logo
Why Captain Ibrahim Traore dey popular wit young Africans?

Why Captain Ibrahim Traore dey popular wit young Africans?

BBC News04-05-2025

Thousands of pipo gada for di Place de la Révolution for Ouagadougou on Wednesday 30 April to show dia support for di President of di transition, Captain Ibrahim Traoré.
Di demonstration happun afta di US commander of AFRICOM, General Michael Langley, tell di US Senate Armed Services Committee for early April say di military regime wey dey power for Burkina Faso dey take advantage of di resources for di kontri, particularly di gold reserves, for im own protection instead of di population.
Wetin General Langley tell di US Senate provoke pipo to react for Burkina Faso and throughout di ESA kontris and even beyond di region.
Di goment of Burkina Faso bin condemn di statement wey di US military command, make wit di 'aim to spoil di kontri image.
Hundreds of messages and publications to support Captain Traore don full social networks in recently.
For X platform, artists, activists, young African leaders and even African-Americans bin dey para sake of di statements wey di US General Langley make.
Dis massive support for Burkina Faso military leader, Captain Ibrahim Traore, dey come at a time of growing tensions wit Western powers.
Di accusations of corruption wey General Langley make against di President of di transition, Captain Ibrahim Traoré, instead of am to weaken di regime for Burkina Faso, e reinforce di status and aura of di young military leader, wey im popularity extend beyond national borders.
For several years, Burkina Faso bin dey suffer from jihadist violence wey bin don claim thousands of lives and displace more dan two million pipo.
Wen im bin take power for September 2022, Captain Ibrahim Traoré bin promise to make di fight against terrorism im priority.
Im bin launch massive recruitment campaigns for Volunteers for di Defence of di Fatherland (VDP), im step up military operations and strengthen di capabilities of di armed forces.
Dis offensive stance against armed groups win di support of a large part of di population.
However, Traoré popularity go beyond civilian acceptance of di military regime. Im don make radical reforms wey dey sweet large sections of di population.
A sovereignist and outspoken voice
Traoré quickly adopt anti-imperialist stance, wia im bin strongly criticise di interference of Western powers, particularly France.
Dem see im decision to draw closer to new partners like Russia and Iran, and to leave certain regional cooperation frameworks (G5 Sahel, ECOWAS) as stamping of im sovereignty.
Dis geopolitical shift dey make young pipo wey dey seek political and economic independence happy.
President Ibrahim Traoré popularity wit young pipo na mainly due to im anti-imperialist stance and im sovereigntist discourse, according to journalist and writer Seidik Abba, associate researcher and President of di Centre international d'études et de réflexions sur le Sahel (CIRES).
'First of all, im his anti-imperialist stance dey. Di fact say im dey position imsef as pesin wey no want any foreign interference for im kontri affairs dey go well wit young Africans, wey don tire of di old system whereby African kontris dey take orders or dem dey go seek orders from dia former colonial powers or di international order.
Dis nationalist, anti-imperialist stance don make am dey veri popular wit young pipo', Abba tok
Di new Sankara?
Captain Traoré don becom a symbol of resistance to Western influence, particularly French influence, and dis dey go positively wit di predominantly young population.
Im revolutionary stance and commitment to African unity dey appeal to many Burkinabè, especially young pipo.
'A third element dey for me: di fact say Ibrahim Traoré youth, im outspokenness and his imperialist stance dey inline wit anoda Burkinabe president, Captain Thomas Sankara, wey im popularity for almost 40 years afta im death no dey in doubt' Seidik Abba, President of di Centre international d'études et de réflexions sur le Sahel (CIRES) tok
Di military regime in power for Burkina Faso dey multiply symbolic and even populist acts to boost im image. Di decision to forgo di presidential salary and opt for di modest income im dey receive as army leader also make am popular wit di public.
For Daniel Eizenga, a researcher for di Centre for Strategic Studies for Africa based in Washington D.C. di United States, even if di comparison dey based on certain points, na more on dia feelings.
'Na true say both captains enta power at di age of 34. But comparisons stop for dia rank and age.
Sankara enta power for di 1980s, against a backdrop of di end of di Cold War and ideological divisions inside di army.
