
Di racial kasala between Musk and South Africa over Starlink
Di kasala between Starlink boss Elon Musk and South Africa ova failure of di company to launch stems for di kontri from di black empowerment laws of di kontri fit be one factors wey dey behind di diplomatic issues between di US and South Africa
For im more dan 219 million followers for im social media platform X, Mr Musk bin make di racially charged claim say im satellite internet service provider "no dey allowed to operate for South Africa simply becos I no be black".
But di Independent Communications Authority of South Africa (Icasa) - one regulatory body for di telecommunications and broadcasting sectors - tell di BBC say Starlink bin neva submit any application to get licence.
As for di foreign ministry, e tok say di company bin dey welcome to operate for di kontri "so far as dem follow local laws".
So wetin be di legal sticking points?
To operate for South Africa, Starlink need to get network and service licences, di two of dem require 30% ownership by historically disadvantaged groups.
Dis mainly refer to di majority black population for South Africa wey dem remove from di company during di racist system of apartheid.
White-minority rule bin end for 1994 afta Nelson Mandela and im African National Congress (ANC) enta power.
Since den, di ANC don make "black empowerment" one central pillar of di economic policy to try to tackle di racial injustices of di past.
Dis bin include adopting legislation ey require investors to give local black firms [companies] 30% stake for dia businesses for South Africa.
Mr Musk - wey dem born for South Africa for 1971 bifor im move to Canada for di late 1980s and den to di US, wia im become di richest man for di world - be like say im see dis as di main stumbling block for Starlink to operate for di kontri.
Starlink, for one written submission to Icasa, bin tok say, di black empowerment provisions for legislation exclude "many" foreign satellite operators from di South African market, according to local news site TechCentral.
But foreign ministry tok-tok pesin Clayson Monyela bin challenge dis view for March, e tok on X say more dan 600 US companies, including computing giant Microsoft, bin dey operate for South Africa in compliance wit di laws - and "thriving" [dem dey do well].
Attempts dey to end di problem?
Mr Musk Starlink get potential ally for South Africa Communications Minister Solly Malatsi.
Im come from di Democratic Alliance (DA) - di second-biggest party for South Africa - wey bin join di coalition goment afta di ANC bin fail to get a parliamentary majority for last year election.
Di DA na ogbonge critic of di current black empowerment laws, e claim say dem don make di appointment of friends and associates to positions of authority, without proper regard to dia qualifications worse, and corruption wit investors wey dey forced to link up wit ANC-connected companies to operate for South Africa or to win state contracts.
Last October, Malatsi bin hint say im bin dey look for way to go about di 30% black equity requirement.
E say im bin wan issue a "policy direction" to Icasa wit di aim of clarifying "di position on di recognition of equity equivalent programmes".
To break am down, Malatsi dey suggest say Starlink no go require black business partner for South Africa, though dem need to invest in social programmes wey go benefit black pipo - especially di poor.
But some six months later, Malatsi don fail to change di policy, tok-tok pesin for im department tell di BBC say dia legal team bin still dey chook eye into di mata.
E be like say di communications minister fit dey face political resistance from ANC lawmakers for parliament.
Khusela Diko, di chairpesin of di parliamentary communications committee wey be Malatsi oga, bin don warn am earlier dis month say "transformation" for di tech sector dey non-negotiable, e be like say im no ant make dem give Mr Musk Starlink any special treatment.
Diko tok say "di law dey clear on compliance" im add as im dey warn, say "to cut corners and to follow backyard no dey di option - di least of all na to appease business interests".
Diko tough position dey come as no surprise, as relations between di South African goment and di US don hit rock bottom during US President Donald Tump second term.
Why dia relations no dey good again?
Mr Musk, wey be part of Trump inner circle, bin dey para on X against wetin im call "racist ownership laws" for South Africa, while di US president bin threaten to boycott di G20 summit of world leaders wey go happun for di kontri later dis year.
"How we go dey expected to go to South Africa for di very important G20 Meeting wen Land Confiscation and Genocide na di primary topic of conversation? Dem dey take di land of white Farmers, and den kill dem and dia families," Trump tok for im social media platform Truth Social.
Im claims of genocide against white farmers don dey widely dismissed as false, but dem dey echo those of di tech billionaire.
