
Di kasala between Portable and Fuji star Saheed Osupa as police gbab ZaZoo singer
Controversial Nigerian Afrobeat musician, Habeeb Okikiola wey pipo sabi as Portable don enta anoda stage of wahala again but dis time na wit ogbonge singer Okunola Saheed wey dem sabi as Saheed Osupa.
Dis no be di first time Portable go dey enta gbege for police hand but dis one come wit serious allegations wey dem sama am.
Kwara State Police Command say dem receive petition against Portable and dem no waste time to gbab am and put am for dia custody.
Wen oda celebrities dey sleep wit dia two eyes, police don gbab Portable put behind bars to come clear imsef for di petition wey ogbonge musician Saheed Osupa sama am.
Saheed Osupa na ogbonge Fuji musician for Nigeria and e dey well known for im songs and ways of passing information wit im music.
Recently, we see viral video of Portable wia e dey tok say make nobody use police carry am becos imsef na star and im no go run for anybody.
For di video wia e speak Yoruba language, e dey refer to one pesin for di video and dey warn say make nothing do am becos imsef get fans too.
Di Kwara State Police Command tell di public say dem receive a petition from Saheed Osupa against Portable and dem sharply take lawful steps 'in line wit due process to investigate di allegations.'
Wetin dey inside di petition?
According to police tok tok pesin SP Adetoun Ejire-Adeyemi, etok say di petition dey surround serious allegations wey even include threat to life.
Dem add say Portable also use insulting words and di pesin wey submit di petition bin submit
"Di petition border on serious allegations wey include criminal defamation, threat to life, incitement, character assassination, conduct likely to cause a breach of peace and di use of abusive and insulting words."
Howeva, bifor dem gba Portable, police say dem get a valid arrest warrant from a Magistrate court wey dey Ilorin.
"Acting on dis warrant, operatives from di Command proceed to Abeokuta, Ogun State, on Saturday, 13th April 2025, wia dem catch di suspect. We immediately bring am to Ilorin for further investigations," police tok.
Wia Portable dey?
From one video wey we see wey go viral, we see wia dem carry Portable for inside one car and e tok say na police from Kwara bin carry am.
As di police confam say dem carry Portable for investigation, dem add say e dey custody until dem charge am to court.
"Upon im arrival, dem take suspect statement for di presence of legal representatives from both parties. E dey currently for custody and wey dey make arrangements to charge am to court without delay."
Police add say dem go treat di matter wit fairness and make nobody spread fake information.
Bifor, Portable don tok say im get mental problem and e dey dey undergo treatment for Federal Neuropsychiatric Hospital, Aro, Abeokuta.
E beg Nigerians and govment of Ogun state for social media say make dem help am.
Dem don declare police wanted bifor sake of alleged assault on govment officials.
"I fear govment. I be federal govment liability. Den I be madman; I get medications wey I usually take. You fit confam from Aro Hospital. I get card wey certify me as one of dia patients, di singer tok dat time.
Now, Portable dey face anoda wahala and e dey clear say e go face court.
Oda times Portable name don trend
Around March, 2023 Nigeria Police Force bin condemn di actions of Portable for inside one video wey go viral. Police say Portable bin exhibit irrational behaviour and dey throw insults at police officers wey dey carry out dia legal duty.
For June last year, Ogun state police bin order Portable di 'Zazu' crooner to report to dia office or dem go declare am wanted.
Di reason na sake of one trending video wia Portable allegedly oda im boys to beat up one boy and give am injury.
For anoda video wey trend around dat time, pipo sight Portable wia e dey do hot argument and almost begin cry. Di short video be like incident wey go lead to fight.
Anoda one, be wen di Zazu crooner call out Grammy award winner Burna Boy say e dey copy some of im styles. For im Instagram handle, Portable tell Burna say make dem collabo, say e no go good for di Grammy award winner to rip am off.
Portable dey notorious for being outspoken and fit dey careless for some of im comments.
