logo
'We dey train more health workers so as some dey japa some go come back'

'We dey train more health workers so as some dey japa some go come back'

BBC News30-01-2025
Nigeria goment don say di reason why many health workers dey japa na becos dem be di best for Africa and dem sabi dia work well-well.
Minister of Health and Social Welfare, Prof. Muhammad Ali Pate tell BBC Pidgin for exclusive interview say oyibo pipo dey like to come carry Nigeria health workers sake of di training wey Nigeria give dem.
"Oda kontris like dem na why dem go come collect dem, na becos Nigeria don train dem well-well and dem be good workers."
Im tok say na becos of dis japa mata dem begin to train more health workers .
"Wen we train more, even if some dey go some go come back so dat we go get wetin we need and di ones wey dey go dem go go teach odas for dia how to practice health work well-well."
Nigeria Medical Association bin dey para about di way wey medial doctors and oda health workers dey japa sake of everyday shrike and welfare of health workers.
But di Minister of health clear di air for dis interview say "strike don reduce well-well in di last 18 months".
Primary Healthcare for Nigeria
Di Nigerian government official agree with BBC Pidgin say di tori say doctors and nurses no dey readily available for Primary Healthcare centres na true.
Im say na why dem dey beg state and local goments to join hands wit dem to tackle dis problem.
'Na why President Tinubu say make we train 1200,000 health workers for di frontline, so dat dem fit show up for work and know wetin dem go do for di Primary Healthcare centre.'
Oga Pate say if you go any Primary Healthcare centre and you no see doctor or nurse wey go attend to you, ask di local goment pipo, ask di state govnor wetin dey happun.
'Federal goment don put in a lot already, di 8,800 facilities na a lot but odas need to join hands so dat we fit make sure say Nigeria pipo enjoy good life and good health',
Free C-section and emergency service for pregnant women
Many women dey die during childbirth for Nigeria becos emergency services no dey readily available for dem.
Oga Pate tell BBC Pidgin say dis women no also get money to pay for emergency services.
Na why dem introduce di free Caesarean section for pregnant women for di kontri.
According to one UNICEF report, Nigeria dey contribute to 10% of global maternal deaths.
Di figures show say maternal mortality rate na 576 per 100,000 live births, and na di fourth highest on earth.
Wit dis data, Oga Pate tok say 'No woman suppose lose her life becos she wan born pikin and bring anoda life' into existence.
Di Maternal Mortality Reduction Initiatve?
Na for November 2024, Nigeria goment first announce free cesarean section (CS) for all women wey need am.
Di minister of Health and Social Welfare Prof Muhammad Ali Pate make di announcement wen e launch di Maternal Mortality Reduction Initiative for Abuja, di Nigeria capital.
Di minister say di aim of di initiative na to tackle Nigeria critical maternal and neonatal mortality rates – wey dey among di highest globally.
E say na Nigeria President Bola Tinubu get di initiative and dem plan to bring about 120,000 additional health workers to support primary health care across Nigeria.
'Goment decide to crash d number of women wey dey die wen dem come deliver dia babies, by improving di services for di primary health care level and for di pipo wey get complication, to make sure say wen dem get di complication, dem go refer dem to hospitals wey get di facilities to treat dem well-well so dat dem no go die'.
How much pregnant woman go pay for dis service?
Oga Pate emphasize say any woman wey dem identify for di Primary healthcare level as a beneficiary no go pay any money for di services at all.
No corner-corner money dey inside, na why dem dey chook eye for di programme well-well to make sure say even di pipo wey go give dis pregnant women di services sabi dia work well-well.
Im explain say goment go also make sure say no be becos of di money di healthcare worker wan chook hand for di programme.
According to Prof. Pate, Nigeria goment and di Health Insurance Authority (NHIA) don make arrangement wey dem go fit pay back di money to di facility (hospital) wey do di operation, so dat di pregnant woman no go die becos she no fit afford di treatment wey she need.
'We don roll out many Federal Teaching Hospital arrangement so dat women wey require dat kind of emergency care, dem fit receive di care even wen di money no dey dia hand.'
Im say dem still dey build on di programme small-small and wit time, e go reach evribody as dem dey also chook eye to make sure say dis hospitals no charge goment multiple times sake of mago-mago.
"Di cost of di service na im Health Insurance go pay back to di hospital, but dem need to identity di woman so dat di hospital no go charge goment multiple times.' E tok.
How di Health Insurance scheme dey work?
For women wey dey rural areas (villages), na di Primary Healthcare centre for dia communities go dey in charge, becos na dem dey see di women evritime for antenatal care.
And if dem see complication dem go quickly send di woman go di Federal hospital wia di woman go get di emergency care and services.
'Di emergency ambulance system go carry dem go di referral hospital. Di Ministry through National Emergency Medical Service and Ambulance System (NEMSAS) go pay back some of dat cost for dos wey dey eligible (qualify) no be for evribody wey get any kain of condition'.
According to di former Oga of Primary Healthcare for Nigeria, 172 local goment areas for Nigeria take more dan half of di number of women wey dey die sake of delivery and pregnancy complications.
'Now, we dey try to get di state, local goment and wit di help of di Federal goment under President Tinubu to work togeda so dat dis numbers go reduce.'
Im say dem dey chook eye well-well to monitor di programme through di Basic Healthcare provision fund (money wey goment put togeda for one place to support di Primary Healthcare system) and dem dey track how many pipo receive care for di facility (hospital) wia goment put di money.
'We dey also track di number of deliveries, if pipo go dis facilities wia goment put dis money for emergency services and dem no dey use am for dis reason, dem fit complain'.
Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Brits issued warning on pressing common button in their car as it can 'slow your brain down'
Brits issued warning on pressing common button in their car as it can 'slow your brain down'