Last month, Mr Musk bin accuse "one major" political party for South Africa - a reference to di radical Economic Freedom Fighters (EFF), wey be fourth for last year election - say dem dey "actively promote white genocide".
"One month ago, di South African goment bin pass law wey legalise taking property from white pipo at will, wit no payment," Mr Musk tok.
"Wia di outrage dey? Why di legacy media no cover am?
South Africa pass law earlier dis year wey allow di goment to seize property witout compensation, but only for certain cases.
Wit all dis, Musk link dis issues to im failure to get a licence for Starlink.
"Starlink no go fit get license to operate for South Africa simply becos I no be black." im bin tok for March.
Im hard-line stance dey come despite meeting South Africa president for New York last year.
Dat time, Mr Musk bin describe di meeting as "great", while President Cyril Ramaphosa bin tok say im bin don try to persuade di billionaire to invest for South Africa.
"To meeting Elon Musk na my clear intention... Some pipo call am bromance, so na a whole process of rekindling im affection and connection wit South Africa," Ramaphosa bin tell South Africa public broadcaster, SABC.
But im add say dem neva "conclude anytin yet".
"As e dey happun wit potential investors, you need to be friends wit dem; you need to dey tok to dem, and you get to dey show dem say beta environment dey for dem to invest. So, we go see how dis one turn out," di president tok.
"Im be South African-born and South Africa na im home, and I want to see am come to South Africa for a visit, tour or whatever."
But di "bromance" don end since, as e be like say Mr Musk dey move closer to South Africa right wing.
Starlink bin don get problems anywia for Africa?
E be like say Lesotho don bow to pressure from di Trump administration as dem announce on Monday say dem don give 10-year licence to Starlink.
Dis dey come afta Trump sama 50% tariff on imports from Lesotho, wey threaten thousands of jobs for di kontri.
Later, Trump pause am for 90 days, but e still sama dem 10% tariff wey start on 5 April.
Some reports suggest say Lesotho Communications Authority (LCA) bin clear regulatory hurdles to stave off di threat of any further tariff hike by granting Starlink licence.
However, Foreign Minister Lejone Mpotjoane deny di claim.
"Di licence application and di tariff negotiations dey different," im tok.
Civil society group Section Two condemn di decision to grant di licence ey bin raise concern say Starlink Lesotho was 100% foreign-owned and dem no get local ownership, na wetin South Africa GroundUp news site bin report.
"Di best way to describe dis kain action na betrayal - a shameful sell-out by a goment wey appear to increasingly dey ready to place foreign corporate interests above di democratic will and long-term developmental needs of di pipo of Lesotho," na wetin dem say Section Two co-ordinator Kananelo Boloetse tok.
During public consultations ova Starlink application, Vodacom Lesotho bin also argue say make Mr Musk company establish local shareholding bifor dem receive licence, di Space in Africa website report.
"Dis concerns highlight broader tensions wey dey surround Starlink operations across Africa, particularly di growing demand for local partnerships," e add..
Starlink also appear to dey seek an exemption for Namibia from di requirement to bring in a local partner.
Namibia na former colony of Germany, and bin dey under di rule of South Africa white-minority regime until dem gain independence for 1990.
Dem get more tougher requirement dan dia post-apartheid neighbour, wit businesses wey dey operate for Namibia go need to be 51% locally owned.
Di Communications Regulatory Authority of Namibia (Cran) tell di BBC say Starlink bin submit application for o telecommunications service licence for June 2024.
Cran say while dis process usually dey take between three to six months, dem neva take any decison yet becos dem "must first wait to finalise di ownership exemption application" by Namibia information and communication technology minister.
How big Starlink presence be for Africa?
Starlink dey operate for more dan 20 African kontris, wit Somalia, wey dey suffer from Islamist insurgency - give am10-year licence on 13 April, two days bifor Lesotho decide to give dem too.
"We welcome Starlink entry to Somalia. Dis initiative align wit our vision to deliver affordable and accessible internet services to all Somalis, regardless of wia dem dey live," Technology Minister Mohamed Adam Moalim Ali tok.
Starlink go provide high-speed internet services to remote or underserved areas, e go be a potential game-changer for rural areas wey no fit access traditional forms of connectivity such as mobile broadband and fibre.