Officers sympathetic to Sankara bin lead coup d'état for 1983. Dem regard am as a Marxist revolutionary, Sankara bin try to implement political reforms: increase political participation, empowerment of women, di fight against deforestation and di reduction of inequalities.
Traoré, on di oda hand, dey govern in a much more dangerous situation wia im dey likely to fall.
Im coup, like Damiba own, show say dia army get different factions: most military officers no put hand for part im own or Damiba own coup.
By di regime own acceptance, di junta don face plenti attempts to destabilise am. Dis highlight di mago-mago means wey power take change hands and di instability wey dey for di junta regime.'
Since im take power for 2022, Captain Ibrahim Traoré don undertaken a series of reforms wey go strengthen di state control over mining resources, particularly gold, for di kontri main export.
In October 2024, im bin announce di withdrawal of certain mining licences wey dem bin give foreign companies, as im declare: 'We know how to mine our gold, and I no understand why we dey let multinationals do am for us'.
Dis decision na part of a wider drive to bring back di mining sector to pipo for di kontri wit di aim to make sure say di population benefit more from di natural resources wey di kontri get.
Di goment don also take ova di management of two gold mines, Boungou and Wahgnion, for around $90 million, wey end di dispute between di mining companies Endeavour Mining and Lilium Mining.
Traoré's actions neva improve di security situation, wey don worse since im enta power for October 2022, Daniel Eizenga of di Centre d'études stratégiques pour l'Afrique add.
'Di junta for Burkina Faso dey under serious pressure. Di security situation don worse dramatically since Traoré took power in 2022, and di death toll from militant Islamist violence don almost double during im tenure.
Di armed forces don pay a heavy price, wit hundreds of soldiers killed for attacks in 2024.
Di number of pipo forcibly displaced by insecurity bin rose to more dan 10% of di population.
Thousands of schools dey forced to close due to insecurity, leaving a generation of children witout education.
These trends bin occur at a time wen military spending bin rise by almost 70% in di last two years to almost one billion dollars, or almost 18% of public spending.
Dis represents an increase of more dan 10% for goment spending since Traoré military coup for 2022.
E dey diafore, difficult to understand how di defence budget fit rise without gains wey match wit am for di battlefield or improvements for humanitarian situation.
Di simplest explanation na say Traoré bin use dis funds primarily to protect di regime.'
Breaking wit di West and geopolitical repositioning
Captain Ibrahim Traoré dey express concern about attempts of foreign interference for Burkina Faso affairs evritime.
In particular, im bin don accuse certain imperialist powers say dem dey seek to exploit di kontri wealth by using terrorism as a tool for destabilisation, wia im tok say: 'We be victims of our wealth, wealth wey di imperialists want to take back at any cost in order to keep us in slavery.
'Di States of di ESA dey engaged in a process to recover dia full sovereignty', na wetin im tok for di summit of ESA kontris for July 2024.
Against dis backdrop, Burkina Faso don strengthen ties wit non-Western partners, like Russia, as e dey comot imsef from certain traditional allies.
Im start wen im turn im back against France, di former colonial power, im bin tell di sojas wey dem send go di kontri to comot from dia land wen 2023 start and im order di diplomats to comot too.
Dis geopolitical reorientation dey reflect a desire to diversify international partnerships and strengthen national sovereignty.
For analyst Daniel Eizenga, however, downside to dis diplomatic strategy dey on di part of di transitional military regime, wey dey under increasing pressure.
'Traore don end di security cooperation and partnerships wey Burkina Faso dey get wit many Western kontris.
Dis security cooperation partnerships no get any financial costs for Burkina Faso citizens.
Dis is no be di case wit Russia. Mr Traoré efforts to strengthen ties wit Russia don make am give mining concessions to Russian companies.
Similarly, plenti tok-tok dey about how a stronger Russian partnership fit help solve di security and humanitarian situation wey dey worsen for di kontri.
Yet for 2024, Burkina Faso bin suffer some of di worst attacks by violent extremists on military and civilians for dia history, wen dem kill more dan 100 sojas for one attack on dia military base for Mansila for June 2024.
Dem bin kill hundreds of civilians for one attack just outside di town of Barsalogho for August 2024.
Since Traoré enta power and strengthened ties wit Russia, we don also see how security forces dey target civilians.

Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Speaker Mike Johnson says some Medicaid recipients will 'choose' whether to lose healthcare under House spending bill
Speaker Mike Johnson says some Medicaid recipients will 'choose' whether to lose healthcare under House spending bill

NBC News

time15 hours ago

  • NBC News

Speaker Mike Johnson says some Medicaid recipients will 'choose' whether to lose healthcare under House spending bill

Speaker Mike Johnson, R-La., on Sunday defended cuts to Medicaid in the budget bill House Republicans passed last month from allegations that millions of Americans could lose their access to the program, saying that "people will not lose their Medicaid unless they choose to do so." Johnson told NBC News' "Meet the Press" that the bill imposes "common sense" work requirements for some Medicaid recipients and added that he's "not buying" the argument that the work requirements, which would require able-bodied Medicaid recipients to work, participate in job training programs or volunteer for 80 hours a month, are too "cumbersome." "You're telling me that you're going to require the able-bodied, these young men, for example, okay, to only work or volunteer in their community for 20 hours a week. And that's too cumbersome for them?" Johnson told "Meet the Press" moderator Kristen Welker. "I'm not buying it. The American people are not buying it." The bill also adds new rules and paperwork for those Medicaid recipients and increases eligibility checks and address verifications. The House Speaker argued that the work requirements "should have been put in a long time ago." "The people who are complaining that these people are going to lose their coverage because they can't fulfill the paperwork, this is minor enforcement of this policy, and it follows common sense," Johnson added. Johnson's comments come as Republicans have faced pushback in town halls for the cuts to Medicaid in the "One Big Beautiful Bill" package that passed along party lines in the House last month. Reps. Mike Flood, R-Neb., and Ashley Hinson, R-Iowa, were booed when they mentioned their support for the package at events in their districts. Sen. Joni Ernst, R-Iowa, also faced pushback after she defended the proposed cuts, telling attendees of a town hall on Friday, that 'we all are going to die.' The move has also faced criticism from some Senate Republicans. Last month, before the House passed their bill, Sen. Josh Hawley, R-Mo., wrote in a New York Times op-ed that there is a "wing of the party [that] wants Republicans to build our big, beautiful bill around slashing health insurance for the working poor. But that argument is both morally wrong and politically suicidal." Democrats and other opponents of the bill have seized on a number of provisions that include hundreds of billions of dollars in cuts to the Supplemental Nutrition Assistance Program and Medicaid, a federal program that provides healthcare for low-income Americans. Democrats, including Sen. Raphael Warnock, D-Ga., who appeared on the program after Johnson, have argued that Medicaid recipients who get tripped up by the reporting requirements that are set to be imposed alongside the new work requirements will lead to the loss of healthcare coverage for millions. "This is what this legislation does, that they're trying to do, they're going to throw poor people away," Warnock told Welker. Warnock referenced an examination that he conducted on his home state of Georgia, which he said "shows that this work reporting requirement — because that's what we're talking about, not work requirements — work reporting requirement is very good at kicking people off of their health care." "It's not good at incentivizing work at all," he added. The bill now heads to the Senate, where Johnson said he was confident that the bill would make it out of Congress and to President Donald Trump's desk by July 4. "We're going to get this done. The sooner the better," Johnson said on Sunday, adding later, "We're going to get it to the president's desk, and he's going to have a — we're all going to have a glorious celebration — on Independence Day, by July 4, when he gets this signed into law."

From a gilded perch, Trump tries to retain the common touch
From a gilded perch, Trump tries to retain the common touch