Daily Mirror

time19-07-2025

  • Daily Mirror

Brits issued warning on pressing common button in their car as it can 'slow your brain down'

A doctor has urged caution when it comes to using a function inside your car that you probably don't realise has the bizarre ability to impair your cognitive powers and can therefore poses a safety risk when driving Modern cars have many useful features to make life easier and your driving experience more enjoyable. As well as all the warning alerts, such as low fuel and battery, tire pressure and seatbelt indicators, there are other handy buttons that can help in troublesome situations. ‌ Popping on the heated windscreens is a godsend on freezing cold mornings when you don't want to stand shivering in chilly weather scraping ice from your car before you can safely get on your way. Similarly the air recirculation button is great on a boiling hot summer's day when you get into your vehicle and realise it is actually possible to be roasted alive at the wheel. ‌ ‌ READ MORE: 'I married Nigerian toyboy and had twins at 56 - my kids were fuming but I don't care' Usually located near the air conditioning button, this feature stops hot external air from entering the car, meaning you can cool the inside down quicker. It's also great to stick it on when you're stuck behind a gas guzzling heap that is pumping out black fumes from its exhaust. However, you need to use this button with caution, according to an American medic. Doctor Clay Moss has warned that keeping the function on for too long can actually do more harm than good because it has the potential to slow down your brain. "This familiar button in your car may help with smog... but not with brain fog," he states in a video on his Instagram page. "You guys remember this little guy right here that we always love putting on?" he asks. "That little recirculation symbol stops outside air from getting in, which is great when you're trying to quickly cool off the air on a hot day, but it can have unintended consequences over time." ‌ The doc goes on to reveal that carbon dioxide can build up quickly in a sealed car. "30 minutes of recirculation and you could easily exceed 12,000ppm [parts per million] of CO2, where your brain literally starts to slow down," he explains. If you take into account other passengers in the car, he says you can easily hit 2,500ppm - 3,000ppm of carbon dioxide. The result of this would be feeling drowsy, foggy and irritable - none of which are conducive to safe driving. ‌ The doctor's video claims are backed up by evidence too. ScienceDirect highlights studies which prove that: "Elevated CO2 levels lead to fatigue, weariness, drowsiness, sleepiness, etc. and limit the ability to concentrate." It also stated that: "An efficient strategy for CO2 reduction in vehicles is needed to improve in-vehicle air quality and driving safety." In his Insta post, the doctor points to a 2018 study of US driving conditions that found with four people in a car, so a typical family, up to 75% of trips exceed 2500ppm CO₂ on long drives. In this situation, cognitive performance starts to drop with slower reaction times caused by drowsiness, brain fog and even a lowered heart rate. However there is no need to be too alarmed because the remedy is pretty quick and very simple. "Now, the fix is super easy," he assures. "You just either crack the window, or switch to the fresh air mode and turn off the recirculation mode for just two minutes. It flushes the CO2 out and keeps your brain sharp." Signing off with a final warning, he says: "Your car's climate settings aren't just about comfort, they mess with your cognition too. So breathe better, drive safe."

