
Why di word 'allegedly' dey totori many Nigerians - how e take start and wetin e mean
Di word 'allegedly' become like a spreading fire for Nigeria especially for social media and you go wonder wia di history of dis word come from.
Imagine thousands of pipo wey use a particular word and dem still dey confuse on wetin di word mean for real life.
Allegedly na word wey don dey in use for plenti years bifor di birth of so many pipo, including dose wey even use am catch cruise for social media.
For Nigeria social media space, pipo begin dey add di word 'allegedly' to posts and comments wey dem make, even wen di sentence no need to get di word 'allegedly' in between. But e get why.
We go break down dis word for you, wetin e mean and who even start am for Nigeria bifor e begin dey go viral for social media.
Now listen, no be say we wan 'allegedly' break down dis word for your fun but wit our full chest we go tell you evritin you gatz know about di word including di history.
Witout big grammar, allegedly mean say you want tok somtin or make a claim but you no fit use your full chest tok am becos you no get evidence, so you hide under di word like say na hearsay.
Di word 'allegedly' dey common for media and gossip blogs wen dem no too dey sure about a case but dem report am based on say no court don rule or give verdict ontop di matter.
Na legal term wey mean a claim wey neva get proof or wey dey wait for evidence to confam if na true or not.
Who start am?
Now, no be say di word 'allegedly' dey new for Nigeria or dem neva hear am bifor, but in recent days, di word find imsef dey trend for social media.
So, who start am and how e take start? Make we narrate give you.
Remember say one saga bin takeova Nigeria for a little period wen popular Nigerian music icon Innocent Idibia wey pipo sabi as Tuface bin come out to tok about divorce mata of im wife, Annie Idibia.
For Sunday, 26 January, 2025, na shock and surprise bin meet di fans of Tuface wen e reveal say im and im wife of ova 10 years don separate for sometimes now and dem dey wait for divorce.
Dis announcement na ontop Instagram e drop am and di mata go far as both blogs and mainstream media for Nigeria report di mata.
Calm down for di next drama wey sup.
Immediately, afta di divorce saga bin come, anoda report kon say Tuface don find anoda woman wey e wan marry. And e publicly release video to tok about am.
Na dia plenti tori dey fly upandan wit bloggers wey begin dey 'allege' so many tins say Tuface newly found lover na di reason why e dey divorce im oda wife.
Plenti blogs and bloggers begin dey use di word 'allegedly' to describe wetin dey happun for Tuface life, im divorce mata and di new lover.
Again, Tuface set ring light to address di mata. Na here e first start dey use di word 'allegedly'.
For di first two sentences wey e tok for di video, e say, "So allegedly I don dey see so many tins."
You go dey wonder why pesin dey use di word 'allegedly' for im own mata, but na wetin social media don use im eyes see be dat.
Full words of wetin Tuface tok for im video wey make di word 'allegedly' begin go viral for social media:
"Hey my pipo wetin dey sup? So allegedly I don dey see so many tins. So many pipo dey come up wit dia own false narratives and malicious nonsense afta I post wetin I post. Yes, I post wetin I post and any pesin wey get brain go understand."
"For all of di pipo wey dey tok different stuff but dem no get absolute clue about wetin dey go on, I hail una oh, una life perfect die. See evribodi go dey alright, fight no dey, quarrel no dey - I tok wetin I tok."
"I see evribodi allegedly trying to put her in to di mata."
"So, allegedly evribodi wey dey tok stuff allegedly, keep alleging, we go continue alleging. You dey allowed to put mouth and tok wetin you feel, but please wen you wan allege make sure say you sabi wetin you dey allege. I go ask Congress to do somtin ontop dis alleging."
"Evribodi dey hide behind allege to just say anytin wey dem wan tok, embarrassing pipo upandan. We gatz do somtin ontop dis allege, if you no sabi somtin, no tok am, no even quote pesin. I don give una food again, make una continue to dey allege. We go meet for somwia."
Dis na di beginning of how social media pipo take carry di mata turn into a viral slang for comment sections and posts wey dem make.