NBC News

time21 hours ago

  • NBC News

From a gilded perch, Trump tries to retain the common touch

WASHINGTON — Back in Donald Trump's first term, his staff decided they'd tuck into his briefing book a few letters from ordinary Americans who'd written to the White House. Only certain letters made the cut, though. Aides made a point of sending Trump the flattering mail while holding back the letters panning his work, a White House official in the last term said. 'Someone quite rightly thought that if we wanted to have any chance of him reading them consistently, it would be good if they were positive and praise-worthy,' the person said, speaking on condition of anonymity. All presidents say they want to keep in touch with typical Americans; few succeed. Everything about the job conspires against unscripted encounters that can enlighten a president about what's truly on peoples' minds. Armed guards shadow him while protective aides may shield him from bad reviews. Even the few souls who pierce the bubblewrap and get an audience with the president may find themselves too intimidated by the trappings of power to blurt out an unvarnished truth. 'When you are president, you are in a space where everyone comes to you, and most of them are people you've selected to come to you,' said Fred Ryan, who oversaw appointments and scheduling in Ronald Reagan's White House. 'And most people want to bring you good news rather than bad news.' This time around, Trump is looking and sounding insulated from the voters who put him back in the White House. That's a problem even for a second-term president who may have run his last campaign. Trump's political strength flows from an emotional connection to a loyal base. If he's perceived as oblivious to people's day-to-day concerns, he's at risk of losing a vital grassroots connection that is a source of Republican fealty. Surrounded by wealth Trump's travels suggest a homebody on a gilded perch. By the end of May, he had spent 14 of his 18 weekends at one of his golf clubs or other properties. Over and over, he has returned to his Mar-a-Lago residence, a private club in Palm Beach where the membership fee is $1 million and guests applaud when he enters the restaurant. Rallies have long been a way for Trump to connect with the " Front Row Joes" and other hardcore voters who travel hundreds of miles and camp out overnight to see him speak live and maybe grab a selfie with him on the rope line. Not having to worry about reelection, he's cut back on rallies, holding just one since the day he was sworn in, versus four in the opening months of his last term. 'He needs to talk to more regular people and listen to them,' said Christopher Malick, 28, who works at a roofing company in Cleveland, Ohio and said he voted for Trump in the last three elections. 'He needs to be talking to people who aren't just his inner circle.' Billionaires run major parts of Trump's government, and the well-connected get access. Last month found the president at his golf club outside Washington, D.C. hosting a dinner for 220 crypto investors who'd bought into his meme coin, $TRUMP. The event was advertised as 'the most exclusive invitation in the world.' With some of the guests clutching their phones to trade on any market-moving news Trump might make, the audience dined on filet mignon and pan-seared halibut as protesters stood outside. The coin was launched just a few days before Trump was sworn in. One of the guests at the event, Morten Christensen, who lives in Mexico, came away feeling the demonstrators had a point. 'If I was in his [Trump's] position, I personally would not have done that,' Christensen, founder of the crypto company Airdrop Alert, said of the coin's timing. 'It's just a bad look — right before you become the most powerful man in the world.' Asked how he reaches the working people who elected him, Trump told NBC News' 'Meet the Press' last month: 'I think I get out quite a bit.' He mentioned a commencement speech he had given at the University of Alabama, hastening to add that he won the state handily in 2024. 'The president since entering politics has showcased a unique way of having his finger on the pulse of the American public,' Harrison Fields, a White House spokesman, said in an interview. 'He stays connected through multiple public appearances in middle America, reading correspondence, being a consumer of the news, and inviting everyday Americans to the White House and to campaign events.' 'While most presidents are driven by staged and stuffy political events, this president has preferred a more organic and authentic approach to connecting with the American people,' Fields added. Still, Trump is surrounded by wealth. The world's richest man, Elon Musk, carried out Trump's plan to slash the the government workforce. A billionaire Wall Street executive, Howard Lutnick, is negotiating Trumps' trade deals; a billionaire hedge fund manager, Scott Bessent, is presiding over the U.S. economy; a billionaire real estate magnate, Steven Witkoff, is conducting high-level diplomacy. Economic policies coming out of the Trump administration skew in favor of the rich, budget analysts say. The 'Big, Beautiful Bill' that Trump is trying to push through Congress mixes tax and spending cuts in ways that would shave income for the bottom tenth of the U.S. population by 2% in 2027, and raise it for the top tenth by 4% that year, according to the non-partisan Congressional Budget Office. At the same time, retailers like Walmart have cautioned that Trump's tariffs will drive up prices, squeezing some of the low-and middle-class voters he peeled away from Democrats. Exit polls showed that in the 2024 election, those with family incomes under $50,000 favored Trump over Democrat Kamala Harris by 50%-48%. Trump's speaking style — raw and unrestrained — has proved a reliable political asset over the years. In this moment, his language may be widening the gulf between the nation and its leader. Defending his tariffs, Trump said that children may have to make do with " two dolls instead of 30," a remark that some saw as insensitive. In a focus group, a Wisconsin swing voter who supported Trump in the last election told the research company Engagious that Trump's comment about dolls reminded him of Marie Antoinette, the 18 th century French queen associated with the comment, 'Let them eat cake.' 