Lawson frontman Andy Brown undergoing chemotherapy after rare health diagnosis
Lawson frontman Andy Brown undergoing chemotherapy after rare health diagnosis

Metro

time21-05-2025

  • Metro

Lawson frontman Andy Brown undergoing chemotherapy after rare health diagnosis

Andy Brown from the boy band Lawson has revealed his health diagnosis for the first time which puts him at risk of leukaemia. The lead vocalist for the band, 38, shared an image from his hospital bed as he shared that he has been privately dealing with a rare blood disorder for the past decade. 'For the past 10 years, I've been living with a rare blood disorder. Up to now, it hadn't massively affected my day-to-day life, apart from frequent blood tests and the occasional infection, but as things stand, if it's not treated, I have a very high chance of developing leukaemia. 'I've been under close supervision at King's College Hospital in London, which has one of the country's leading haematology departments. And after a lot of discussions, we've come to the decision that the best way to prevent leukaemia is for me to have a stem cell transplant. He then revealed that he has found a donor – a person who he has never met. 'I have a 100% matching donor. I find it so overwhelming that a total stranger, someone I've never met, is willing to give up their cells and blood to save my life. That's just incredible. With everything awful going on in the world, it's easy to lose faith in people, but then you see things like this, people willing to do something so selfless, and it restores your hope.' He then explained that he was hoping sharing his story would encourage others to learn about stem cell donation and sign the register. He added that he would update fans on his journey and share his story as he hopes to make a full recovery. We've teamed up with SXSW London to give away two pairs of Music Festival Wristbands valid for 2-7 June 2025. Headliners include Grammy-winning Nigerian singer Tems, Brit Award-winning artist Mabel, Crystal Castles's Alice Glass, and East London-based R&B artist NAO, plus emerging talent set to perform at showcase acts around Shoreditch. Click here to find out more about SXSW London's incredible events and how to enter to be in with a chance to win, or simply enter your details using the form below. *T&Cs apply. You have until midnight on Sunday 25th May 2025 to enter. Good luck! * Open to legal residents of Great Britain (excluding Northern Ireland) aged 18 or over. Promotion opens at 06:01 BST on 13 May 2025 and closes at 23:59 BST on 25 May 2025. The promotion is free to enter; however internet access is required. Entrant must visit and when prompted by the form, submit their name, email, telephone number, date of birth and postcode. Acceptance of the terms and conditions (by ticking the relevant checkbox) is necessary to enter the promotion. 1 entry per person. 1 prize available per person. There will be two (2) winners. Each winner will win two (2) Full Week (6 days) Music Festival Wristbands (each such wristband worth £99) granting secondary access to Official SXSW London Music Festival showcases valid from 2 until 7 June 2025. Proof of age and photographic ID is required for entry (18+). The prize, including entry and attendance at SXSW, is subject to and governed by the SXSW's full ticket terms and conditions here. Full T&Cs apply, see here. 'Day 4 of chemo done,' he said at the beginning of a recent post about his treatment plan as he shared an update. 'It's stepped up big time the last couple of days, not feeling the best at the moment, but there's just no way around it. Three more days to go, then the new stem cells go in next Tuesday!' He added that although he was being upbeat, the chemotherapy had been gruelling. 'Staying positive as much as I can, but I won't pretend it's easy. I've spent years being so mindful of what I put into my body, ten years sober, clean eating, all of it. 'So feeling what this chemo is doing hits hard. But I know it's part of the fight. It's about accepting it, getting through it, and coming back stronger.' 'Anyway, next week is when the real battle begins. That's when the transplant happens, and my body starts the process of rebuilding from scratch. It's a second chance at life, and not everyone gets that opportunity. 'Stem cell donors are hard to find. You could literally be the match that saves a little girl's life, a dad's life, someone's world. If you're healthy and able, please consider signing up to the register. It takes minutes, but it can change everything for someone like me. 'This is just another chapter. Nothing is gonna stop me #StemCellTransplant#ChemoJourney' This comes just a week after he announced to fans that he had been living with a rare blood disorder for 10 years. Andy has previously battled other health issues, and 18 years ago he had a brain tumour removed. When the band was actually originally called The Groves but opted to be renamed Lawson after David Lawson, a consultant neurosurgeon at The Walton Centre for Neurology and Neurosurgery in Liverpool, who operated on Andy. The singer credited the doctor with saving his life in 2007 after a gruelling 17-hour-long operation to remove an acoustic neuroma, a non-cancerous brain tumour that was growing on the nerve of his inner ear. Lawson hasn't released an album since 2021, and Andy appears to have found focus in his new photography career. The singer was supported by various fans and friends in the music industry. More Trending Zoe Ball commented: 'sending love 🧡.' Laura Whitmore added: 'Think of you Andy. You've got this! ❤️' Max George commended: 'You got this mate 💪❤️' If you or someone you care about has been diagnosed with cancer, Macmillan can offer support and information. You can contact their helpline on 0808 808 00 00 (7 days a week from 8am to 8pm), use their webchat service, or visit their site for more information. Got a story? If you've got a celebrity story, video or pictures get in touch with the entertainment team by emailing us celebtips@ calling 020 3615 2145 or by visiting our Submit Stuff page – we'd love to hear from you. MORE: S Club icon reveals new life in Costa Rica after quitting band MORE: Joe Biden's 'aggressive' cancer diagnosis: Type, treatments and prognosis MORE: I'm a prostate cancer specialist — don't ignore these 7 warning signs

