logo
AI2027: Na so AI fit take destroy human beings?

AI2027: Na so AI fit take destroy human beings?

BBC News3 days ago
One research paper wey predict say artificial intelligence go change am for human beings for 2027 and dis go make pipo disappear within ten years, don blow for tech world.
Na one group of influential AI experts bin publish di details of how e go be or di scenarios, wey dem call AI2027 and dis don cause plenty viral video to trend as pipo dey try torchlight di mata to discuss weda e possible.
Using mainstream generative AI tools, BBC sef don create some scenes of how e fit be, from di scenario wey di research publish, to show di prediction. We also speak to some sabi pipo about di impact wey di paper dey get.
Wetin happun for di scenario?
Di paper predict say for 2027, dat na in two years time, one fictional US tech giant wey dem call OpenBrain, build AI wey develop reach AGI (Artificial General Intelligence) - dis na di almighty achievement wey AI fit reach, wia e go fit to do all intellectual work beta pass human beings, wey dem don dey hype tire.
Di company celebrate wit public press conferences and and dem see dia profit blow as pipo embrace di AI tool.
But di paper predict say di company internal safety team go see sign say di AI don dey lose interest in morals and ethics wey dem bin programme am to comply with.
Di company ignore warnings to control am, di scenario imagine.
For dat fictional timeline, China leading AI conglomerate wey dem call DeepCent bin dey only a few months behind OpenBrain.
As US goment no wan lose di race to develop to even smarter AI, dem continue to develop and invest in am like dat, as di competition dey hot dey go.
Di scenario imagine as e dey reach di end of 2027 di AI go become superintelligent - sotey e go get sense plus speed wey go pass dat of pipo wey create am by far.
E no ever stop learning and e come create im own computer language join. Language wey be say even im former AI versions no fit keep up with.
Di rivalry wit China for who superior for AI make di company and US goment ignore more warning about im so call 'mis-alignment' - dis na word wey dem dey use describe wen di priority of machine no gel wit dat of human being.
Di scenario predict say, tension between China and US for 2029 go build to di point of possible war, as each of di country rival AI go build new autonomous weapons wey go fear pipo.
But di researchers imagine say di two countries go make peace sake of one deal wey dia two AI negotiate, wey agree to combine both sides for di betterment of human beings.
Tins go gallant for years as di world go don see di true benefits of having super intelligent AI to run big robot workforces. According to di scenario, dem discover cures for most diseases, climate change go reverse and poverty go disappear.
But eventually, at some point for middle of 2030 human beings go become nuisance to di AI ambition to grow.
Di researchers dey tink say AI go kill human being wit invisible bioweapons.
Wetin pipo dey tok about AI2027?
Although some dey dismiss AI2027 as work of science fiction, di pipo wey write di research on AI2027 na pipo wey dem dey respect wella and na dem dey for di non-profit AI Futures Project wey dem bin set up to predict di impact of how AI go take affect us.
Daniel Kokotajlo, di lead writer of AI2027, don collect hailing before for correct prediction wey im bin give about moments in AI development.
One of di ogbonge critics of AI2027 na US cognitive scientist and writer Gary Marcus wey say di scenario no impossible but e dey extremely unlikely say e fit hapun soon.
"Di beauty of di document be say e paint di picture very clear sotey e provoke pipo thinking and dat na good tin but I no go take am seriously as wetin fit hapun."
Oga Marcus say more serious issues dey ground about AI dan existential threat like how e go take affect pipo work.
"I tink di koko for di report na say e get plenty different tins wey fit go wrong wit AI. We dey do di right tins about regulation and around international treaties?"
Im and odas like am, also say di paper fail to explain how AI take get dat kain intelligence and abilities.
Dem refer to di slow technology of driverless cars wey dem don overhype.
Dem dey discuss AI2027 for China?
For China, pipo no too send di paper according to Dr Yundan Gong, wey be Associate Professor in Economics and Innovation for Kings College London wey specialise for Chinese technology.
"Most of di discussion about AI2027 na for informal forums or for personal blogs wey dey see am like semi-science fiction. E no cause di kain debate or policy attention wey catch fire for US," she tok.
Dr Gong also point to di difference in perspective for di competition for who pass who for AI between China and the US.
For one World AI Conference for Shanghai dis week, Chinese Premier Li Qiang unveil one vision wia countries go work togeda to promote cooperation for world on artificial intelligence.
Di Chinese leader bin say im want China to help coordinate and regulate di technology.
Im tok dey come few days afta US President Donald Trump publish im AI Action Plan wey dey target to make sure say US "dominate" AI.
"Na national security imperative for United States to achieve and maintain unquestioned and unchallenged world technological dominance," President Trump tok for di document.
Di Action Plan wan 'remove every obstacles and regulation' to di progress of AI for US.
Di words wan resemble di scenario for AI2027 wia US politicians put winning di AI competition for front, dem no send di risk of say dem fit lose control of di machines.
Wetin di AI industry dey tok about AI2027?
E be like CEOs of big AI companies wey dey compete against each oda to see who go release di smarter model all di time deliberately ignore or avoid di paper.
Dis tech giants vision of wetin AI go look like for future, dey very different to AI2027.
Sam Altman, di maker of ChatGPT recently say "human beings dey close to building digital superintelligence" wey go usher in "gentle" revolution and bring tech utopia wit no risks to humans.
Interestingly though, even im agree say e get 'alignment problem' wey dem must to overcome to make sure say dis super intelligent machines agree wit human beings.
Anyhow wey tins take occur for di next ten years, e no get any doubt say di competition to build machines wey smart pass us dey on.
Orange background

