
Why doctors get bad handwriting?
Di writing of many healthcare professionals dey hard to understand sotay dem don even push plenti Brazilian states to pass law wey go require doctors to type prescriptions for computer or, at least, write am make e dey clear wit no abbreviations.
But wetin explain di shape of our handwriting? And why some pipo get a perfect handwriting, while odas own be like say dem no fit write wetin pesin fit read at all?
Anthropologist Monika Saini, professor for di Department of Social Sciences for India National Institute of Health and Family Welfare, tok say handwriting require coordination between di eyes and motor skills.
"I go tok say handwriting na one of di most complex skills wey human beings don develop" she tell di BBC World Service CrowdScience programme.
Saini main academic interest na to understand di factors wey make each of us unique for our handwriting.
"Writing depend on utensils and our hands. And wen we tink of hands, we dey tok about somtin wey dey veri delicate, made up of 27 bones, wey dey controlled by more dan 40 muscles, most of dem dey for di arm and dey connected to di fingers by a complex network of tendons", she explain.
Dis mean say our handwriting dey partly influenced by our anatomy and di genetic characteristics we inherit from our parents.
In oda words: your height, di way you sidon, di angle of your notebook or paper, di firmness of your hand, weda you dey right- or left-handed... All dis dey influence di shape of di letters and words we dey produce.
But small cultural influence dey wey dem no fit ignored. Abi na for house, for early childhood, wey we dey learn to hold pencil or pen, wit di help of our elders.
Di way dem use dis utensils, dem dey pass am on wen di pikin take im first strokes wit pencil.
Den school kon join - and a new wave of influence from teachers and classmates enta di mata.
As di years go by, our writing go kontinu to change. One of di reason na becos, afta years of training and learning, many of us start to write less on a daily basis.
And lack of habit, combined wit di rush of evriday life, fit make us less attentive to di way we write letters, syllables, words, sentences, paragraphs...
We no fit also ignore di role of new technologies, wey dey make us type more dan we write wit hand.
As part of one of her research projects, Ms Saini bin wan get beta understanding of di most important factors for pesin handwriting.
To do am, she prepare a simple text on climate change and ask a group of volunteers to copy di sentences and make dem use di writing style wey dem sabi well-well.
Afta dem collect di papers, di anthropologist fit assess elements like di size of di letters, shape of each symbol, di space between words or di pesin ability to follow straight lines in paragraphs.
Using image recognition programmes, e dey possible to compare di writing wit di model wey i tok about bifor " di researcher explain. Wen a parent teach dia pikin to write, e dey highly likely say we go find similarities between di two scripts.
But pesin handwriting dey also influenced by di time dem bin spend for school or by di style of a particular teacher."
Di brain during writing
Neuroscientist Marieke Longcamp, from di University of Aix-Marseille for France, dey studying how we take sabi how to write.
To do am, she use magnetic resonance imaging machines, wey dey allow pesin brain to be view in real time as dem dey perform certain activities.
For one of di study, dem give di volunteers tablet (writing material) wey fit record dia writing movements while dem dey examine dem.
Ms Longcamp report say e dey possible to observe di activation of different parts of di brain, wey dey work togeda to make di complex act of writing possible.
Regions like di premotor cortex, primary motor cortex and parietal cortex dey involved for di planning and control of hand gestures," she tells CrowdScience.
Structures wey dey for di base of di brain, like di frontal gyrus, wey dey involved in certain aspects of language, and di fusiform gyrus, wey dey process written language dey influence writing."
'Anoda fundamental structure na di cerebellum, wey dey coordinate movements and corrects our gestures', Marieke Longcamp add.
Di neuroscientist point out say writing depend essentially on two senses: vision and proprioception.
"Proprioception dey takes into account information from di muscles, di skin and di whole body. All dis dey encoded wen we write", she explain.
How writing influence learning?
For dis context, e dey curious to see how di development of technology fit influence di way we understand information.
For many centuries, good old-fashioned writing na di only way to take notes, study, memorise and learn different tins.
But dis don change radically in recent years wit di arrival of computers, tablets and smartphones.
Today, many young pipo dey learning to write wit keys and screens, instead of pencil, pen and paper.
Dis transition get any impact on learning?
Professor of psychology and neuroscience Karin Harman James, from Indiana University for di United States, dey seek to answer dis question.
She dey study how our hands, and di way we hold and manipulate objects, influence brain development and di way we learn.
According to dis specialist, difference dey in terms of brain function between to look a letter or words and to uss di body motor systems to interact wit dis pieces of written information.
'I bin want to understand how di interaction of objects wit our hands dey enable us to activate di brain motor systems', she explain to CrowdScience.
For one study, Ms James bin recruit four-year-old wey no sabi how to write.