Dis na beco Starlink, instead of relying on fibre optics or cables to transmit data, dey use a network of satellites for low Earth orbit. Becos dem dey closer to di ground, dem get faster transmission speeds dan traditional satellites.
Nigeria na di first African state to allow Starlink to operate, for 2023. Di company since dat time don grown into di second-biggest internet service provider for di most-populous kontri for Africa.
But Starlink no still get any presence for South Africa - di most industrialised nation for di continent.
Enterprising locals bin don find way to connect to di service by using regional roaming packages wey dem bin buy for kontris wia di service bin dey available.
Starlink end am last year while Icasa bin also warn local companies say anybody wey dem catch, wey dey provide di service illegally fit face hefty fine.
Yet wit an estimated 20% of South Africans not having access to di internet at all - many in rural areas - e fit dey beneficial for both Starlink and di goment to reach a compromise.
For Starlink e fit bring more market, while satellite broadband fit help di goment achieve dia goal of providing universal internet access by 2030.
On Monday, Ramaphosa bin appoint former deputy finance minister Mcebisi Jonas as im special envoy to di US, signalling im determination to mend relations wit di Trump administration.
But Jonas appointment face backlash for right-wing circles, as for one 2020 speech im bin call Trump a "racist homophobe" and a "narcissistic right-winger".
For one interview on di Money Show podcast, Jonas bin tok say im bin make di comments wen im bin no dey goment and "pipo move on".
Im bin acknowledge say e go be a "long slog to rebuild understanding", but im add say South Africa relationship wit di US bin dey "fundamentally important" and im dey determined to improve am.
Jonas' comments no dey surprising as di US na major trading partner for South Africa. Wit Trump wey threaten a 30% tariff on dia goods, Ramaphosa no go fit afford to see relations continue to spoil and di economy dey go downward.
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


The Independent
2 hours ago
- The Independent
Trump calls Musk ‘big-time drug addict' according to report, as feud shows no sign of ending
President Donald Trump referred to his former ally Elon Musk as a 'big-time drug addict' as he processed the end of their relationship, according to a new report. As Musk began publicly attacking Trump, the president started calling up confidants and acquaintances to discuss the falling out. During one such call, the president made the allegation about the Tesla CEO's alleged drug habits as he attempted to understand his behavior, reports The Washington Post. Musk has said that he uses ketamine for depression. According to The New York Times, he used ketamine on the campaign trail to such a degree that it was affecting his bladder, and he traveled with a pill box with Adderall markings. White House officials said Trump was concerned about Musk's drug use, and it was one reason the relationship eventually came to an explosive end, The Post noted. However, Trump took a calmer tone in pushing back on Musk in his social media posts than advisers and friends alike expected. Two people with knowledge of the situation told the paper that, following the Thursday feud with Musk, Trump instructed those around him not to escalate the confrontation. Speaking to Vice President JD Vance about how to address the Musk situation in public, Trump urged caution. However, the relationship between Musk, Trump, and the rest of the administration had deteriorated long before Thursday. Musk alienated White House staff and cabinet members, reportedly getting into a physical altercation with Treasury Secretary Janet Yellen, according to The Post's report. Former White House strategist Steve Bannon, who worked in Trump's first term, told The Post that he was informed that as Bessent and Musk exited the Oval Office following an April meeting, the pair began insulting each other. Bessent mentioned Musk's claim that he would find more than $1 trillion in waste and abuse of government spending, something the billionaire had not yet achieved. 'Scott said, 'You're a fraud. You're a total fraud,'' Bannon told the paper. Musk subsequently pushed his shoulder into Bessent 'like a rugby player,' he added. Bessent struck back at Musk, and several people stepped in to break up the scuffle. 'President Trump heard about it and said, 'This is too much,'' said Bannon. 'President Trump and the entire Administration will continue the important mission of cutting waste, fraud, and abuse from our federal government on behalf of taxpayers, and the passage of the One Big Beautiful Bill is critical to helping accomplish that mission,' White House Press Secretary Karoline Leavitt told The Post. However, administration officials have discussed taking steps to retaliate against Musk. Trump took to TruthSocial to suggest that Musk's government contracts be scrutinized, potentially putting his businesses at risk. Musk has been consistently critical of the president's main congressional priority, the so-called 'big, beautiful bill,' expressing his concerns about the significant amount it adds to the deficit. Trump has threatened Musk with 'serious consequences' if he uses his massive wealth to fund Democratic challengers to Republicans who vote for the spending bill. Musk has also suggested that he may start a third political party to represent the '80 percent in the middle.' 'I feel like the kids of a bitter divorce, where you're just saying, 'I really wish Mommy and Daddy would stop screaming,'' Texas Senator Ted Cruz said on his podcast Friday.