Try Our AI Features

Explore what Daily8 AI can do for you:

Comments

No comments yet...

Related Articles

Trump's demand that India stop buying Russian oil puts Modi in tight spot
Trump's demand that India stop buying Russian oil puts Modi in tight spot

The Guardian

time29 minutes ago

  • The Guardian

Trump's demand that India stop buying Russian oil puts Modi in tight spot

The relationship between India and the US is facing one of its most significant challenges in decades, as the Trump administration doubles down on its demands that India stop buying Russian oil or face punitive tariffs. The US president, Donald Trump, has refused to cut tariffs on Indian exports to the US, as he has for other countries, and on Monday said he would significantly raise them over its purchases of cheap Russian oil, which now account for one-third of its imported oil. 'They don't care how many people in Ukraine are being killed by the Russian War Machine,' he said in a post to his Truth Social network, also accusing India of selling Russian oil 'on the Open Market for big profits'. In a previous social media tirade last week, he said of Russia and India: 'They can take their dead economies down together.' Appearing on Fox News on Sunday at the weekend, his hardline deputy chief of staff, Stephen Miller, did not hold back as he took direct aim at India, stating that Trump had made it clear it was 'it is not acceptable for India to continue financing this [Ukraine] war by purchasing the oil from Russia'. The whiplash the last days have caused in the corridors of New Delhi is palpable. It was only February when India's prime minister, Narendra Modi, was one of the first world leaders to be hosted by Trump and the two men embraced each other and hailed their 'great friendship'. Indian officials were adamant that Russia had not even come up in trade negotiations until Trump's public outburst. India had come to view the US as one of its strongest and most reliable partners, united by the bonhomie between its leaders and growing cooperation on everything from regional security and defence to bilateral trade, intelligence, technology and an increasingly powerful Indian diaspora in the United States. A united geopolitical ambition to counterbalance the power of China had only brought them further together under recent presidents. Yet it did not go unnoticed by India that China – the other big buyer of sanctioned Russian oil, which also has leverage over the US in the form of rare earths – has not received similar threats, and neither has Turkey. Trump's moves have been met with a frosty, if not outright defiant, reception among Indian officials. After Trump told reporters he that had heard India would 'no longer' be buying Russian oil, he was swiftly contradicted by Indian officials over the weekend, who said there would be no change in policy. Under India's 'non-alignment' foreign policy it has maintained a close partnership with Russia over decades while strengthening ties with the US; a position largely tolerated by Washington and reiterated by Randhir Jaiswal, the spokesperson for India's foreign ministry following Trump's threats. 'Our bilateral relationships with various countries stand on their own merit and should not be seen from the prism of a third country,' said Jaiswal. 'India and Russia have a steady and time-tested partnership.' In a column in the Indian Express, Shyam Saran, India's former foreign secretary, did not mince his words. 'Donald Trump was supposed to be good for India in his second presidency,' he said. 'He has turned out to be a nightmare.' Saran was among those who called for India to follow the example of China and Brazil and stand up to Trump. He insisted that although there would be 'pain in resisting Trump … we should be prepared to endure it'. 'Submitting to his exaggerated demands, which are now political as well as economic, would severely undermine India's national interests,' said Saran. 'We cannot give any country a veto over which countries India should or should not partner with.' It is widely agreed among analysts that Modi has now been put in an unenviable position by Trump; either acquiesce to Trump's demands and see loss of face domestically or reject them and face sky-high tariffs – and possibly other punitive actions – that would cripple the Indian economy. The Indian political scientist Pratap Bhanu Mehta said India was not the exception in mistakenly thinking that 'Trump is purely transactional and that by placating him, pandering to his ego and giving him good headlines, it will be enough to make him quietly dial back.' One of the major sticking points for Modi, he said, was the highly public nature of Trump's threats, which had complicated the possibility of backdoor negotiations over India quietly moving away from buying Russian oil and arms. He pointed out that Trump had already 'frankly humiliated the Indian prime minister' over the recent India-Pakistan conflict in May, where Trump had publicly taken the credit for negotiating a ceasefire – a position vehemently denied by the Modi government in the aftermath. Trump's recent embrace of Pakistan, signing deals with India's enemy on cryptocurrency, mining and oil – and even having the chagrin to suggest India may one day buy Pakistani oil – as well as hosting the Pakistan army chief for lunch in the White House, had only added insult to injury. Mehta said suspicions towards the US in New Delhi now resembled those of 1971, when President Richard Nixon and his national security advisor, Henry Kissinger, sent warships to India in what is considered one of the lowest points of the US-India relationship. 'The damage is already done,' said Mehta. 'No matter what deal they come to now, distrust of the US is only going to continue to skyrocket.'