For di laboratory, dem bin teach dis young volunteers one of three tins: how to complete strokes to form a letter, how to type a letter and how to write a letter.
Wen dem complete di first part of di activity, dem go do MRI scan for dem.
"We bin show di children different letters while we bin dey scan dia brains. E reach one point, all dem need to do na to look di letters wey dem bin learn to make for di laboratory", di neuroscientist describe.
"We observe say di children wey bin learn di letters by hand show brain activation for di areas wey dey linked to dis skills. No be so e be for di oda two groups, wey complete di strokes or type am", she compare dem.
But di relationship between writing and learning no stop for dere.
Ms James bin also assess students.
Dia task na to attend a lecture for subject wey dem no sabi anytin about. Dem kon fill one questionnaire on how well dem bin take taken note of wetin di teacher bin teach dem.
Di next day, all di volunteers bin take di test based on di content wey dem don teach dem.
'We bin compare di results of students wey bin take notes by hand, and wit computer or on tablet', she explain.
Di neuroscientist explain say na common practice for American universities for lecturers to share slides wit students.
And some of dem don get di habit of opening dis file on tablets and taking notes by hand, using digital pens, for di slides demsefs.
'For our work, di students wey bin use di tablet to write for di screen get beta results for di tests', di professor of psychology and neuroscience explains.
"We fit explainam by di fact say di students no only get di original material, for di slides, but dem fit also write dia own notes by hand.
But writing wit pen and paper also prove beneficial. Di volunteers wey bin use dis method bin get beta results pass di pipo wey type dia notes for computer", Karin Harman James add.
In oda words, according to di latest available data, if you really want to learn somtin, di best tin to do na to write by hand, weda on paper or tablet.
You fit improve your writing?
But all dis debate bring us back to di discussion for di beginning of di article: Pipo wey dey write fit write beta so day pesin fit read am to understand and learn?
As part of di CrowdScience programme, Cherrell Avery, one handwriting trainer for London (UK), bin give some advice wey fit prove useful.
Her first piece of advice na to 'go slowly'. We dey write too fast and we no dey pay attention to di shape of letters and words.
Ms Avery also add say di need to understand each pesin style, including di best writing utensil, na how to hold di pen/pencil, di right posture and di type of paper, among oda factors.
For her opinion, e dey possible to improve your handwriting through exercise.
'Of course, one single training session no go reach to make significant changes,' she tok.
But wit a little insistence, e dey possible to create a "muscle memory" wey dey encourage a new writing style.
"At first, na a conscious effort. But little by little, e go become a habit and you no go even think about dis new way of writing", Cherrell Avery tok.
Finally, Ms Avery say writing dey important to us, evritime becos e represent an 'extension of our personality'. "E be like say we dey leave a bit of oursef for di page".
Hashtags

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


Reuters
an hour ago
- Reuters
Trump administration scraps Biden-era policy on emergency abortions
June 3 (Reuters) - U.S. President Donald Trump's administration on Tuesday rescinded guidance issued during his Democratic predecessor Joe Biden's tenure requiring hospitals to provide abortions to women in medical emergencies regardless of various state bans on the procedure. The U.S. Centers for Medicare & Medicaid Services said the 2022 guidance, which interpreted a federal law that ensures patients can receive emergency "stabilizing care" as preempting state abortion bans, did not reflect the policy of the Trump administration. The agency, which is part of the U.S. Department of Health and Human Services, said it "will work to rectify any perceived legal confusion and instability created by the former administration's actions." The Biden administration issued the guidance in July 2022 weeks after the 6-3 conservative majority U.S. Supreme Court overturned its 1973 Roe v. Wade ruling that had recognized a nationwide right of women to obtain abortions. The 2022 guidance reminded healthcare providers across the country of their obligations under a 1986 federal law called the Emergency Medical Treatment and Labor Act (EMTALA) to ensure Medicare-participating hospitals offer emergency care stabilizing patients regardless of their ability to pay. Medicare is the government healthcare program for the elderly. Hospitals that violate EMTALA risk losing Medicare funding. The 2022 guidance aimed to make clear that under EMTALA, physicians must provide a woman an abortion if needed to resolve a medical emergency and stabilize the patient even in states where the procedure is banned and that the federal law preempted any state laws that offer no exceptions for medical emergencies. After issuing the guidance, the U.S. Department of Justice sued the state of Idaho in a bid to stop it from enforcing its near-total abortion ban in medical emergencies. A federal judge at the Justice Department's urging blocked the Idaho from enforcing the ban during medical emergencies, but the Trump administration in March dropped that lawsuit, resulting in that injunction being lifted. The ban still remains blocked in emergencies due to a similar lawsuit brought by a hospital system.