STV News
2 hours ago
- STV News
Trump says Elon Musk could face ‘serious consequences' if he backs Democrats
US President Donald Trump said he has no desire to repair his relationship with Elon Musk, and warned that his former ally and campaign benefactor could face 'serious consequences' if he tries to help Democrats in upcoming elections. Trump told NBC's Kristen Welker in a phone interview that he has no plans to make up with tech entrepreneur Mr Musk. Asked specifically if he thought his relationship with the mega-billionaire chief executive of Tesla and SpaceX was over, Mr Trump responded: 'I would assume so, yeah.' 'I'm too busy doing other things,' Trump continued. Alarming — Elon Musk (@elonmusk) June 7, 2025 'You know, I won an election in a landslide. I gave him (Mr Musk) a lot of breaks, long before this happened, I gave him breaks in my first administration, and saved his life in my first administration, I have no intention of speaking to him.' The US President also issued a warning amid speculation that Musk could back Democratic legislators and candidates in the 2026 mid-term elections. 'If he does, he'll have to pay the consequences for that,' Trump told NBC, though he declined to share what those consequences would be. Mr Musk's businesses have many lucrative federal contracts. The US President's latest comments suggest Musk is moving from close ally to a potential new target for Trump, who has aggressively wielded the powers of his office to crack down on critics and punish perceived enemies. As a major government contractor, Mr Musk's businesses could be particularly vulnerable to retribution. Trump has already threatened to cut Mr Musk's contracts, calling it an easy way to save money. The dramatic rupture between the President and the world's richest man began this week with Musk's public criticism of Trump's 'big beautiful bill' pending on Capitol Hill. Musk has warned that the bill will increase the federal deficit and called it a 'disgusting abomination'. Trump criticised Musk in the Oval Office, and before long, he and Musk began trading bitterly personal attacks on social media, sending the White House and Republican congressional leaders scrambling to assess the fallout. As the back-and-forth intensified, Musk suggested Trump should be impeached and claimed without evidence that the government was concealing information about the President's association with infamous paedophile Jeffrey Epstein. PA Media Mr Trump's spending plans appeared to cause the rift initially (AP). Musk appeared by Saturday morning to have deleted his posts about Epstein. In an interview, US vice president JD Vance tried to downplay the feud. He said Mr Musk was making a 'huge mistake' going after Mr Trump, but called him an 'emotional guy' who was becoming frustrated. 'I hope that eventually Elon comes back into the fold. Maybe that's not possible now because he's gone so nuclear,' Vance said. Vance called Musk an 'incredible entrepreneur,' and said that Musk's Department of Government Efficiency (DOGE), which sought to cut US government spending and laid off or pushed out thousands of workers, was 'really good'. Vance made the comments in an interview with 'manosphere' comedian Theo Von, who last month joked about snorting drugs off a mixed-race baby and the sexuality of men in the US Navy when he opened for Trump at a military base in Qatar. The Vance interview was taped on Thursday as Musk's posts were unfurling on X, the social media network the billionaire owns. During the interview, Von showed the vice president Musk's claim that Trump's administration has not released all the records related to Epstein because Trump is mentioned in them. Vice President Vance on what it's like to be Trump's VP: 'It is my job, obviously, to provide the President honest counsel…he talks to everybody. I think it's why he's in touch with normal people.' — Vice President JD Vance (@VP) June 7, 2025 Vance responded to that, saying: 'Absolutely not. Donald Trump didn't do anything wrong with Jeffrey Epstein.' 'This stuff is just not helpful,' Vance said in response to another post shared by Musk calling for Trump to be impeached and replaced with Vance. 'It's totally insane. The President is doing a good job.' Vance also defended the bill that has drawn Musk's ire, and said its central goal was not to cut spending but to extend the 2017 tax cuts approved in Trump's first term. The bill would slash spending and taxes but also leave some 10.9 million more people without health insurance and spike deficits by 2.4 trillion dollars (£1.77trn) over the decade, according to the nonpartisan Congressional Budget Office. 'It's a good bill,' Vance said. 'It's not a perfect bill.' Get all the latest news from around the country Follow STV News Scan the QR code on your mobile device for all the latest news from around the country