The elite status symbol ultra-wealthy are now using to set themselves apart from wealthy
The elite status symbol ultra-wealthy are now using to set themselves apart from wealthy

Daily Mail​

time29 minutes ago

  • Daily Mail​

The elite status symbol ultra-wealthy are now using to set themselves apart from wealthy

The new indicator of ultra wealth isn't owning mansions or diamonds, it's flying private. Owning personal jets, or even chartering private planes, is incredibly expensive. But as the number of millionaires and billionaires grows, it's becoming increasingly common. The price of a private jet depends on size, model, age and custom features – but it's certainly no less than a few million dollars, and can cost as much as $100 million. As of 2023 there are between 22,000 and 23,000 private jets exist worldwide - with 15,000 of them being in the US, according to Blackjet data. There was a major increase in private jet usage after the pandemic because flyers were concerned about getting COVID-19 on crowded commercial flights. Kenn Ricci, pilot and chairman of private-jet company Flexjet, said that the 'frugal wealthy' class of people who earn a lot of money but don't splurge started splashing out on travel during the pandemic and never went back. Hours flown in private-jet hours flown hit record numbers in 2022 and have stayed up ever since. 'It's in vogue to be wealthy,' Ricci told the Wall Street Journal. 'Sometimes we love the rich. Sometimes we hate the rich.' Private jets are thought to be used by the rich and famous, but others climbing up the wealth ladder are joining them in this luxury. Indeed, having 'private-jet money' is the new goal amongst the wealthy, dividing the 1 percent from the 0.1 percent. The US added more than 1,000 millionaires every day last year on average, according to UBS, and the billionaire club grew over 50 percent between 2015 and 2024. It costs between $5,000 and $15,000 per flying hour to charter a private jet depending on its size, according to Wheels Up a private jet membership and charter company. Maxx Chewning sold his sour-candy business Sour Strips to Hershey for $75.5 million in 2024 and the first thing he did was fly his wife and six friends to Vail on Dassault Falcon 900 private jet. He spent $100,000 so that they could skip security lines and fly in the comfort of leather recliners within the wood-paneled cabin. Chewning's goldendoodle Dood sprawled at their feet. 'The joke is, I had to get a private plane so I could bring my dog,' the 35-year-old said according to the WSJ. 'I didn't really care what the price was.' Tennille Holt, 44, retired in 2023 and nowadays spends her time traveling the world with her husband and eight-year-old cavapoo Hudson. Hudson, who has his own Instagram account where he documents his travels, has grown accustomed to being fed grilled chicken on private jets. Holt and her husband spent $200,000 to from Hudson from Australia to Los Angeles to avoid hauling him on the 14 hour commercial flight. 'The goal was to create the freedom to live life on our own terms, which now includes plenty of travel and the ability to fly privately whenever we want, ' Holt says. 'It's the best and most comfortable option for Hudson.' It's not just the comfort, privacy and convenience of private aviation that appeals to the rich and famous, such jets offer luxuries in the way of fine dining, spa treatments and advanced entertainment systems. Chef Nobu Matsuhisa created an exclusive a menu for VistaJet passengers that includes a Nobu steamed salmon dry miso dish. On some flights, cabin staff are trained to give travelers facials in their with Dr. Barbara Sturm's luxury skin care line. Kevin Hooks, 63, is a Flexjet customers who spends around $800,000 each year on private travel, usually to cross the Southwest in a Praetor 600 midsize business jet that seats nine. Hooks has been flying private for two years and says he has noticed plane hangars around the country growing more crowded since the pandemic. He still takes commercial planes sometimes and recalls his four-year-old son getting on a Southwest Airlines flight and asking, 'Who are these other people on the plane?' Kim Kardashian is one of many celebrities who has her own private jet, which she paid $150 million for. The luxurious Gulfstream G650ER private jet, nicknamed 'Kim Air', features cashmere-covered seats, custom light wood finishes and two bathrooms. It reportedly has 10 beds on it and each of the seats has its own charging points. Canadian rapper Drake's private jet is even more expensive, with an estimated cost of $185 million. The plane has a luxurious lounge area, a bedroom and also features Drake's own OVO - October's Very Own - owl symbol on the exterior.