The Guardian
2 hours ago
- The Guardian
Trump rescinds Emtala guidance protecting women in need of emergency abortions
The Trump administration on Tuesday rescinded Biden-era guidance clarifying that hospitals in states with abortion bans cannot turn away pregnant patients who are in the midst of medical emergencies – a move that comes amid multiple red-state court battles over the guidance. The guidance deals with the federal Emergency Medical Treatment and Labor Act (Emtala), which requires hospitals to stabilize patients facing medical emergencies. States such as Idaho and Texas have argued that the Biden administration's guidance, which it issued in the wake of the 2022 overturning of Roe v Wade, interpreted Emtala incorrectly. In its letter rescinding the guidance, the Trump administration said that the Centers for Medicare and Medicaid Services (CMS) 'will continue to enforce Emtala, which protects all individuals who present to a hospital emergency department seeking examination or treatment, including for identified emergency medical conditions that place the health of a pregnant woman or her unborn child in serious jeopardy. CMS will work to rectify any perceived legal confusion and instability created by the former administration's actions'. Abortion rights supporters said Tuesday that rescinding the Biden administration's guidance will muddy hospitals' ability to interpret Emtala and endanger pregnant patients' lives. Since Roe's collapse, dozens of women have come forward to say that they were denied medical treatment due to abortion bans. A reported five pregnant women have died after having their care denied or delayed, or being unable to access legal abortions. 'This action sends a clear message: the lives and health of pregnant people are not worth protecting,' Dr Jamila Perritt, an OBGYN and the president of Physicians for Reproductive Health, said in a statement. 'Complying with this law can mean the difference between life and death for pregnant people, forcing providers like me to choose between caring for someone in their time of need and turning my back on them to comply with cruel and dangerous laws.' Last year, the US supreme court heard arguments in a case involving Idaho's abortion ban, which at the time only allowed abortions in cases where a woman's life was at risk. In contrast, most state abortion bans permit abortions when a patient's 'health' is in danger – a lower standard that could make it easier for doctors to intervene. Idaho's standard, the Biden administration said, blocked doctors from providing abortions in some emergencies and thus violated Emtala's requirement that hospitals must stabilize patients. Ultimately, the supreme court punted on the issue by ruling 6-3 on procedural grounds that the case had been 'improvidently granted', indicating they should have never taken it up in the first place. 'This court had a chance to bring clarity and certainty to this tragic situation and we have squandered it,' wrote Ketanji Brown Jackson, a supreme court justice, at the time. 'And for as long as we refuse to declare what the law requires, pregnant patients in Idaho, Texas and elsewhere will be paying the price.' Sign up to This Week in Trumpland A deep dive into the policies, controversies and oddities surrounding the Trump administration after newsletter promotion The Trump administration's Tuesday move is not unexpected. In March, the administration moved to drop out of the case over the Idaho abortion ban. A local Idaho hospital later filed its own lawsuit over the ban.


The Independent
2 hours ago
- The Independent
A woman contracted a fatal brain-eating ameba after rinsing her sinuses. Here's how to avoid it
An elderly woman from Texas has died after contacting a brain-eating ameba from rinsing her sinuses, the Centers for Disease Control said. Last Thursday, the CDC reported a previously healthy 71-year-old woman who developed 'severe neurologic symptoms' after using a nasal irrigation device using non-boiled water from an RV's water system at a Texas campground. The woman experienced 'fever, headache, and altered mental status' within 4 days of using the nasal irrigation device. Medial professionals suspected that she had a primary amebic meningoencephalitis, or PAM, infection. She was treated for PAM, but developed seizures and then died 8 days after her first symptoms appeared, the CDC said. PAM is a very rare, but almost always fatal, brain infection caused by brain-eating ameba known as Naegleria fowleri. Using tap water for nasal irrigation is a factor for PAM. PAM usually infects fewer than 10 people a year in the U.S., but almost everyone who is infected dies from it. Out of the 164 known people who got infected with PAM in the U.S. from 1962 to 2023, only four survived. The CDC confirmed that Naegleria fowleri was found in the woman's cerebrospinal fluid. While the ameba was not found in the RV water supply, the water was 'inadequately disinfected,' according to the CDC. While this case is rare, it brings awareness to the health risks associated with the misuse of nasal irrigation devices. To keep yourself safe from potential sickness, use distilled, sterilized or boiled and cooled tap water when using a nasal irrigation device. The CDC says these recommended practices are 'critical to reducing the risk for illness.' Naegleria fowleri thrives in warm freshwater lakes, rivers and hot springs, so it's important to take some actions to reduce the risk of exposure. The CDC recommends holding your nose or wearing a nose clip when jumping or diving into fresh water. You should also always keep your head above water in hot springs, according to the agency. The CDC also advises against digging in shallow water as the ameba is more likely to live there.