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


Metro
a day ago
- Metro
Reality TV legend's husband 'deported from US after being detained for 4 months'
A Real Housewives of Atlanta star's estranged husband has reportedly been deported from the US after months in an Immigration and Customs Enforcement (ICE) detention centre. Porsha Williams', 43, estranged husband Simon Guobadia, 61, is said to have been released from ICE custody and deported back to Nigeria, where the businessman was born. Guobadia is no longer listed on the US Department of Homeland Security system, which has details of all those in ICE custody. A friend and business partner of Guobadia's, Tai Savet, has said he is in 'good spirits' after a difficult four months in detention. Amid ongoing protests in Los Angeles over the government's immigration crackdown, Savet told Us Weekly that Guobadia isn't angry at President Donald Trump, but would like a sit-down meeting with him. The businessman was previously held at Stewart Detention Center in Lumpkin, Georgia, Us Weekly reported, during which his status was listed as 'in ICE custody', according to the US Department of Homeland Security's records. Real Housewives of Atlanta star Williams issued a statement when Guobadia was detained in February, amid her ongoing divorce proceedings with him. 'It's disheartening to see my estranged husband make choices that have led to this outcome. At this moment, my priority is moving forward with my family,' she wrote on Instagram. Guobadia moved to the US in 1982 but reportedly overstayed his visa and was deported in 1992, local outlet WSB-TV reported. He then returned to the country and attempted to gain citizenship over the years, unsuccessfully. Guobadia's deportation comes amid President's Trump's deportation programme, which prompted violent protests in Los Angeles against the Trump administration and ICE. There is now a curfew in place in certain areas in LA. April 2021: Porsha and Simon start secretly dating – she later says they connected when she sent him a DM amid his divorce to her RHOA co-star May 2021: Simon posts on Instagram that they're engaged and the couple have an engagement party the same month November 2022: Porsha and Simon wed during a two-day ceremony, with a Nigerian ceremony on the first day and a star-studded American wedding the next day November 2023: The couple celebrate their first anniversary by getting each other new rings February 2024: Porsha files for divorce after 15 months of marriage, with the divorce proceedings ongoing Guobadia celebrated living in the US last year with an Instagram post just days before Williams filed for divorce from him, following 15 months of marriage. Guobadia wrote: 'Happy Tuesday to all who ever overcame and persevered in life. You are winning #42yearsLivinginAmerica.' More Trending He was first introduced on the Bravo show as the husband of Williams' RHOA co-star Falynn Pina, however the pair went their separate ways after filming season 13. Williams broke her silence over the end of her 15-month marriage to Simon, who she first began dating in 2021, and acknowledged the supportive messages she had received from fans. 'Thank you for your prayers & support.' she wrote alongside a broken-heart emoji in a caption. View More » Metro contacted Porsha Williams and Simon Guobadia for comment. Got a story? If you've got a celebrity story, video or pictures get in touch with the entertainment team by emailing us celebtips@ calling 020 3615 2145 or by visiting our Submit Stuff page – we'd love to hear from you. MORE: Japan's 'Empress of Pop' addresses claims Elon Musk is father of her child MORE: Watching Blu reject Alima, it's obvious Love Island has failed Black women – again MORE: David Harbour explains his dating preference after Lily Allen split


BBC News
2 days ago
- BBC News
CBEX resume back wit investors money for dia account but no withdrawal
