is a failure. The book too is not perfect, lacking the elegant composition of Animal Farm. This reflects Orwell's failing health and, perhaps, the absence of his wife Eileen's influence. This is the view of Anna Funder, who argues in Wifedom that Eileen (a graduate in English literature from Oxford) helped Animal Farm achieve the level of polish and completeness that it did. Eileen died, suddenly, in 1945, so was unable to assist with 1984, though the title may derive from a poem of hers. However, the imperfect aspects of Winston Smith and the book itself give it a very human feel. Nobody's perfect. A belated thank you Clausen first read the book, as many have done, as a teenager and then later as an adult. The installation is something of 'a belated thank you' for the impact it's had on him in terms of influencing his ideas on politics, religion and many other matters. So, he started to seek out further copies of 1984 from charity shops and from people he knew. He also started to get encouragement with the project from organizations such as the Orwell Society and especially Kevin Carter, who sourced many foreign language editions. These gave Clausen a sense of the varied book styles and cover art that were out there. The cover illustrations caught his artistic imagination, especially some of the more abstract prints used on some of the 1960s editions. Hans Clausen by Murdo Macleod The missing typewriter The first setting for the library was an obvious one; the Isle of Jura. This was where Orwell, dying of pulmonary tuberculosis, bashed out much of the text on a Remington Home Portable typewriter. The same model is part of the library, allowing visitors to type their own thoughts, enjoying the very tactile experience of using a typewriter. As many visitors have noted, composition on a typewriter is always a forward process. You are not, as you would be with a computer, given the opportunity to constantly shift from section to section. You must simply plough on. Clausen told the audience about the mystery regarding the actual typewriter used by Orwell. Supposedly, the typewriter ended up in the hands of the publisher Jim Haynes. Haynes was a significant cultural figure, including in Edinburgh where he set up the famous Paperback Bookshop and was a co-founder of the Traverse Theatre. Via Haynes, the typewriter supposedly ended up in Leith before going missing. Perhaps it's been squirrelled away in someone's attic. If this project could lead to its rediscovery, that would be a wonderful conclusion given Clausen's interest in the 'meaning we bestow on objects'. Being able to use the typewriter on which 1984 was written would be a great treat. A catalyst for creating Clausen is determined that the library should end up on Jura. Ideally, as part of an artists and writers retreat, though this would require a purpose built building. He sees this new cultural centre as a potential 'catalyst for creating'. In the short term, there are hopes that the library will travel to a variety of places that have Orwell connections. Richard Demarco, one of Scotland's most significant cultural progenitors has been one of the library's most prominent advocates, considering it a 'very important' piece. Clausen noted that Demarco had 'really got behind' the project. For Demarco, it is a prime example of art that connects to the 'central questions of the age', which is what he wants to see more of. Demarco wants the library to travel to Poland, where much of his vast archive (currently in 13 rooms at Summerhall), is likely to end up. Other possible locations with strong Orwell connections include Barcelona, Wigan and Paris. Clausen sees the library as something that should evolve as it moves around, as new copies of 1984 are added and some of the contemporary editions replaced. In its short time in Leith, he has already had several donations of copies of 1984 and other Orwell-related texts. He's very keen for more donations, particularly of interesting editions and those copies with a story to tell (many who have donated have added little notes, reflecting on the significance of the book for them and the provenance of the copy). Ongoing interest I gave Clausen a copy of Bernard Crick's biography of Orwell, the 1st major life of Orwell. First published in 1980, it was written with full access to the Orwell Archive. Crick spent his final years in Edinburgh. Crick, a substantial academic figure within British political studies, emphasised Orwell's significance as a political thinker and essayist, on top of his novel-writing. He used some of the money from sales of the book to help set up the Orwell Prize for political writing, now run by the Orwell Foundation. That several more substantial biographies have been published since Crick's (including two by D. J. Taylor) is further evidence of the ongoing interest in Orwell. These include works on overlooked aspects of Orwell's life, such as Rebecca Solnit's Orwell's Roses which looks at Orwell's love of gardening and veg growing. New generations of admirers Clausen has been much heartened by the way that school pupils have embraced his project. He's worked with groups from Portobello High, Firhill, and James Gillespie's. The project has given the pupils a richer experience of the novel than simply studying it as part of the English literature curriculum (in Scotland at least, pupils these days seem to look at Animal Farm, not 1984). Clausen highlighted several of the reflections on the novel by these pupils, touched by the way the book has affected them. This echoed his own initial engagement with the novel. Again, this suggests that 1984 will continue to engage and speak to new generations. Like the way the contents of the the shelves will 'evolve', this reflects the satisfying circularity of the project. Hence Clausen's desire to see its journey start and end on Jura. The Winston Smith Library of Victory and Truth will be at Out of The Blue, Dalmeny Street, until Saturday August 23rd. Like this: Like Related