Nigerian-British woman makes history as UK's youngest mayor at just 29 years old
Nigerian-British woman makes history as UK's youngest mayor at just 29 years old

Daily Mirror

time20-05-2025

  • Daily Mirror

Nigerian-British woman makes history as UK's youngest mayor at just 29 years old

29-year-old Princess Opeyemi Bright has been inaugurated as the youngest mayor in the United Kingdom, holding the position of First Citizen of Barking and Dagenham in London A Nigerian-British woman has made history after she was elected the youngest mayor in the UK. Princess Opeyemi Bright now holds the esteemed position of First Citizen of the London Borough of Barking and Dagenham. The 29-year-old was officially inaugurated in a ceremony on Friday, May 16. It marks a new chapter for British politics and helps shine a light on and celebrate Nigeria and its history. ‌ In her inaugural address, Councillor Bright shared her vision of a civic leadership grounded in inclusivity, pride and community service. She said: "I believe in the power of community, the importance of tradition, and the need to inspire pride in the place we all call home." ‌ She continued: "As Civic Mayor, I am committed to being a voice that uplifts our borough — honouring local heroes, supporting charities, and forging deeper connections with residents, schools, and businesses." Born to Nigerian parents in Homerton Hospital, and a resident of Barking and Dagenham since 2009, the trailblazer was first elected as a Councillor in 2018 at the age of just 22. Over the years she has gone on to serve as a school governor, a board member of an NGO, and continues to be an inspirational mentor for students who aspire to be leaders and professionals themselves. Councillor Bright brings a wealth of experience in community engagement and public service, and as part of her mayoral duties will support two charities very close to her heart. The first is Ab Phab Youth Club, a local initiative that provides inclusive youth activities and support for disabled and non-disabled young people. And also Crohn's & Colitis UK, a national charity offering critical support and advocacy for people living with inflammatory bowel diseases. The new mayor was diagnosed with Crohn's disease in 2011 and said: "Through this partnership, I aim to raise awareness, advocate for better support, and bring hope to those affected." In a statement on the Barking and Dagenham Council website, a spokesperson stated: "During her mayoral year, Cllr Bright is committed to fostering a sense of unity and belonging across the borough. Her focus will be on inclusivity, dignity, and connection — making sure all residents, regardless of background, feel valued and seen. The council extends its heartfelt thanks to outgoing Mayor Cllr Moin Quadri for his dedicated service and congratulates Cllr Princess Bright on her appointment."

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store