Months afta CBEX bin crash, many investors don begin see dia balance for dia CBEX account but as di money don appear dem no fit withdraw am. Di platform claim say investors go need deposit $200 to withdraw funds above $1,000 while funds below $1,000 investors go need deposit $100. Checks from BBC Pidgin show say di platform ask investors make dem login into dia account do dem go fit reclaim dia money. One of di victim inform BBC Pidgin say im dey see im money but e no fit withdraw am back as cash. E tok say investors account don dey active but e dey impossible for dem to withdraw dia money. Di Economic and Financial Crimes Commission bin don announce say dem arrest some suspects in connection wit di scheme, while dem assure di victims say dem still dey conduct investigation. Inside one interview, Ola Olukoyede, Chairman of di Economic and Financial Crimes Commission, tok say dem don investigate 58 pyramid scheme. "We don go far on CBEX but we need make pipo know say e dey appeal to di greed of di pipo make Nigerians dey careful becos any business wey tok say e go give pipo double your money in three months run comot from am," e tok. For April, many Nigerians bin lose dia money to CBEX afta di platform bin promise dem say dem go get 100 percent return on dia investment. Tori be say na ova 1.3 trillion naira ($809,000) CBEX sweep comot from investors accounts, afta dem suddenly stop dia operations and investors no get access into dia accounts again. So far, EFCC don declare some of di operators of CBEX wanted for Nigeria and di commission tok say dem don recover some money back. How to avoid falling for CBEX trick again As di platform don restore dia app, dem want new investors and dem want make old investors put money back into di ponzi scheme. According to Federal Bureau of Investigation report e advise pipo make dem no rush into any investment scheme, make dem do dia findings bifor dem put dia money becos Ponzi Scheme dey always want di money of new investors to pay new investors. FBI tell pipo say na just make believe say di investment dey safe na why dem dey show pipo dia account balance but na trick to lure money pipo into investment. Di agency advise say make pipo ensure say dem get unbiased third party financial adviser bifor dem go invest dia money. FBI tell dem make dem inform di state security regulators so dem go fit conduct dia investigation to check if di investment platform dey genuine or e just wan trick pipo out of dia money.


Daily Record
4 days ago
- Daily Record
Woman, 68, who married toyboy, 25, admits 'everyone always says same thing'
Kay and her husband Ablack, who is 43 years her junior, have shared the story of their whirlwind romance after they got engaged just 72 hours after meeting in person A 68-year-old woman has tied the knot with a man 43 years her junior, after their connection on social media blossomed into marriage. Kay and her 25-year-old beau Ablack had no inkling that their online interaction would lead to them saying 'I do'. Merely three days after their first face-to-face meeting, they were engaged. Despite scepticism from people, the couple maintain that their bond is based on genuine affection and romance. During an appearance on the YouTube channel Love Don't Judge, Kay, hailing from the US, recounted: "He liked something I posted. I don't even remember what it was. He went from somebody who liked my post to my very best friend. I could tell him any and everything and it just grew stronger and stronger." Kay revealed she "had a dream" about visiting Nigeria which spurred her desire to travel there. After discussing it with Ablack, he arranged her flight and assisted with other travel arrangements. "When he showed up at the airport to come and get me it was like, 'Oh my God you're real, you're really here', it's not a scam," she expressed. The proposal came swiftly; musician Ablack popped the question three days into Kay's visit, convinced by a sign from his prophet that they were destined to be together, leading to their marriage in October 2024. Despite their joy, the couple has faced challenges in gaining acceptance for their unconventional union, encountering significant criticism. Ablack, who often provides glimpses into their life together on his Instagram account @ab_ablack2, found himself labelled a "fireboy" when their wedding photo became an internet sensation. He remarked: "I never imagined I would date someone older than me. Some people say, you're married to your grandma, she's too old for you." Kay, undeterred by the remarks and having been wed three times before, feels rejuvenated around Ablack. She considers herself Ablack's "queen" and attests that Nigerian men treat their partners exceptionally well. She continued: "I'm his priority. If I want something he just gets it for me. In the states, you don't get that." With frequent travels between Nigeria and the US, she is making plans to settle in Nigeria for good. Kay emphasised the uniqueness of her bond: "I've never felt love like this before. This is the one I'm supposed to be with, I just had to wait a long time for him to be born. "We are a single unified force when we're together," she claimed. "I love her so much, she is everything I need," Ablack chimed in.