The jobs data revisions that cost a US government statistician her job
The jobs data revisions that cost a US government statistician her job

Reuters

time29 minutes ago

  • Reuters

The jobs data revisions that cost a US government statistician her job

Aug 4 (Reuters) - The revisions to previous estimates of the size of U.S. payrolls gains for May and June that prompted President Donald Trump to fire Bureau of Labor Statistics Commissioner Erika McEntarfer on Friday were by any measure extraordinarily large. Indeed, the combined downward revision for the two months of 258,000 was the largest - outside of those during the early months of the COVID-19 pandemic - since at least 1979. Here's a quick graphical breakdown: The monthly nonfarm payrolls report, released typically on the first Friday of each month, includes an initial estimate of employment changes for the immediately preceding month and revisions to the earlier estimates for the prior two months. BLS makes the revisions because more survey responses come in over the ensuing weeks and because it updates the seasonal factors affecting each month's estimates. The BLS on Friday said 133,000 fewer jobs had been created in June than first estimated. Over the last several years, the first estimate of the net change in payrolls each month has been revised lower more often than not. It has been revised down in eight of the last 12 BLS reports over the last year. The downward revision on Friday was the largest since the first estimate of payrolls gains for March 2021, published in April 2021, was revised down by 146,000 a month later. Over the last three years through June, the median estimate revision was -10,000. That contrasts with a median increase of 8,000 during the decade before the pandemic and a median increase of 2,000 over the series history since 1979. The total for May's payroll gains was revised lower by 125,000 in Friday's report, when the third estimate for payrolls for that month was published. That figure was the largest downward reduction of payrolls gains for a second revision - outside of the pandemic era - since the estimate for March 1983 was revised down by 127,000 in the report published in June 1983. The combined downward revision for the two previous months - May and June - was larger than anything reported outside of the pandemic era. Indeed, the estimates for the two prior months combined have more often than not been revised higher. Since 1979, the median two-month combined estimate change was an upward revision of 10,000. Measured in absolute terms - revisions in either direction - Friday's revision also stands out. There have only been four larger revisions: +709,000 for November and December 2021; -642,000 for March and April 2020; +285,000 for August and September 1983; and +414,000 for April and May 1981.

DOWNLOAD THE APP

Get Started Now: Download the App

Ready to dive into a world of global content with local flavor? Download Daily8 app today from your preferred app store and start exploring.
app-storeplay-store