'It rubbed me the wrong way when he said that,' the 49-year-old Wisconsin man said. 'It just seemed like a disconnect with the average American person.' Trump's fascination with the word 'groceries' may be another disconnect. 'It's such an old-fashioned term, but a beautiful term: groceries,' he said at his Rose Garden event at which he announced a series of steep foreign tariffs, later postponed. 'It sort of says a bag with different things in it.' For most Americans who shop for the stuff, there's nothing old-fashioned or particularly beautiful about groceries; they're a necessity. Same with a stroller. But Trump failed to summon the word when talking about prices last month on Air Force One: 'The thing that you carry the babies around in,' he called it. How the most powerful man in the world tries to appear the everyman Various presidents used different methods to avoid being cocooned. Joe Biden's religious faith proved a blessing in every sense. A practicing Catholic, Biden regularly attended Mass, sitting in the pews and patiently waiting his turn for communion with fellow parishioners. Barack Obama routinely read letters culled by his White House staff. 'Some of them are funny; some of them are angry,' Obama said during his first term. 'A lot of them are sad or frustrated about their current situation.' 'These letters, I think, do more to keep me in touch with what's happening around the country than just about anything else.' Jimmy Carter once invited Americans to call in to him with questions as he sat in the White House with the moderator of the radio show, CBS's Walter Cronkite. At the end, Carter told the famed network anchor that he appreciated fielding questions that the White House press corps would never have asked, Barry Jagoda, a Carter White House aide who helped arrange the forum, said in an interview. Technology has changed the game. Phone in hand, a president can now scroll through social media and soak in all the candid commentary he can stomach. Trump posts regularly on his own site, Truth Social and often amplifies other users who've applauded his efforts. He reposted one person with fewer than 900 followers who questioned why former FBI director and Trump nemesis James Comey hasn't been arrested. Trump signals in various ways that despite his personal wealth, he sees and identifies with people of ordinary means. He gives off an accessible vibe. "The American media loves to downplay or outright ignore how much President Trump enjoys being around normal, everyday people, and he listens to them," Vice President JD Vance said in a prepared statement. In February, Trump attended the Daytona 500 race and took laps around the track in his limousine, 'The Beast.' The following month he went to see the college wrestling championship in Philadelphia and in April, he was on hand for a UFC fight in Miami. 'For all the Mar-a-Lago posh and polish, he also shows that he's more of a regular guy than Biden was,' said Douglas Brinkley, a presidential historian. Or, perhaps, George H.W. Bush. Running for president in 1988, Bush was ridiculed for telling a waitress at a New Hampshire truck stop he wanted 'a splash' more coffee, feeding perceptions that he was an out-of-touch patrician. Some voters may recoil at Trump's intemperate language, by contrast, but his epithets may come off as human and relatable, allies say. 'He's one of the most in-touch modern presidents,' said Ari Fleischer, White House press secretary for President George W. Bush. 'He has an amazing intuitive feel of what working people think and want. It's one of the reasons he can be so rude. He uses [the word] 'scum' in his Truth Social statements, which I find to be inappropriate but for a huge swath of the country it reinforces he's not a politician.' 'He doesn't do the things that everyone else in Washington who has lost touch with the country does," Fleischer added. 'He doesn't pretend — he lets it rip.' When he does escape the bubble and meet everyday Americans, he shows he's willing to listen, some who've met him say. Brian Pannebecker is a retired auto worker from Michigan who's become a campaign surrogate, bringing fellow blue-collar workers to Trump campaign events. Pannebecker, 65, recalled a moment during the 2024 campaign when he was invited to meet Trump backstage at a rally. Trump asked his opinion of Biden's electric vehicle mandates and after hearing his critique, Trump shared it with the audience when he gave his speech, the former autoworker recalled. 'He'll ask a question and then actually stand back and listen to you while you're talking, even if you go on for a minute or two,' Pannebecker said in an interview. "He's listening to you and trying to understand what your concerns are." Try as he might, a president's best-intentioned efforts to get honest feedback from the public can fall flat. Take Ronald Reagan. In 1982, he read a letter from an Arkansas woman who told him that her family's excavation business was foundering and she and her husband were 'starving slowly to death.' Reagan drafted a handwritten reply saying he had kept her letter on his desk and 'read it more than once.' 'I know no words of mine can make you feel any better about the situation in which you find yourselves,' Reagan wrote. He added that he had asked the Small Business Administration (SBA) to 'check out your situation.' The agency followed through. That's when the story took an odd twist. A SBA official drove more than 100 miles and found the woman's husband, who said the family was in fact financially stable and that his wife 'gets needlessly excited from time to time.' He had no idea she had written to Reagan and he didn't want a loan. The government official later drove by the family's home to see it for himself. He concluded it was 'fairly expensive' with a boat in the yard worth about $6,000. At that, the agency closed the file.