You go see pesin dey comment for anoda pesin post dey tell am say 'you no dey add allegedly oh'.
Now you know who start di use of 'allegedly' wey Nigeria pipo for social media begin dey add to evri comment, although, di word no new.
Origin of di word 'allegedly'
According to Merriam Webster, di first known time wey dem use di word 'alleged' na for 1509, while Oxford English Dictionary say di first use of di word 'alleged' na from around 1425.
Alleged na di adjective of allegedly. Allegedly na adverb.
More digging show say di word 'allegedly' first begin dey in use from di 1800s.
Allege, alleged, allegedly and allegation na from same family of words wey come from di Latin verb around 1300.
Di Latin verb na allēgāre, wey mean to "bring forward as evidence." Dis word dey used in legal terms wey you dey make accusation wey neva dey proven for any court of law.
Oda forms wey dey related to allegedly:
Wetin law tok about am?
We carry dis mata go meet legal pipo to know weda if pesin use 'allegedly' for any accusation, law go fit catch am.
Some pipo dey tink say using 'allegedly' go save dem from lawsuit. Well, dey play. Lawyers tell us say even if you use di word, di law still fit carry you go prison for defamation.
According to constitutional lawyer and Partner at FOLegal, Festus Ogun, e say di word 'allegedly' no fit completely save pesin from defamation lawsuit. E add say if pesin make allegation wey dey false and dey use allegedly cover up, di pesin no dey safe.
"Spreading a knowingly false information under di guise of "allegedly" no go save a defendant from legal liability."
Dis mean say pesin fit do jail, even though e use allegedly defame anoda pesin character.
Anoda legal sabi pesin, A.B Mutairu, say di word allegedly gain popularity for social media as pipo dey tink say e go protect dem from defamation.
E add say na di intent mata, no be di form wey di word take come.
"Di usage of di word allegedly no go save one from being sued for defamation. Di law no dey work like dat.
"Pesin no fit tok somtin knowing fully well say dat kain tin na lie and yet rely on di word allegedly as a cover up. If your statement dey defamatory, allegedly no fit save you," Ogun tok.
Gbam, now you don hear am - even if you use di word 'allegedly' for your allegations, e no go save you from lawsuit.

Try Our AI Features
Explore what Daily8 AI can do for you:
Comments
No comments yet...
Related Articles


Metro
4 days ago
- Metro
Reality TV legend's husband 'deported from US after being detained for 4 months'
A Real Housewives of Atlanta star's estranged husband has reportedly been deported from the US after months in an Immigration and Customs Enforcement (ICE) detention centre. Porsha Williams', 43, estranged husband Simon Guobadia, 61, is said to have been released from ICE custody and deported back to Nigeria, where the businessman was born. Guobadia is no longer listed on the US Department of Homeland Security system, which has details of all those in ICE custody. A friend and business partner of Guobadia's, Tai Savet, has said he is in 'good spirits' after a difficult four months in detention. Amid ongoing protests in Los Angeles over the government's immigration crackdown, Savet told Us Weekly that Guobadia isn't angry at President Donald Trump, but would like a sit-down meeting with him. The businessman was previously held at Stewart Detention Center in Lumpkin, Georgia, Us Weekly reported, during which his status was listed as 'in ICE custody', according to the US Department of Homeland Security's records. Real Housewives of Atlanta star Williams issued a statement when Guobadia was detained in February, amid her ongoing divorce proceedings with him. 'It's disheartening to see my estranged husband make choices that have led to this outcome. At this moment, my priority is moving forward with my family,' she wrote on Instagram. Guobadia moved to the US in 1982 but reportedly overstayed his visa and was deported in 1992, local outlet WSB-TV reported. He then returned to the country and attempted to gain citizenship over the years, unsuccessfully. Guobadia's deportation comes amid President's Trump's deportation programme, which prompted violent protests in Los Angeles against the Trump administration and ICE. There is now a curfew in place in certain areas in LA. April 2021: Porsha and Simon start secretly dating – she later says they connected when she sent him a DM amid his divorce to her RHOA co-star May 2021: Simon posts on