The Guardian
3 hours ago
- The Guardian
Senator Cory Booker says he will not accept any donations from Elon Musk
A leading elected Democrat rejected the idea of taking campaign donations from tech billionaire Elon Musk, whose spectacular fallout with former ally Donald Trump has roiled American politics. Trump on Saturday said Musk will face 'serious consequences' if he moves to support Democratic political candidates in any upcoming elections, following a public rift between the two men over Musk's staunch opposition to the cost of US president's planned piece of landmark domestic legislation. But Cory Booker, a senator for New Jersey, scotched any idea he would take any Musk cash. 'I would not accept money from Elon Musk for my campaign,' Booker told NBC's Meet the Press on Sunday. But Booker added, referring to the Republicans budget bill that Musk has criticized, 'I would be supportive of anybody, including Elon Musk, putting resources forward right now to let more Americans know, sound the alarm, treat this like a Paul Revere moment.' Booker added: 'More Americans have to understand that if this bill passes, average Americans are going to see their costs skyrocket as this president again pushes legislation that is indicative of his chaos, corruption and cruelty towards Americans.' The senator's comments come as Democrats wrestle with the how to turn the dramatic fallout between Musk and Trump into opportunity. Musk turned his back on the party in 2022 and contributed $270m to Trump's re-election campaign in 2024, providing crucial help in the Republican's eventual victory. As the Trump-Musk feud intensified on Thursday, Musk posted on X: 'In November next year, we fire all politicians who betrayed the American people.,' clearly referring to any politician who supported Trump's budget bill. Ro Khanna, a Democratic congressman, reportedly talked with one of Musk's 'senior confidants' on last week about whether Musk might now want to help the Democrats in the midterm elections next year. 'Having Elon speak out against the irrational tariff policy, against the deficit exploding Trump bill, and the anti-science and anti-immigrant agenda can help check Trump's unconstitutional administration,' Khanna told Semafor. 'I look forward to Elon turning his fire against Maga Republicans instead of Democrats in 2026,' Khanna, who has argued that his party was unwise to alienate Musk, told the outlet. However, leftwing politicians, including Vermont senator Bernie Sanders and New York congresswoman Alexandria Ocasio-Cortez, have publicly pictured Musk as what voters should be against: powerful wealthy billionaires seeking influence through politics. Sanders told CNN's State of the Union Sunday that Musk had 'evolved' into an extremist since he voted for Obama in 2008. 'Over the years he has developed into a rightwing extremist. The issue and drama over what happened last week is that we are living, increasingly, in an oligarchic society. Musk said: 'Hey listen, I spent $270m dollars to get you elected. I bought you the presidency …' 'This is a fight between oligarchs. It's a fight about power among the few, and it's really an embarrassment for those of us who believe in democracy and the rule of law,' Sanders added. Musk said last month that he planned to spend 'a lot less' on political campaigns as he scaled back and ultimately exited his time in government, where Trump had tasked him with massively slashing federal spending and jobs. 'In terms of political spending I'm going to do a lot less in the future,' Musk told a Bloomberg forum in Doha. Asked why, he responded: 'I think I've done enough.' But Musk's opposition to Trump's 'One Big Beautiful' bill budget proposal, calling it an 'disgusting abomination', by definition puts him in relative proximity to Democratic positions on that issue. Booker was asked if agreed with Musk about the planned legislation that Trump has made a centerpiece of his administration. 'I agree that it's going to saddle this country with trillions of dollars of debt, endanger our entire economy … This is a morally wrong bill. And it's definitely, definitely an economically wrong bill as well.' 'This is not about right or left, it's about right or wrong,' he added. 'And I welcome Elon Musk, not to my campaign. I welcome him right now, not to sit back and just fire off tweets, to get involved right now in a more substantive way and putting pressure on congresspeople and senators to not do this.'