Trump is failing. Why aren't Democrats fighting back?
Trump is failing. Why aren't Democrats fighting back?

The Herald Scotland

timea day ago

  • The Herald Scotland

Trump is failing. Why aren't Democrats fighting back?

I've always said I want the freedom to vote for whoever I want, even though I have never cast a ballot for a Republican or third-party candidate. It wasn't until I moved to New York, a state with closed primary elections, that I even considered affiliating myself with the Democrats. Now, as someone with limited political power in my city's upcoming mayoral race, I've been rethinking my aversion to aligning myself with the party. But if the Democrats want me in their party, something must change. Republicans are failing on a large scale. Where are the Democrats? The Democratic Party is losing the messaging war. It's losing elections. And it's losing the American public - a recent Economist/YouGov poll found that 57% of Americans view the Democratic Party unfavorably. It's not like the Republicans are well-liked, either. That same poll found that 52% of Americans have a negative view of the GOP. The economy shrank during the first quarter due to President Donald Trump's trade war. Anything labeled "diversity, equity and inclusion" is being rooted out by the federal government. Transgender people are losing their rights. People are being deported without due process. It seems like everywhere you turn, there are unconstitutional actions taking place - yet the Democrats aren't fighting back. Opinion: This liberal influencer calls Democrats 'smug, disinterested.' He's right. It is no longer sufficient to be the party of people who aren't Trump, and it has not been for quite some time. The Democrats need to change course now, and there are several instances where they could correct the record. They need to start fighting back against what is objectively one of the worst presidencies in modern politics. Trump's One Big Beautiful Bill Act should be easy win for Democrats Trump's One Big Beautiful Bill Act - a 1,116-page policy proposal that includes tax cuts that mostly benefit the wealthy and cuts $1 trillion worth of social safety net programs - is barely getting attention from Democratic leaders. Party leadership should be on television, on social media and in Washington talking about how this bill would add $3.8 trillion to the national debt while harming people who rely on federal programs like Medicaid and the Supplemental Nutrition Assistance Program (SNAP). Democrats should be stoking divisions in the Republican Party to get moderate Republicans to vote against the bill. Opinion: Trump's administration is off the rails because it's unqualified to do the job Senate Minority Leader Chuck Schumer, D-New York, is doing this already, but on a very small scale. On May 29, the senator railed against the megabill in New York City, saying the budget proposal was "big in bad ways." Why isn't Schumer carrying this message across the country, particularly to states where Trump won? Why isn't he sharing these thoughts on Fox News? House Republicans are publicly and gleefully trying to rip insurance coverage and Medicaid help from the poorest Americans while also helping the richest. How are Democrats losing to that? Democrats have a relatability problem Because younger voters are more likely to align with the Democratic Party, you would think its leaders would do more to engage those voters and reflect this reality within the party. Instead, Democrats seem to largely operate on seniority. It's why Rep. Alexandria Ocasio-Cortez, D-New York, is not running to be the ranking member on the House Oversight Committee after the death of Rep. Gerry Connolly, D-Virginia, in May. Ocasio-Cortez ran against Connolly, only to lose the position because it was meant to go to a more senior member. In the end, this only hurts Democrats. Sure, experience is important, but so is energy. There are several candidates who could replace Connolly on the committee. If Democrats were ready to win, they'd go with Texas Rep. Jasmine Crockett, an outspoken progressive who knows how to use social media and traditional news outlets to her advantage. If the party were to elevate Crockett to a leadership role, it would show voters like me that they're serious about bringing younger, newer leaders into the fold. Opinion alerts: Get columns from your favorite columnists + expert analysis on top issues, delivered straight to your device through the USA TODAY app. Don't have the app? Download it for free from your app store. The Democrats also made an error in going after Democratic National Committee Vice Chair David Hogg, a Gen Z activist who wants the party to have competitive primary elections - something that would require sitting legislators to actually go out and talk to their constituents. Instead of accepting this as a great idea, and one that would give the party a jolt of energy, the DNC has tried to oust Hogg from his position over a procedural error. It's the kind of move that shows the party isn't serious about committing to younger leaders, even though young people play a huge role in getting Democrats elected. Spending money to solve simple problems It appears that the Democrats' biggest issue is messaging. They are supposedly doing something to combat this - but even that is causing controversy. On May 25, The New York Times reported that the Democratic Party had created a $20 million strategic plan to learn how to speak with American men, a group from whom they lost support in the 2024 presidential election. They were immediately - and rightfully - lambasted for this strategy. Research is a necessary tool for political campaigns, and I understand the idea behind the $20 million plan. But it also feels like this is something they could achieve by simply doing what the Trump campaign did: Pay attention to what young men like and go from there. It just seems like the Democratic Party would rather sit around and ask themselves what went wrong instead of changing things ahead of 2026 elections. I want the Democratic Party to be better. I'm just not sure that's what party leaders want. ?Follow USA TODAY columnist Sara Pequeno on X, formerly Twitter, @sara__pequeno

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into the world of global news and events? Download our app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store