Instagram that they're engaged and the couple have an engagement party the same month November 2022: Porsha and Simon wed during a two-day ceremony, with a Nigerian ceremony on the first day and a star-studded American wedding the next day November 2023: The couple celebrate their first anniversary by getting each other new rings February 2024: Porsha files for divorce after 15 months of marriage, with the divorce proceedings ongoing Guobadia celebrated living in the US last year with an Instagram post just days before Williams filed for divorce from him, following 15 months of marriage. Guobadia wrote: 'Happy Tuesday to all who ever overcame and persevered in life. You are winning #42yearsLivinginAmerica.' More Trending He was first introduced on the Bravo show as the husband of Williams' RHOA co-star Falynn Pina, however the pair went their separate ways after filming season 13. Williams broke her silence over the end of her 15-month marriage to Simon, who she first began dating in 2021, and acknowledged the supportive messages she had received from fans. 'Thank you for your prayers & support.' she wrote alongside a broken-heart emoji in a caption. View More » Metro contacted Porsha Williams and Simon Guobadia for comment. Got a story? If you've got a celebrity story, video or pictures get in touch with the entertainment team by emailing us celebtips@ calling 020 3615 2145 or by visiting our Submit Stuff page – we'd love to hear from you. MORE: Japan's 'Empress of Pop' addresses claims Elon Musk is father of her child MORE: Watching Blu reject Alima, it's obvious Love Island has failed Black women – again MORE: David Harbour explains his dating preference after Lily Allen split


Daily Record
7 days ago
- Daily Record
Woman, 68, who married toyboy, 25, admits 'everyone always says same thing'
Kay and her husband Ablack, who is 43 years her junior, have shared the story of their whirlwind romance after they got engaged just 72 hours after meeting in person A 68-year-old woman has tied the knot with a man 43 years her junior, after their connection on social media blossomed into marriage. Kay and her 25-year-old beau Ablack had no inkling that their online interaction would lead to them saying 'I do'. Merely three days after their first face-to-face meeting, they were engaged. Despite scepticism from people, the couple maintain that their bond is based on genuine affection and romance. During an appearance on the YouTube channel Love Don't Judge, Kay, hailing from the US, recounted: "He liked something I posted. I don't even remember what it was. He went from somebody who liked my post to my very best friend. I could tell him any and everything and it just grew stronger and stronger." Kay revealed she "had a dream" about visiting Nigeria which spurred her desire to travel there. After discussing it with Ablack, he arranged her flight and assisted with other travel arrangements. "When he showed up at the airport to come and get me it was like, 'Oh my God you're real, you're really here', it's not a scam," she expressed. The proposal came swiftly; musician Ablack popped the question three days into Kay's visit, convinced by a sign from his prophet that they were destined to be together, leading to their marriage in October 2024. Despite their joy, the couple has faced challenges in gaining acceptance for their unconventional union, encountering significant criticism. Ablack, who often provides glimpses into their life together on his Instagram account @ab_ablack2, found himself labelled a "fireboy" when their wedding photo became an internet sensation. He remarked: "I never imagined I would date someone older than me. Some people say, you're married to your grandma, she's too old for you." Kay, undeterred by the remarks and having been wed three times before, feels rejuvenated around Ablack. She considers herself Ablack's "queen" and attests that Nigerian men treat their partners exceptionally well. She continued: "I'm his priority. If I want something he just gets it for me. In the states, you don't get that." With frequent travels between Nigeria and the US, she is making plans to settle in Nigeria for good. Kay emphasised the uniqueness of her bond: "I've never felt love like this before. This is the one I'm supposed to be with, I just had to wait a long time for him to be born. "We are a single unified force when we're together," she claimed. "I love her so much, she is everything I need," Ablack chimed in.


Scottish Sun
07-06-2025
- Scottish Sun
I wed a Nigerian toyboy 43 years my junior – people think I'm ‘crazy', call me his ‘grandma' & say he's with me for cash
AGE RAGE I wed a Nigerian toyboy 43 years my junior – people think I'm 'crazy', call me his 'grandma' & say he's with me for cash Click to share on X/Twitter (Opens in new window) Click to share on Facebook (Opens in new window) A 68-YEAR-OLD woman has revealed that she said 'I Do' with her Nigerian toyboy, who is 43 years her junior. When Kay, 68, and Ablack, 25, first connected on Facebook, they had no idea that a simple social media like would lead to marriage. Sign up for Scottish Sun newsletter Sign up 4 An age gap couple have candidly opened up about their unique relationship, which started from a Facebook like Credit: Instagram/@ab_ablack2 4 Ablack, 25, proposed to Kay, 68, just three days after meeting and he is now her fourth husband Credit: Instagram/@ab_ablack2 4 But Kay's toyboy has been accused of being with her for money and a Visa Credit: YouTube/Truly 4 Despite this, Kay claimed that she has "never felt love like this before" Credit: YouTube/Truly But now, the couple have opened up on their unique relationship and explained how just three days after meeting in real life, Kay's toyboy popped the question. Revealing all to Truly, on an episode of Love Don't Judge, the couple admitted that they are constantly stared at in the street and Kay has even been accused of being Ablack's 'grandma'. Opening up about how their relationship first blossomed, Kay recognised: "He liked something I posted. He went from somebody who liked my post to my very best friend, I could tell him everything. It just kept getting stronger and stronger." After three failed marriages, Kay was initially 'very leery about being scammed' by the youngster. Not only was the mother called 'crazy' by many, but before long, the couple had tied the knot, with Ablack being Kay's fourth husband. Despite falling in love, the couple constantly face judgement over their age gap, with Kay being 43 years older than Ablack. But Kay beamed: 'I do not feel old when I'm around him. I feel very young, like a teenager.' With Ablack based in Nigeria and Kay over in the US, the pair have had to make the relationship work with the geographical distance. However, Ablack knows that the pair are destined to be, as he acknowledged: "A prophet told me that I'm going to get married to a white woman and here she is.' But although destiny brought them together, not everyone agrees with their relationship, as Ablack said, "Some people say, 'she's old enough to be your mum'. Some say, 'you're married to your grandma', 'she's too old for you'. I'm 20 and my man is 63 - people say he looks like Shrek and I must be in it for the money, but I'd still love him if he was a cleaner 'Anywhere we go, people take pictures of us.' Not only this, but people have even accused Ablack of getting 'married for a US green card'. Be careful girl. Scammers can be 'in love' too! YouTube user Clearly unfazed by the judgement, Kay, who is often referred to as Ablack's 'sugar mummy', said: "I've never felt love like this before. "This is the one I'm supposed to be with, I just had to wait a long time for him to be born. 'He treats me like a Queen. I'm his priority.' A-list age gap relationships that have stood the test of time Kris Jenner & Corey Gamble - 25 years The Kardashian matriarch, 69, met her younger man, 44, at a mutual friend's 40th birthday party in Ibiza. They've been together since August 2014. Sam & Aaron Taylor-Johnson - 23 years The director, 57, and actor, 34, reportedly met at a film audition in 2009, and were married by 2012. The pair share two daughters and Sam has two children from a previous marriage. Rosie-Huntington-Whiteley & Jason Statham - 20 years The model, 37, started dating actor Jason, 57, in 2010. They were wed in 2016 and have since welcomed a son and a daughter together. Catherine Zeta-Jones & Michael Douglas - 25 years Catherine, 55, was introduced to Michael, 80, a film festival in 1996 and engaged three years later. Shortly after their engagement, the couple welcomed a son and married in 2000. Social media users react Social media users were left stunned by the couple's age gap relationship - and nasty trolls were out in full force in the comments on the YouTube clip. One person said: 'As a middle aged woman who's probably close to her age, this makes me uncomfortable.' This is the one I'm supposed to be with, I just had to wait a long time for him to be born Kay Another added: 'The prophet"s name is Visa.' A third warned: 'Be careful girl. Scammers can be 'in love' too!' At the same time, someone else wrote: 'Hope she has a lot of money to feed his whole family, why else would a 25 year old be with a woman in her 60s.' Unlock even more award-winning articles as The Sun launches brand new membership programme - Sun Club